Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,750 members, 7,969,203 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 10:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? (1125 Views)
Nairaland Romance Section Slum Book 2015. [fill And Tag] / Handsomeness Of Nairaland Men / Nairaland (2) (3) (4)
***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:03pm On Sep 20, 2014 |
ABEG NAIRALANDERS!!!! Y E BE SAY MOST TOPICS WER DEY HERE ...NA HANDSOME DIS AND HANDSOME DAT DEY FULL D MATTER? ESPECIALLY WE THE MALES....I NEVA SEE ANY BABE WEY DEY CLAIM NA SHE SEXY OR FINE PASS! THE TIN DON TIRE ME I SWEAR. I BE NEWBIEE ...THIS NA MY FIRST TOPIC. THANK YOU OOO #YOLO 1 Like 2 Shares |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 8:08pm On Sep 20, 2014 |
i don book space |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by herald9: 8:11pm On Sep 20, 2014 |
… |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by philantoxx(m): 8:12pm On Sep 20, 2014 |
I dey here ma |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:13pm On Sep 20, 2014 |
They're what I call bítch asss niggers. |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:14pm On Sep 20, 2014 |
LOLS...Xpect anything ma broda. Na forum b dis |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 8:14pm On Sep 20, 2014 |
herald9: …you sef don book space |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 8:16pm On Sep 20, 2014 |
Khalessi: They're what I call bítch asss niggers. Repping TeamKhalessi I too dey dig this girl |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Dayjhihannon01(m): 8:19pm On Sep 20, 2014 |
Representing Hannon's crib... Present.. |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by macklef(m): 8:22pm On Sep 20, 2014 |
Lool. Na S.S.c.E candidates full romance section na, Topics like, how i kiss my girlfriend and she shouted chineke!!! What should i do? Uld get responses like, She loves you thats why she shouted. Guy, dump her, she has a crush on god I remember saying chineke in my first kiss, his lips was too cold....etc So annoying 2 Likes 3 Shares |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:23pm On Sep 20, 2014 |
Ask chief OKOKORO |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:25pm On Sep 20, 2014 |
macklef: Lool. Na S.S.c.E candidates full romance section na,NOW THIS GOT MA RIBS CRACKIN... HONESTLY BRO...U RE ON POINT! #YOLO |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by herald9: 8:26pm On Sep 20, 2014 |
Neldrizzy: you sef don book spaceIt doesn't hurt to try something new |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:27pm On Sep 20, 2014 |
MrIknowAll: Ask chief OKOKOROBUT SIRE...U KNW ALL... |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:28pm On Sep 20, 2014 |
richommie: BUT SIRE...U KNW ALL...LOL, my guy, no follow moniker o.... U see me so, na only my name I sabi o.... |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 8:29pm On Sep 20, 2014 |
macklef: Lool. Na S.S.c.E candidates full romance section na, That awkward moment when the OP is in SS1 |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by ronald4lif(m): 8:32pm On Sep 20, 2014 |
Real niggas are on the streets making real dough and the poor ones are gloating about handsome. Ask the girl next door if na handsome she go chop. |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:38pm On Sep 20, 2014 |
. |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:44pm On Sep 20, 2014 |
ronald4lif: Real niggas are on the streets making real dough and the poor ones are gloating about handsome. Ask the girl next door if na handsome she go chop.LOL...THE TIN TIRE PERSON.... TOPICS WEY I TOO DEY SEE,NA HANDSOME DIS AND DAT! CUTE DUDES AND DAT.. I FIT DEY UGLY OOO....BUT MAKE EM STOP AM...IF U DEY CUTE,Y U DEY REVEAL AM? WE GO NOTICE U!!! |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 8:50pm On Sep 20, 2014 |
MrIknowAll: LOL, my guy, no follow moniker o.... U see me so, na only my name I sabi o....LOL .... I DON HEAR SIR. |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by DonaldGenes(m): 9:48pm On Sep 20, 2014 |
richommie: Lmao! |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by DonaldGenes(m): 9:49pm On Sep 20, 2014 |
Neldrizzy: i don book spaceI go slap you now o Take your time.... |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by DonaldGenes(m): 9:50pm On Sep 20, 2014 |
1one: Cc that unrepentant woman ***********per |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 9:59pm On Sep 20, 2014 |
DonaldGenes:come beat mee naa Loll |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 10:03pm On Sep 20, 2014 |
DonaldGenes: See this guy... Oya go and Cc all the anti-WW members, they would tell you 1one doesn't do WW... I no dey even do am 1‰. I quoted her because of the way she e-killed, e-buried and e-burnt to ashes a fellow nairalander. |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 10:05pm On Sep 20, 2014 |
Na because we handsome Na |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by tayoxx(m): 10:10pm On Sep 20, 2014 |
1one:She don turn well abi? |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by 1one: 10:17pm On Sep 20, 2014 |
tayoxx: She don turn well abi? Ahhh... Turn well as how.. Translation bro |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 10:38pm On Sep 20, 2014 |
Neldrizzy: i don book space Jésù!! ...Neldrizzy! ...you af turn transgender @ (f)?? |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Neldrizzy(m): 10:48pm On Sep 20, 2014 |
Kachisbarbie:whah ya see when you look inna face?? |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by Nobody: 10:57pm On Sep 20, 2014 |
those guys creating thread like that are attention seekers and woman wrappers because they want we ladies to notice them |
Re: ***nairaland Romance Section Guys Too Dey Talk Of Handsomeness !!!! Y? by valdes00(m): 12:08am On Sep 21, 2014 |
MrIknowAll: LOL, my guy, no follow moniker o.... U see me so, na only my name I sabi o....Y u say mak him no follow MONIKER na....... MONIKER na fyn babe, almost al NL guys na him dey call her name evrytym... One of my sis sef dey bear MONICA n she fyn, I wonder how her own name spellin dey diff frm ur own spellin |
99 Facts About Guys / Good Looks Or Sound Education?..which Is Your No 1 Priority? / When Women Lust
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |