Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,284 members, 7,950,486 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 03:06 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Good And Bad News For Brasil World Cup Universe And Soccer Fans (603 Views)
For Soccer Fans: Transfer Market News / Do You Understand That Sports In And Soccer In Particular Are Mind Kontrol? / Great Soccer Fans Get HiTV For Live Matches (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Good And Bad News For Brasil World Cup Universe And Soccer Fans by remedy01(m): 11:51pm On Jul 20, 2014 |
I was watchin koro koro no b say na person tell me Germany national team cum get small gbege among dem team members, naya dey vex cari d world return go giv Fifa say one tin one tin. Shoo! Naya Fifa call messi dem say see see see. Ok na! so as we com dey reason matter insyd matter, I no knw as brasil...u knw sy na dem host d cup, com rake, ginger, na wetin! I fear!! Ok na, all d countries wey don comot cum ginger too say na lie, say anyhow dem want am say e go be! Na so katakata efriwia, as dem dey shout na so I cum just sneak enter one toilet from d back say make I claim I wan peem. as I opened my eyes it was just 2:30. Make I go back get the full tory. |
Re: Good And Bad News For Brasil World Cup Universe And Soccer Fans by jeffizy(m): 1:23am On Jul 21, 2014 |
remedy01: I was watchin koro koro no b say na person tell me Germany national team cum get small gbege among dem team members, naya dey vex cari d world return go giv Fifa say one tin one tin. Shoo! Naya Fifa call messi dem say see see see. Ok na! so as we com dey reason matter insyd matter, I no knw as brasil...u knw sy na dem host d cup, com rake, ginger, na wetin! I fear!! Ok na, all d countries wey don comot cum ginger too say na lie, say anyhow dem want am say e go be! Na so katakata efriwia, as dem dey shout na so I cum just sneak enter one toilet from d back say make I claim I wan peem. as I opened my eyes it was just 2:30. Make I go back get the full tory.Quoting you to keep the memory of your drunkenness evergreen and everlasting. |
Re: Good And Bad News For Brasil World Cup Universe And Soccer Fans by pussyeater(m): 3:56am On Jul 21, 2014 |
Another Mad Man on the loose! BTW*** Wetin dey worry all this Yaba Left security guard sef? |
(1) (Reply)
Community Shield: Arsenal Vs Man City (predict And Win Free 30days Internet Subs / Mourinho Moves To Replace TORRES With £8m Deal For Remy / Manchester United-mad Couple Enjoythemed Wedding In Kenya
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |