Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,346 members, 7,971,217 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 05:37 AM

Abeg Na True Say Anatech Second List Don Out - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Abeg Na True Say Anatech Second List Don Out (787 Views)

Ahmadu Bello University Second List Is Out / Abu Admission Second List. / Breaking News! Futy 2010/2011 Pre-degree Second List Admissions Is Out (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Abeg Na True Say Anatech Second List Don Out by destinyboy: 11:15am On Nov 27, 2008
HI NAIRLANDERS, I THANK UNA WELL WELL FOR UNA CORPORATION TO MAKE THIS WEB A BIG FUN, I ALSO THANK UNA FOR UNA TIRELESS WORK TO SEE SAY TORY DEY DEY PLENTY FOR THIS WEB. I MUST SAY UNA THANK U.

THE THING WEY BRING ME COME THIS WEB I SABI SAY UNA DEY ANSWER QUESTION WELL WELL CONCERNING ADMISSION FOR HIGHER INSTITUTIONS. PLEASE ABEG MAKE UNA HELP ME I APPLY SCHOOL FOR EASTERN PART AND I DEY FOR NORTH HERE, I NO GET ANYBODY WEY GO GIVE ME INFORMATION CONCERNING THE SCHOOL WEY I PUT AS MY FIRST CHOICE. THE SCHOOL NAME NA ANAMBRA STATE UNIVERSITY(ANATECH) ABEG I HEAR SAY THERE SECOND LIST DON OUT. ABEG I WAN KNOW WHETHER NA TRUE OR LIE. THANK U

I GO REALLY APPRECIATE IF UNA GO HELP ME CONCERNING THIS PROLEM. MY EMAIL NA FRANCISOGUNOH@YAHOO.COM

THANK U

(1) (Reply)

You Can Be In Norway By October 1st For Your Undergraduate And Master Programme / Is 2009 Ume Result Out Pls: / Study At Linda Loma University.italy.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.