Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,350 members, 8,037,673 topics. Date: Thursday, 26 December 2024 at 02:21 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Pidgin Only (2427 Views)
Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings / Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN / Nigerian Pidgin English as Our National Language? (2) (3) (4)
Re: Pidgin Only by Ibime(m): 7:03pm On Dec 04, 2008 |
Hesperus: Bros, de English wey you knack for here no be small. You be correct guy. I know say if na for your side wey de yawa gas, de omo for chop knuckles. No mind Phemour, Phemour na ju man. Him go everly hear wiii if him continue to dey display dis kind inshi character for Bongo. |
Re: Pidgin Only by billgatexp(m): 8:41pm On Dec 04, 2008 |
make i yarn una, make we try get one point wey we go talk about and no be to dey yarn pua. |
Re: Pidgin Only by mohawkchic(f): 12:42pm On Dec 06, 2008 |
~How una day dis satiday morning? |
Re: Pidgin Only by joyblinks(f): 6:17pm On Dec 06, 2008 |
billgatexp raise your topic na. make we hear. phemour own don expire. |
Re: Pidgin Only by server34(m): 4:06am On Dec 09, 2008 |
Make we yan about those winch wey dem say e full for calabar. How dem go say d winch dem reach 2.3 million, wetin na money? Or incase that tori no sweet, make una tell me why we dey fall our hands for Jos. Dat gbege no pay us for this obodo oh. |
Re: Pidgin Only by ojimboIV: 11:49am On Dec 09, 2008 |
dis one wey una wan hijack femo thread, d guy no go find am funny o. or maybe na una him go come carry last last. una know say e get as e dey do am to dey 'carry' people. |
Re: Pidgin Only by server34(m): 1:45pm On Dec 09, 2008 |
Abegiii. make we hear word jare. Femo na terrorist na him e let him fellow guy wose am for front of babe, and e no cause gbege. Na for nairaland he wan come cause kasala? @ Femo, don't take dis personal, its all about the pidgin. |
Re: Pidgin Only by Ogaga4Luv(m): 12:09am On Dec 17, 2008 |
i don Show bi that!,hey, ! i go terminate all of una here.Come_on make all of una Kplooo! for Jesus O!.na how all of Una dey??. i dey Flow cool out here shaaa!. Shruuuuuuuuuuuup ur Mouth if u know say you nor get any better tpic to post here.see!!,i nor Like you and of which say i don Vex! Bi That!!.u come here come dey yan only Opata_Aproko pepar bag!! |
Re: Pidgin Only by farotika(m): 1:01pm On Dec 19, 2008 |
server34: Haba! so u no no say winch plenty for Calabar. I pity u o; u no no say na hin make them good for fuckmania |
Re: Pidgin Only by tkb417(m): 1:54pm On Dec 19, 2008 |
wetin dey happen for hia na na just to dey freestyle ni? make the poster edit the topic make d tin dey interractive abi wetin dey sef? oya make we yarn beta |
Re: Pidgin Only by server34(m): 12:23pm On Jan 25, 2009 |
tkb417:We don too sabi oyinbo for this our country sef. Broken no come dey sweet again. Wetin be interactive eh |
Re: Pidgin Only by goodass(m): 7:55am On Jan 27, 2009 |
i no belif say i fit speak pidgin o bt lyk play lyk play d thing don master me but na d hausa pidgin i lyk 2 hear pass if hausa man wan ask 'u dey craze?' him go yan 'i dey craze?' |
Re: Pidgin Only by jamace(m): 9:23am On Jan 28, 2009 |
Abeg my people. I de look for buyers for my special |
Re: Pidgin Only by server34(m): 12:45am On Jan 29, 2009 |
So na you get that amu rubber? |
Re: Pidgin Only by jamace(m): 9:01am On Jan 29, 2009 |
No be amu rubber e be o o. Na human being e be. Na condition hard am na him e say make e become sheep so dat e go see food shop. Abi, him no dey chop better food now, with better police protection because him na celebrity now? |
Re: Pidgin Only by server34(m): 12:42pm On Jan 29, 2009 |
Yes oh! Na real celebrity now oh. I see wey dem dey give am food and water. Dem come dey put mic for im mouth say make e talk true. lol. Wetin we no go see for dis obodo? |
Re: Pidgin Only by jamace(m): 7:07am On Jan 30, 2009 |
Dem come dey put mic for im mouth say make e talk true. You see how important my sheep e be? How many of us wey dey on NL NTA don seek our opinion on any issue before? Dat is to say sheep dey more important than us. Chei, chinekeee. Man pickin don yeye for this Naija. |
Re: Pidgin Only by origina9ja(f): 1:17pm On Feb 03, 2009 |
wetin be pidgin abeg jo |
Re: Pidgin Only by Shaz(f): 1:31pm On Feb 03, 2009 |
Werrin dey ma pipulz? |
Re: Pidgin Only by jamace(m): 2:30pm On Feb 03, 2009 |
Werrin dey ma pipulz?Sista, plenty plenty gist dey 00 . Ok, make I yarn you some. The sheep whey e wanted to steal mazda car still dey for guardroom. Dem wan even sell the sheep sef. Aunty, you go buyam ? There is also 2 owls when dem enter court go rescue accused. People come run for their dear lives, so tey the judge come adjorn case. Sista, no be small thing o. Abeg make I stop here. Other pipple go yarn you some gists too. Bye bye, aunty . |
Re: Pidgin Only by server34(m): 10:28pm On Feb 06, 2009 |
Lol @ jamace. Dis ur pidgin get as e be, e too posh jare. U no even sabi freestyle d thing well sef. I break up wit my last babe because she no sabi speak pidgin english, and now u dey remind me of am. lol. |
Re: Pidgin Only by jamace(m): 8:03am On Feb 07, 2009 |
Lol @ jamace. Dis ur pidgin get as e be, e too posh jare. U no even sabi freestyle d thing well sef. I break up wit my last babe because she no sabi speak pidgin english, and now u dey remind me of am. lol. I no try? U no no se de pidgin sef get level. E get original pidgin and e get dialectical pidgin ? Waffi bois and gurls in de house, abi I talk lie? |
Re: Pidgin Only by JJYOU: 8:09am On Feb 07, 2009 |
make una continue dis one. |
Re: Pidgin Only by server34(m): 10:37am On Feb 07, 2009 |
Jamace, if u go yan dis kain of pidgin for warri, creek bois go kidnapp u oh! dem go think say u be expatriate! |
Re: Pidgin Only by argent(f): 10:41am On Feb 07, 2009 |
I no know say this kain thread dey exist sef. me i like to dey hear pidgin especially the ones wey delta pple dey speak. O ya make we dey blow pidgin dey go. |
Re: Pidgin Only by jamace(m): 2:48pm On Feb 07, 2009 |
Jamace, if u go yan dis kain of pidgin for warri, creek bois go kidnapp u oh! dem go think say u be expatriate! Chei, I for likam well well. By de time I wack their garri and banga soup for 2 days only, dem go beg me to go my house . Den, I go ask dem to pay me ransom, else I no go go . |
Re: Pidgin Only by Gabry(f): 6:25am On Feb 08, 2009 |
Chai! Una no well atall! |
Re: Pidgin Only by server34(m): 8:09pm On Feb 09, 2009 |
Jamace, u be boy abi u be girl? I know why I dey ask. |
Re: Pidgin Only by Nobody: 8:15pm On Feb 09, 2009 |
People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills https://www.nairaland.com/nigeria/topic-109915.0.html Sorry I have to lock this thread but there is already al existing thread dedicated to Pidgin English. Please continue your conversation at the link posted above. |
(1) (2)
World’s Tallest Drum Unveiled At Nigerian Drums Festival In Ogun (PHOTOS) / At A Crossroad- Should I Remain In America Or Come Back To Nigeria / Yorubas Are Not Originally From Ife. Oduduwa Came From Somewhere.....Oluwo
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |