Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,219,741 members, 8,043,249 topics. Date: Friday, 03 January 2025 at 07:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Conversation Between 2 Best Friends (999 Views)
.. / Read The Story Of Wetin Tongue Cause Between 2 Women / Hilarious Whatsapp Convo Between 2 Friends(photo) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Conversation Between 2 Best Friends by 360crest(m): 12:38pm On Sep 25, 2014 |
Guy 1: Bros, abeg borrow me your phone to call my girlfriend, I no get credit now. Guy 2: No problem, just do quick (hands phone to friend) Guy 1: Thank you guy. (dials girlfriend’s number, makes a quick phone call and then returns happy and excited) Guy 1: O boy, this your phone na correct phone oh, shebi na bb? Guy 2: Yes oh, na blackberry smart phone. Guy 1: Kai, no wonder dem dey call am ‘smart phone’, the phone too know something, you believe say as I type my girlfriend number for your phone come dial am, the thing show the number as ‘My love’, how your phone take know say na my girlfriend I dey call ? chei, this your phone smart no be small! |
(1) (Reply)
Naija I Hail Ooh! / 17 Reasons Or Facts That Shows That U Love/like Someone / Mr Wellness Was Shocked After Ekaite Took Off Her Make Up
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |