Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,584 members, 8,006,490 topics. Date: Tuesday, 19 November 2024 at 06:44 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies: (3163 Views)
7 Things Men Do If They Are Seriously Into You / Am I Cheap?? Have I Slept With Too Many Men? / Her Boyfriend Found A List Of How Many Men She Slept With (2) (3) (4)
Ladies: by argon500: 12:38pm On Jul 23, 2014 |
''//.. |
Re: Ladies: by sexylogan(m): 12:40pm On Jul 23, 2014 |
Even worwor babes wey guy never toast for their life go com here now dey claim say guys dey worry dem everyday... 6 Likes |
Re: Ladies: by cbrass(m): 12:42pm On Jul 23, 2014 |
sexylogan: Even worwor babes wey guy never toast for their life go com here now dey claim say guys dey worry dem everyday... Don't mind them, by the way who has time for such old school ways sef 4 Likes |
Re: Ladies: by Tallesty1(m): 1:04pm On Jul 23, 2014 |
People still dey toast women?? 3 Likes |
Re: Ladies: by farano(f): 1:09pm On Jul 23, 2014 |
Uncountable 1 Like |
Re: Ladies: by ggrin(f): 1:14pm On Jul 23, 2014 |
many!!! Gooci beware Don't touch ma body Stop don't go thr HmmmmmmMmmmmmm Ahhahhahh YEeeeeEeeeee More more Andyblaze come rescue mi |
Re: Ladies: by Summersland(m): 1:31pm On Jul 23, 2014 |
Yeye |
Re: Ladies: by Nobody: 2:39pm On Jul 23, 2014 |
some come to you directly while some come indirectly pretending to be looking for somewhere around the area I wonder y they can't approach u directly |
Re: Ladies: by Nobody: 2:57pm On Jul 23, 2014 |
claireshan: some come to you directly while some come indirectly pretending to be looking for somewhere around the area I wonder y they can't approach u directly Lol. That's a theory you've got. What makes you think they are pretending in order to get close to you? Do you read minds? 2 Likes |
Re: Ladies: by Nobody: 3:07pm On Jul 23, 2014 |
Ceasar1:well am not a dummy because after beating around the bush they will still come out with their initial plan but it might be too late then |
Re: Ladies: by Gooci(m): 3:10pm On Jul 23, 2014 |
ggrin: many!!! Gooci beware egbamiooo... i don run comot |
Re: Ladies: by sexymoma(f): 3:10pm On Jul 23, 2014 |
I hardly see one... Why!! Cos ain't gat time for sh1t.. shebi na person wey get time you go dey follow talk nonsense. Mio raye ejo gutter doti 1 Like |
Re: Ladies: by Nobody: 3:18pm On Jul 23, 2014 |
Tallesty1: People still dey toast women??.hmmm,u dey talk like say u no dey toast 1 Like |
Re: Ladies: by Nobody: 3:20pm On Jul 23, 2014 |
dey r uncountable ooo.....sometimes,wen its gettn too much...i strt using niqob |
Re: Ladies: by missdebs(f): 3:38pm On Jul 23, 2014 |
how does d question bring back our girls |
Re: Ladies: by bhaliz44(m): 3:44pm On Jul 23, 2014 |
missdebs: how does dia question bring back our girlshelp me ask BH |
Re: Ladies: by Gooci(m): 3:49pm On Jul 23, 2014 |
sexymoma: I hardly see one... Why!!this one de para oooo |
Re: Ladies: by paroh137(m): 3:52pm On Jul 23, 2014 |
farano: UncountableOn a daily basis?? You can lie oo |
Re: Ladies: by paroh137(m): 3:56pm On Jul 23, 2014 |
temigracie: dey r uncountable ooo.....sometimes,wen its gettn too much...i strt using niqobI think I've seen you before. Do you live in Kwara state? |
Re: Ladies: by Bunchersstab(m): 4:27pm On Jul 23, 2014 |
Breeze blow fowl nash d tym wey NL crash for 5days... I know most of the beautiful and ugly ladies on NL, u need to see thier profile pictures on Facebook. I decide to trace thier Monikers,emials,fb comment d day Oga Seun decide to appear of FB. Why am i saying all dis? If u knw say u wowo & u don comment say plenty guys dey toast u daily abeg go bak & edit ya comment b4 i brake rules bring out ya DP & FB names here. Last warning!!! 6 Likes |
Re: Ladies: by sexymoma(f): 4:31pm On Jul 23, 2014 |
missdebs: how does d question bring back our girlsHow does your comment bring them either 1 Like |
Re: Ladies: by sexymoma(f): 4:32pm On Jul 23, 2014 |
Gooci:You wan try am |
Re: Ladies: by Gooci(m): 4:34pm On Jul 23, 2014 |
sexymoma: You wan try amwell, yu shha don reply me today |
Re: Ladies: by Tallesty1(m): 4:34pm On Jul 23, 2014 |
temigracie: .hmmm,u dey talk like say u no dey toastCan't remember when last I did that. |
Re: Ladies: by MissSlimbody(f): 5:05pm On Jul 23, 2014 |
Re: Ladies: by sexymoma(f): 5:10pm On Jul 23, 2014 |
Gooci:Wait o, i nor dey reply you ni |
Re: Ladies: by MissSlimbody(f): 5:12pm On Jul 23, 2014 |
Bunchersstab: Breeze blow fowl nash d tym wey NL crash for 5days.... Abeg Ooº°˚ ˚°ºoo 1 Like |
Re: Ladies: by Gooci(m): 5:15pm On Jul 23, 2014 |
sexymoma: Wait o, i nor dey reply you nime wey don use style approach yu today... nd yu don reply me |
Re: Ladies: by abolade62: 5:17pm On Jul 23, 2014 |
MissSlimbody: . Abeg Ooº°˚ ˚°ºoohehe madam dey fear? |
Re: Ladies: by MissSlimbody(f): 5:18pm On Jul 23, 2014 |
I don't go out on daily basis ,so guys dnt ask mε̲̣̣̣̥ out daily ... All these girls claiming guys ask them out on daily basis, hmmmmm una can lie Ooº°˚ ˚°ºoo 1 Like |
Re: Ladies: by MissSlimbody(f): 5:21pm On Jul 23, 2014 |
abolade62:. Fear ̶̷̩̥̊͡ђã†̥? |
Re: Ladies: by abolade62: 5:25pm On Jul 23, 2014 |
MissSlimbody: . Fear ̶̷̩̥̊͡ђã†̥?You tell me. There must be a reason behind your begging him. Btw, your personal text, do u know a sailor? |
Mirexx's Encounter With The Male Doctor / 15 Claims Of Nairaland Ladies / 7 Types Of Pre-sex Touch
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |