Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,791 members, 7,969,348 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 06:03 AM

Confession - Romance (25) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Confession (20680 Views)

Confession Time. Have You Ever????? / CONFESSION!! I Cheated On My Boyfriend And Feel A Lot Better! / Confession Time (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (Reply) (Go Down)

Re: Confession by Nobody: 10:48am On Sep 16, 2014
teeo:

Like Reallly, really shocked



Babes, if you havent heard, hear now.. I dont like you at all
[img]https://encrypted-tbn2.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcRsHjPoJw6Y4ixKadq2J73Bgh7UBhA0ZymuC5wz0wtOY8iVODBZ[/img]
I can assure u dear dat d feeling is mutual
Re: Confession by bosun11(m): 10:50am On Sep 16, 2014
cdamsel: me hooked?
No o,i still dey find man way go propose to me with big geeeeepppp#inmywarriaccent grin



lmao...tif....okay na u dey hook dem up but u dey available...hehehe
Re: Confession by cdamsel(f): 10:55am On Sep 16, 2014
bosun11:



lmao...tif....okay na u dey hook dem up but u dey available...hehehe
hook who up? shocked shocked
Abeg oooo,i dey innocent grin
Re: Confession by bosun11(m): 11:01am On Sep 16, 2014
cdamsel: hook who up? shocked shocked
Abeg oooo,i dey innocent grin




u just dey deny every abi ur bf dey NL too
Re: Confession by Nobody: 11:04am On Sep 16, 2014
Una no get work... Abeg make una free my babe joo angry
Rozzay dear, no mind them kiss
Re: Confession by Nobody: 11:12am On Sep 16, 2014
olubukato: Una no get work... Abeg make una free my babe joo angry
Rozzay dear, no mind them kiss
Thanks boo boo, u did well in d movie oya collect kiss*mmuuaaahhhhhhh*
Re: Confession by cdamsel(f): 11:12am On Sep 16, 2014
bosun11:




u just dey deny every abi ur bf dey NL too
deny?i no get oooo,if u dey available tell me make I shake my bum 4 u as senator obayaya couldn't handle this my tiny soft asssss lipsrsealed
Re: Confession by cdamsel(f): 11:14am On Sep 16, 2014
bosun11:



lmao...tif....okay na u dey hook dem up but u dey available...hehehe
wats tif abeg
Re: Confession by bosun11(m): 11:16am On Sep 16, 2014
cdamsel: deny?i no get oooo,if u dey available tell me make I shake my bum 4 u as senator obayaya couldn't handle this my tiny soft asssss lipsrsealed


but u just said d ass is small and tiny na , me love dem big........... grin grin so wetin we go do ??
Re: Confession by Nobody: 11:20am On Sep 16, 2014
rozzay:
I can assure u dear dat d feeling is mutual

grin
Re: Confession by Nobody: 11:21am On Sep 16, 2014
olubukato: Una no get work... Abeg make una free my babe joo angry
Rozzay dear, no mind them kiss

softspakky you see your life, no body wants you. I no want you again.
Re: Confession by cdamsel(f): 11:22am On Sep 16, 2014
bosun11:


but u just said d ass is small and tiny na , me love dem big........... grin grin so wetin we go do ??
move on to someone who likes them small & soft na,no time oooo embarassed tongue
Re: Confession by bosun11(m): 11:24am On Sep 16, 2014
cdamsel: move on to someone who likes them small & soft na,no time oooo embarassed tongue




okay then
Re: Confession by cdamsel(f): 11:35am On Sep 16, 2014
bosun11:




okay then
#thumbsup
Re: Confession by bosun11(m): 11:36am On Sep 16, 2014
cdamsel: #thumbsup


reply me jor..anthing fit happen..i fit manage d front..... grin grin
Re: Confession by Nobody: 11:47am On Sep 16, 2014
Oxone:

Chai! Na so this madam abandon me sad

And here I was thinking I've found wife number 3 sad sad sad

tongue I'm already wife 217 of someone na. And concubine 18 of another. Mistress 184th of another. Sweetheart of 1 grin
Re: Confession by cdamsel(f): 12:18pm On Sep 16, 2014
bosun11:


reply me jor..anthing fit happen..i fit manage d front..... grin grin
they 're both small sad
Does it mean us way get small assets don't stand a chance in this day & age? cry
Re: Confession by bosun11(m): 12:48pm On Sep 16, 2014
cdamsel: they 're both small sad
Does it mean us way get small assets don't stand a chance in this day & age? cry















both nke....Dear Lord Why na...i could recall not like *b** size of 32 and loving a 36 upwards.....at least it has to b firm and not sagging...lol...
well i wouldn't know...but IMO.......i dont., some men do like small assets..lol
Re: Confession by Nobody: 12:55pm On Sep 16, 2014
KelvinGraphics:

Di Mariah stole the match infact.
I just cant wait for him to unleash dos his killer skills when we play against that club called Chelsea

Chaiii. Irishkez U kan lie ooo. How can Diego Costa be named EPL player of the year when season never even go quarter self.... All this Chelsea fans ehn... e dey una body tongue tongue grin grin
Pls don't let nwunye mariah's performance deceive you to overstep your bounds cos you'll have yourself to blame.

I see you don't read/listen to soccer news. So much for a woMAN U fan. cheesy
Re: Confession by cdamsel(f): 3:28pm On Sep 16, 2014
bosun11:
















both nke....Dear Lord Why na...i could recall not like *b** size of 32 and loving a 36 upwards.....at least it has to b firm and not sagging...lol...
well i wouldn't know...but IMO.......i dont., some men do like small assets..lol
36 wetin?B,C,D....?
Oya na make I carry my mat dey find who ll love me 4 me
Re: Confession by bosun11(m): 3:40pm On Sep 16, 2014
cdamsel: 36 wetin?B,C,D....?
Oya na make I carry my mat dey find who ll love me 4 me









lol...36 for that front size...wetin u dey find dey ur skirt............ tongue
Re: Confession by cdamsel(f): 3:47pm On Sep 16, 2014
bosun11:









lol...36 for that front size...wetin u dey find dey ur skirt............ tongue
u know front sizes ve alphabets? U ve A,B,C, even up to H
Re: Confession by bosun11(m): 3:49pm On Sep 16, 2014
cdamsel: u know front sizes ve alphabets? U ve A,B,C, even up to H





ermm maybe B or O...lol....that should be okay and u have that at least
Re: Confession by cdamsel(f): 3:52pm On Sep 16, 2014
bosun11:





ermm maybe B or O...lol......reply via there jor.. wink
all this space u dey give 4 ur post wetin u won take am do?
Re: Confession by bosun11(m): 3:54pm On Sep 16, 2014
cdamsel: all this space u dey give 4 ur post wetin u won take am do?




u will find out when u upgrade those sizes.. grin grin grin....damselforlife
Re: Confession by zicoraads: 3:55pm On Sep 16, 2014
Bia...kelvin. Kelvin u smoke weed? Beat Chelsea...how? Where? When? Naaaa..it can not happun dis season.

Y'all are lost in the adulation of ur win over a mediocre team that didn't test ur team enough. You will soon be jolted back to reality when u meet a real team. Beating Chelsea is a dream that is far fetched. Just chill abeg!
Re: Confession by cdamsel(f): 4:00pm On Sep 16, 2014
bosun11:




u will find out when u upgrade those sizes.. grin grin grin....damselforlife
abrakadabra I don turn 36D cheesy
Re: Confession by bosun11(m): 4:01pm On Sep 16, 2014
cdamsel: abrakadabra I don turn 36D cheesy


grin grin grin grin....u go sabi do jazz well well....funny babe
Re: Confession by Nobody: 4:06pm On Sep 16, 2014
Re: Confession by austine4real(m): 4:34pm On Sep 16, 2014
rozzay: Where do I start dis is a very hard thing to do, but I think I have to do it cos its getting unbearable nd also to secure my future,
Am a very playful person here nd I joke nd play a lot also flirt too, like d thread I have on dating nd hook up zone which is affecting my relationship cos my love is here on nland nd I also don't like d way he flirts with females here, so I want to let every one here know dat he s my
PROPERTY, nd am sure he ll have something to say to me, tho he may not be online now, he ll definitely come wen he sees it
I just want to tell him dat he is d air dat I breath, my lover, my dad, my life. I can't live without him, nd I can't wait to be his wife
OLUBUKATO- I love u from d very depths of my soul, pls come to me
i thought i was d one
Re: Confession by Nobody: 4:53pm On Sep 16, 2014
austine4real: i thought i was d one
Lolz
Re: Confession by cdamsel(f): 5:24pm On Sep 16, 2014
bosun11:


grin grin grin grin....u go sabi do jazz well well....funny babe








how I go do na?anything to snag u

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (Reply)

Men Should Stop Collecting Back Gift They Already Gave To A Lady / Advice Me: I Am Sleeping With My Brother’s Wife And She Doesn’t Want It To Stop / The Mid-life Crisis.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.