Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,563 members, 8,034,657 topics. Date: Sunday, 22 December 2024 at 08:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Funny Quotes! (61928 Views)
Funny Quotes Enjoy!!!!! (compilation) / Funny Nigerian Jokes From Naija Funny Videos / Funny Quotes About Drinking & Drugs (2) (3) (4)
Naija Funny Quotes! by bruno419(m): 2:49pm On Sep 25, 2014 |
U dey carry ur girlfriend go club; after u marry her finish u wan stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen? • Ur girlfriend dump u for rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda perso u giv testimony for Church say, na grace of God. Bros park well!! • Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150,000 . Abeg where she wan fix am?, on top that coconut head? • U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend; u be zebra?!! • U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled shoe... shey u wan whisper to God? • U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe say u no cheat. .aunty, u be mechanic? • U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe say u no cheat.. uncle, u be photographer? • He give u engagement ring for over five years, he never marry u, my dear, u be lord of d rings? •you dey pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB, U be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u still dey call am BABY, my sister, he suppose be ANCESTOR. •Your babe is licking ice cream...u're drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? add urs..just for fun!! |
Re: Naija Funny Quotes! by Unionised(m): 3:01pm On Sep 25, 2014 |
you dey make joke, nobody dey laugh. ...you no go change career? 3 Likes |
Re: Naija Funny Quotes! by Spicylate(f): 3:08pm On Sep 25, 2014 |
"U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u still dey call am BABY, my sister, he suppose be ANCESTOR."lmfao!! 3 Likes 1 Share |
Re: Naija Funny Quotes! by zodd(m): 3:22am On Aug 12, 2017 |
(1) (Reply)
40 Funny Pictures To Spice Your Weekend / What A Barber Found Out A Customer Is Doing To His Lover / Proof That Girls Have Always Loved Guys With 'cars' From Early Age [pic]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |