Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,300 members, 7,910,563 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 12:01 PM

Guys! U Wan Marry? Make A Choice! - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Guys! U Wan Marry? Make A Choice! (2461 Views)

When A Beggar Finally Has A Choice(photo of the day) / Make A Choice......(picture) / Mai Pipul, Mek Una Gist Mi Laik Gsm Dis Wan Ting - Mek Una No Vex Abegi O! (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by JayOJay(m): 6:53am On Jul 31, 2006
Just make sure you are not signing your own death warrant! Because if u love am, come cheat am, Men!U are history! grin grin grin

Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by hayprof(m): 12:28pm On Jul 31, 2006
@Jay-O-Jay :I don tell u b4 say u don kolo,U sure say no bi men those things!?
Na u go marry that thing ooo grin grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by JayOJay(m): 12:34pm On Jul 31, 2006
@hayprof. Wetin I do u now?! U be my running mate! Na correct wives u dey look so! Just try one! I feet send u them address if u r truely interested o! grin grin grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by hayprof(m): 12:54pm On Jul 31, 2006
U don reply na na shocked
U got the pics,u know their address u shuld get one for ursef grin After one year come give ur testimony for here wink cheesy grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by iice(f): 1:03pm On Jul 31, 2006
Ahahahaha, funny
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by needeeg(m): 1:39pm On Jul 31, 2006
hmmm, very funny abeg i feet marry this kind oooooo, is it u will Bleep her or she? ennn grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by akani(m): 4:31pm On Jul 31, 2006
infact am confused!
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by eveseh(f): 5:06pm On Jul 31, 2006
Roflmoa that is funny
which kinda of man gonna marry those ladies

dan all the women in da world are finish

LOL wahahahah

bahahaha

LOL
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by JayOJay(m): 6:21pm On Jul 31, 2006
@akani. Don,t be confused, them be women now! Haba u be man now! U will still be in control as long as u no mess around. Because each time u do, u go loose 1 rib, shikenah! wink grin wink grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by shawna(f): 6:23pm On Jul 31, 2006
this thread is so damn funny cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 6:27pm On Jul 31, 2006
this is pure suicide. damn, even if u no cheat sef, if they ask you of anything and u no give them, only show u there bicep will make u reconsider.
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by naijadiva2(f): 6:40pm On Jul 31, 2006
omg
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by beyunce(f): 8:30pm On Jul 31, 2006
Hell no!
*runs to the toilet and puks*


Will never happen nt in hundred years
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by ikamefa(f): 8:37pm On Jul 31, 2006
diddy4:

this is pure suicide. damn, even if u no cheat sef, if they ask you of anything and u no give them, only show u there bicep will make u reconsider.

@ diddy please don't be shy i volunteer to marry the gal in the last pix for u , don't worry i will personal pay her bride price, i mean all expenses paid just give me the go ahead, she is a keeper and a winner too, dude what do you think? make i fire on?
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 8:38pm On Jul 31, 2006
@ikamefa
so dis is how much u like me ehh? cry cry cry cry cry cry
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by ikamefa(f): 8:40pm On Jul 31, 2006
boo no need to cry , na yah welfare i dey find
look at her aint she fine, that orange bikini is smoking hot geddit?
are you game? cheesy
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 8:41pm On Jul 31, 2006
you hate me dis much. sad sad sad sad sad sad
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by ikamefa(f): 8:45pm On Jul 31, 2006
boo boo how can i hate u, u need a strong ,big , muscular gal to take care of you so,
believe me she looks gentle, a trial will confuse you.  tongue  grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 8:45pm On Jul 31, 2006
**walks out** sad sad sad sad
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by JayOJay(m): 8:54pm On Jul 31, 2006
@Ikamefa, diddy4. Whenu reach an agreement give me a buzz! I'm the linkman! wink wink grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by ikamefa(f): 8:56pm On Jul 31, 2006
Jay-O-Jay:

@Ikamefa, diddy4. Whenu reach an agreement give me a buzz! I'm the linkman! wink wink grin grin
bless your heart @ jay imma try to convince him tongue cheesy
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 9:13pm On Jul 31, 2006
@jay
instead of you to back me up na middle man u wan be. abeg back me jare. will you like a woman like dat? i no u wont or im i wrong?
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by desiree(f): 9:23pm On Jul 31, 2006
No girl would want to be caught messing with any of these women's husband. Na Serious bone crushing!!!! lipsrsealed undecided
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by kiki(f): 9:32pm On Jul 31, 2006
Lol
@diddy4

dat gurl ain't dat bad
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 9:33pm On Jul 31, 2006
@kiki
so u also hate me like this huh? sad sad sad sad
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by debosky(m): 9:34pm On Jul 31, 2006
diddy u don see d one wey pass u grin grin grin

I thought there was nothing your koko cdnt handle cheesy
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 9:35pm On Jul 31, 2006
omo dis one pass me ooo. kai, even her biceps will make my koko hide sef.
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by debosky(m): 9:38pm On Jul 31, 2006
then u are not a true playa, true playa's can hit anything with their koko

plz let the real playaz stand u (u go wound ooo) grin grin grin
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 9:41pm On Jul 31, 2006
oya debosky go handle am now. wetin u dey wait for? omo i no one die ooo.
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by debosky(m): 9:47pm On Jul 31, 2006
for where? na 'software' i dey find oh, this one is definitely hardware so i no dey

c'mon they don't even have breasts again, all don turn to muscle. yuck
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by diddy4(m): 9:49pm On Jul 31, 2006
you don see me naa wey dey look for hardware. na software me want too. if na freeware na dat one better sef.
Re: Guys! U Wan Marry? Make A Choice! by kiki(f): 9:51pm On Jul 31, 2006
diddy4:

you don see me naa wey dey look for hardware. na software me want too. if na freeware na that one better sef.

Lol

(1) (2) (Reply)

*new Member, Please Welcome Me* / Nigerian Banks Encircle Mr Otedola ( Very Disturbing ) / @seun, Get Your Dogg(sexkill) A Collar And A Chain

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.