Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,208,871 members, 8,004,133 topics. Date: Saturday, 16 November 2024 at 09:23 AM

Ritualists Strike Again! Pluck Pikin Eye, Kill Papa - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Ritualists Strike Again! Pluck Pikin Eye, Kill Papa (560 Views)

Shey Na because Of 500 Naira Dis Woman Wan Bust Dis Pikin Eye / Ritualists On Prowl In Osun / Power Holding On Strike Again (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Ritualists Strike Again! Pluck Pikin Eye, Kill Papa by ogakpatakpata1(m): 10:45am On Oct 23, 2014
No be small tin for Toro local govment area for Bauchi as about 10 ritualists don kill one man,Yakubu Ubandoma and comot him pikin eye.
Di ritualists brake enta di man house wit dangerous weapons, stabam for neck and cut him hands comot.
As if dem neva satisfy, dem also comot di eye of Ishaya Yakubu,di man pikin and he later die for hospital too.
As if dat one neva reach dem, dem even give anoda pesin,Yakubu Almadu sirios head injuri..http://ogakpatakpata..com/2014/10/ritualist-again-dem-kill-papa-remove.html
Re: Ritualists Strike Again! Pluck Pikin Eye, Kill Papa by experimentist: 11:02am On Oct 23, 2014
Na wazobia fm b dis
Re: Ritualists Strike Again! Pluck Pikin Eye, Kill Papa by ogakpatakpata1(m): 11:11am On Oct 23, 2014
No be wazobia fm
but na di same language we dey speak
dis one Na:
www.ogakpatakpata..com

(1) (Reply)

Why Do The Super Falcons Wear Diffrent Jersey From The Super Eagles / Bovi Declares- I Have Never Eaten Amala / Major Plane Crash Averted *pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.