Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,572 members, 8,003,002 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 01:45 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! (3404 Views)
Do U Think U Can Diss(yab)..come In Let's Av Fun / *******yab Thread******* / Yab Me If I Have Insulted U On Nairaland (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:21pm On Aug 01, 2014 |
Dickdastardly need a favour from you and only u can provide it. U can be use not ur di*k I want Your Absence |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:23pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly: |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:23pm On Aug 01, 2014 |
All dis mago-mago students wey dey use counterfeit pay school fees Na advised-to-withdraw remain, as una GP don flat finish like punctured tube |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:24pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly: E pain u abi? Oya no cry ( robs head) just grant me that request ..... Ur absence |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:25pm On Aug 01, 2014 |
BoiledCorn: don worry, i dey ur backTanchu jawe |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:27pm On Aug 01, 2014 |
cushycute:As you were joor! 1 Like
|
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by BoiledCorn: 10:27pm On Aug 01, 2014 |
Lorlaahlozz: Tanchu jaweso any one he fire me go hit you first as I no get strength 1 Like |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:27pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly: All dis mago-mago students wey dey use counterfeit pay school fees See this one wan dey form say u go better schl! If I hear ehn? Shey no be u be that boi don't let's blow the whistle here okay? Now be a nice boi and go to cage |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:29pm On Aug 01, 2014 |
he he he..no b me go comment |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:29pm On Aug 01, 2014 |
BoiledCorn: so any one he fire me go hit you first as I no get strengthHian Lol |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:30pm On Aug 01, 2014 |
BoiledCorn: so any one he fire me go hit you first as I no get strength Lazy ass! I hope she rocks u wella b4 any1 hits una |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:30pm On Aug 01, 2014 |
Xtarxhyne: he he he..no b me go commentso na ur ghost be this abi |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:32pm On Aug 01, 2014 |
cushycute:#singing ur school anthem "Our school is......"
|
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:34pm On Aug 01, 2014 |
Lorlaahlozz: so na ur ghost be this abidon't yab me o |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:34pm On Aug 01, 2014 |
Xtarxhyne: he he he..no b me go commentMake that ur necklace no burn ur neck o! Bling bling...10000....N5 |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:34pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly: Nah lie! Una school no get anthem. If dem get make sleep now, nah only Great ife (OAU) get well recognized school anthem |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:36pm On Aug 01, 2014 |
cushycute:U mean this great ife?
|
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:37pm On Aug 01, 2014 |
Xtarxhyne: don't yab me oshey I am yabbing u ni...I knw u sabi yab die..pls don't yab me oo |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by fattbabakay(m): 10:37pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly: Btw, u sure say ur name no follow for the list of pipo wey Mr Sawyer, abi suya meet for hotel for lagos?sey u pack locust beans 4 mouth nii?? How come the whole thread dey smell?? |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:38pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly:tank God say na ma money I use buy....u wey b say name ur gf dey feed u,after u don wash ur co-bfs boxers |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:38pm On Aug 01, 2014 |
cushycute:u did not even answer me |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:40pm On Aug 01, 2014 |
Xtarxhyne: tank God say na ma money I use buy....u wey b say name ur gf dey feed u,after u don wash ur co-bfs boxersHahahahaha! TECHNICAL KNOCKOUT! BRUTALITY! |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:40pm On Aug 01, 2014 |
Lorlaahlozz: shey I am yabbing u ni...I knw u sabi yab die..pls don't yab me oowetin i wan yab for ur body..dat ur SG ehn,d original go cost o |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:40pm On Aug 01, 2014 |
Xtarxhyne: tank God say na ma money I use buy....u wey b say name ur gf dey feed u,after u don wash ur co-bfs boxers |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:41pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly:hehehe |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:41pm On Aug 01, 2014 |
DickDastardly: You're funny, in the way that you make people laugh at you. #dollophead |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Nobody: 10:41pm On Aug 01, 2014 |
Lorlaahlozz:..i no yab na |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by BoiledCorn: 10:42pm On Aug 01, 2014 |
cushycute:post picture lemme see the ass u want me to rock |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by Lorlaahlozz: 10:42pm On Aug 01, 2014 |
Xtarxhyne: wetin i wan yab for ur body..dat ur SG ehn,d original go cost ou think I resemble u wey dey use cheap stuff..nd shine ur eyes wella no b SG dey there |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:42pm On Aug 01, 2014 |
fattbabakay: sey u pack locust beans 4 mouth nii?? How come the whole thread dey smell??From your monicker, i guess u look more like that GEJ's fat bloated foster son How u dey battle obesity naa? |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by cushycute(f): 10:43pm On Aug 01, 2014 |
[quote author=Lorlaahlozz] True talk e.g dickdastardly . Living witness ; @cushycute |
Re: You Sabi Yab? Oya Enter Make We Test Muscle! by DickDastardly(m): 10:46pm On Aug 01, 2014 |
cushycute:Oya make we post our two pinshure, make we know who im head resemble shapeless pottash? |
Free Airtime From Konga / [new Record Label]get Signed Today. / Guys With Long Finger Nails,share Your Experience..(pic).
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |