Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,157 members, 7,973,915 topics. Date: Sunday, 13 October 2024 at 10:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Fun Time: Stupid Question People Ask (761 Views)
Check Out This Stupid Question Followed By A Lightening Reply.....lol / Stupid Question People Ask / How To Answer Some Funny Questions People Ask (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Fun Time: Stupid Question People Ask by Collinz2(m): 9:47am On Oct 08, 2014 |
1. U go see person dey sleep u go ask: u dey sleep? ANSWER: no i dey practice how to die. 2. U go see ur friend u go con ask: na ur face be dis? ANSWER: no, na my hips. 3. U go tell person say u hear 4 channelstv say them don prospon 2015 election, the idiot go ask: who tell u? ANSWER: na one native doctor tell me. 4. Person go commot come back, u go come ask: u don come back? ANSWER: no, i still dey whr i go. 5. U go wedding, when time to take pix don reach u go con ask the groom: na ur wife be dis? ANSWER: no na my grandmama classmate. Na 4 only naija na question be answer to that same question. A go ask: papa dey house? B go answer: papa dey house. abeg add yours..... |
Re: Fun Time: Stupid Question People Ask by haywire07(m): 1:00pm On Oct 08, 2014 |
U see d bulb dey off, d room dark : aha ,una no get light? ANSWER: na black bulb we on |
(1) (Reply)
Funny Man Joke / How Nigerian Churches Will Become In 2030 / Science Invention (MMT Humour)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |