Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,763 members, 7,972,740 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 05:29 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Chai!!! Cristiano Ronaldo Don Get 100 Million Likes For Facebook. (540 Views)
Cristiano Ronaldo Buy Himself A New Private Jet Worth €100 million - Photos / Register On Wasere.com And Get #100 Free To Bet Now / What Are T'he Major Codes For Bet9ja And The Likes! (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Chai!!! Cristiano Ronaldo Don Get 100 Million Likes For Facebook. by ogakpatakpata1(m): 7:03pm On Oct 14, 2014 |
Di likeness wey pipo don show say dem like Ronaldo for facebook don pass be careful as di World footballer of di year just reach 100 million likes on di 14 of October,2014. Cristiano Ronaldo naim announce am for im facebook account imsef. CR7,as dem dey also call Ronaldo,tank evribodi wey..http://ogakpatakpata..com/2014/10/cristiano-ronaldo-don-get-100-million.html |
Re: Chai!!! Cristiano Ronaldo Don Get 100 Million Likes For Facebook. by Waspy(m): 9:26pm On Oct 14, 2014 |
Who no like my man 1 Like |
Re: Chai!!! Cristiano Ronaldo Don Get 100 Million Likes For Facebook. by ogakpatakpata1(m): 9:59pm On Oct 14, 2014 |
I dey tell u.CR7 for life |
(1) (Reply)
Brendan Rogers Says Balotelli Is Working A Lions To End Goal Quest / Giwa Takes Over NFF Secretariat And Says Keshi Willreturn / Who Do You Think Is A Better Football Player; Theo Walcott Or Gareth Bale
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |