Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,911 members, 7,949,166 topics. Date: Saturday, 14 September 2024 at 08:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August (96065 Views)
Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 / Nigeria Vs Germany (0 - 1): FIFA U-20 Women WC Final On 8th August 2014 / Korea V Nigeria (1-2): FIFA U-20 Women's WC On August 9 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (30) (Reply) (Go Down)
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by sam4jesuseva(m): 10:31pm On Aug 20, 2014 |
Wow wow wow wow wow!!!! Up Naija |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Nomski0(f): 10:31pm On Aug 20, 2014 |
safarigirl: See match wey pesin for watch. Instead I dey school dey do exam.... Wetin you dey find for here? Go read your book fast jor. You get exam o. |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by sayisayi(m): 10:31pm On Aug 20, 2014 |
Who de big nyash naija first aid person wey belle go extend tracksuit wella? |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by fredoooooo: 10:31pm On Aug 20, 2014 |
safarigirl: See match wey pesin for watch. Instead I dey school dey do exam.... pele , i trust you to pass ya exam sha all the best 1 Like |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by SEYIKP(m): 10:31pm On Aug 20, 2014 |
NIJA ON FIRE. WE DON SPELL NORTH IT REMAINS KOREA |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by BEATDABOOKIES: 10:31pm On Aug 20, 2014 |
meforyou1: Yes o, my girls destroying north Korean 5-2.[size=100pt]GERMANY WILL FLOG NAIJA IN THE FINALE WHO WAN BET WITH ME ?[b][/b][/size] |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by kristonium(m): 10:32pm On Aug 20, 2014 |
winning is not by ball possession! 1 Like |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by toluxe0075: 10:32pm On Aug 20, 2014 |
Lobatan!!!!!! Asisat oshoala is injured |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by abdulkayus(m): 10:32pm On Aug 20, 2014 |
tommiblack: Asisat, na which language for naija be that Asisat na islamic name. Its d female version of Abdulazeez. Its yoruba female muslim that usually bear that name. 2 Likes |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Tunjasko(m): 10:32pm On Aug 20, 2014 |
I luv OSHOALA!! |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Nobody: 10:32pm On Aug 20, 2014 |
Congrat Nija |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Havilah93(m): 10:32pm On Aug 20, 2014 |
Oshola stretchered off |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by shadelek(m): 10:32pm On Aug 20, 2014 |
Austyn001: Nig4 dpr2na black and white tv u dey watch or back of d tv? |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Nomski0(f): 10:32pm On Aug 20, 2014 |
fredoooooo: Ewo. I can't play football to save my life. |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by andyanders: 10:33pm On Aug 20, 2014 |
make dem remove their pants check if dem be boysoo. |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Havilah93(m): 10:33pm On Aug 20, 2014 |
Oshoala's back on the pitch |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Nobody: 10:34pm On Aug 20, 2014 |
my baby is back on..heroine of d night all dike lovers keep off |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by mikron(m): 10:34pm On Aug 20, 2014 |
Thank God oshoala is bck. |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by andyanders: 10:34pm On Aug 20, 2014 |
make dem remove their pants check if dem be boysooOOO. DEM DON PLAY PASS CHICKEN EAGLES. |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by fredoooooo: 10:34pm On Aug 20, 2014 |
Nomski0: |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by ngmart(m): 10:34pm On Aug 20, 2014 |
75 mins Nigeria fans still dey cry for more.... watin, na so una wicked? 1 Like |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Dannyxy(m): 10:34pm On Aug 20, 2014 |
mehn thank God, I love you oshola, my God will not let any injury come near you |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by SEYIKP(m): 10:34pm On Aug 20, 2014 |
BEATDABOOKIES: [size=100pt]GERMANY WILL FLOG NAIJA IN THE FINALEMR DUMMY GO SLEEP. MAKE GERMANY BEAT FRANCE FIRST. 4 Likes |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by xynerise: 10:35pm On Aug 20, 2014 |
Oshoala for president 2 Likes |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Havilah93(m): 10:35pm On Aug 20, 2014 |
BEATDABOOKIES: [size=100pt]GERMANY WILL FLOG NAIJA IN THE FINALE Ebola fire your fingers 2 Likes |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by homesteady(m): 10:35pm On Aug 20, 2014 |
That our red hair first aid woman is fine oh! I've been noticing her since day 1 |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Dannyxy(m): 10:35pm On Aug 20, 2014 |
I swear if I be Korea coach I go tell my girls not to score again |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Nobody: 10:36pm On Aug 20, 2014 |
MarvellousGod: Don't conclude yet oo but I pray so ooI should not conclude at 5:2 score? guy, na only miracle dem go take win us o. Nigeria through to the final |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by fredoooooo: 10:36pm On Aug 20, 2014 |
Havilah93: ebola bawo 1 Like |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Samolove: 10:37pm On Aug 20, 2014 |
Like if you want Team Nigeria to win the World Cup 1 Like |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Nobody: 10:37pm On Aug 20, 2014 |
The Team Doctor is damn Pretty! Nice game girls. Bring home The Trophy. We believe in You GIRLS! |
Re: Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August by Nomski0(f): 10:37pm On Aug 20, 2014 |
Ball possession. Korea 59--Nigeria 41 |
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (30) (Reply)
Nigeria Vs Congo : AFCON 2015 Qualifiers (2 - 3) On Saturday September 6, 2014 / Nigeria Vs France: FIFA Women's World Cup (0 - 1) Full Time / Croatia Vs England: World Cup ( 2 - 1) On July 11 2018
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |