Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,512 members, 8,006,295 topics. Date: Monday, 18 November 2024 at 09:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Prankstar Number 2 (1317 Views)
Prankstar Number 2 by dani1luv: 4:22pm On Nov 14, 2008 |
PRANK STAR NUMBER TWO MYKALI. . . . . hehe peeps. . . dnt be too hard on this . . it waz jst a prank waz just playin against MYKALI |
Re: Prankstar Number 2 by mykali(m): 4:26pm On Nov 14, 2008 |
daniel. u don die be that. |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 4:27pm On Nov 14, 2008 |
who tell u ur knife fit reach hia too good to be challenged |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 4:35pm On Nov 14, 2008 |
HEHE mykali wetin do u. . . . shebi i jst dey joke wit u nna haba |
Re: Prankstar Number 2 by Raysima(f): 4:36pm On Nov 14, 2008 |
awww. . . dat prank was gud o |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 4:41pm On Nov 14, 2008 |
ur tongue sef na wah |
Re: Prankstar Number 2 by Raysima(f): 4:42pm On Nov 14, 2008 |
wetin happen to ur tongue nw ehn. . |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 4:49pm On Nov 14, 2008 |
hin get virus detachable |
Re: Prankstar Number 2 by Raysima(f): 6:10pm On Nov 14, 2008 |
false. . na golden tongue i get |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 6:22pm On Nov 14, 2008 |
chei c big lie |
Re: Prankstar Number 2 by Raysima(f): 6:47pm On Nov 14, 2008 |
but na white lie nw. . |
Re: Prankstar Number 2 by Magnate021(m): 4:18am On Nov 15, 2008 |
Re: Prankstar Number 2 by cbase: 11:27am On Nov 15, 2008 |
Silly children, may una no dey pull oldman leg here, Pranksters |
Re: Prankstar Number 2 by sylve11: 2:14pm On Nov 15, 2008 |
why you come dey complain? Ray-sima: na which one be white lie again? |
Re: Prankstar Number 2 by cbase: 2:29pm On Nov 15, 2008 |
dat type wey you dey always lie, when mama catch you for her pot |
Re: Prankstar Number 2 by Gabry(f): 2:41am On Nov 16, 2008 |
Actually most of you guys hia are prankster. Why can't you guys follow my good example? |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 10:37am On Nov 16, 2008 |
good example ma fut |
Re: Prankstar Number 2 by Gabry(f): 11:03am On Nov 16, 2008 |
Dani, when have I ever misbehave hia? |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 11:53am On Nov 16, 2008 |
c confused pikin |
Re: Prankstar Number 2 by cbase: 1:17pm On Nov 16, 2008 |
lol |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 5:56pm On Nov 16, 2008 |
lol wetyn nw |
Re: Prankstar Number 2 by mykali(m): 6:33pm On Nov 16, 2008 |
daniluv. u know i owe u a prank. so btter be unprepared for it. i want it to affect u for years to come my boi. |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 7:09pm On Nov 16, 2008 |
HEHHEHE ma pikin hw d prank go worri me fr year nna |
Re: Prankstar Number 2 by mykali(m): 7:13pm On Nov 16, 2008 |
u shall soon see. |
Re: Prankstar Number 2 by dani1luv: 7:18pm On Nov 16, 2008 |
big boiz prank . . hope diz nt a prank again dear |
Re: Prankstar Number 2 by coolykdat(m): 7:21pm On Nov 16, 2008 |
mykali:We eagerly await! |
Re: Prankstar Number 2 by mykali(m): 7:48pm On Nov 16, 2008 |
yeah, till kingdom comes right? |
Re: Prankstar Number 2 by cbase: 8:30pm On Nov 16, 2008 |
Oya may all of Una give me ur Plank, I wan carry am go village for my Grandma to use as firewood. |
Re: Prankstar Number 2 by clemcykul(f): 12:17pm On Nov 17, 2008 |
u no dey shame na plank ya grandma dey use u come township dey form big shot buahahahahahaa chei |
Re: Prankstar Number 2 by Gabry(f): 1:54pm On Nov 17, 2008 |
Dani, I go come give you a veggie ohh |
Re: Prankstar Number 2 by clemcykul(f): 2:09pm On Nov 17, 2008 |
feed him with rat pie joh |
Re: Prankstar Number 2 by Gabry(f): 2:10pm On Nov 17, 2008 |
rat pie? eheheheheh! |
Oh Shit! / Funny Jokes From Facebook! / Jokes By Mitchy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |