Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,567 members, 7,978,881 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 04:07 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Anambra State University(ansu-tech) Suppplimentary List Out (935 Views)
RIOT In Anambra State University (ANSU) Uli Over School Fees / Anambra State University Ansu Release New Admission List (6th Batch) / Federal Poly Nekede, Owerri, Admission List Out! (2) (3) (4)
Anambra State University(ansu-tech) Suppplimentary List Out by destinyboy: 12:07pm On Nov 27, 2008 |
ABEG NAIRALANDERS, E GET ONE THING WEY I WAN CONFIRM FROM UNA, I HEAR SAY ANAMBRA STATE UNIVERSITY SUPPLIMENTARY LIST DON OUT. ABEG ANY BODY WITH ANY USEFUL INFORMATION CONCERNING THAT LIST MAKE ME ALERT ME BY POSTING THE REPLY FOR THIS QUESTION I HAVE ASKED. ABEG I WAN KNOW SINCE NA MY ONLY HOPE FOR THE SCHOOL WEY I PUT. THANKS DESTINY BOY |
Re: Anambra State University(ansu-tech) Suppplimentary List Out by foshola(m): 2:36pm On Nov 27, 2008 |
if u need admission there or NAU, i will give u definitely without money ok. my friend is the HOD, law dept. call 08035446541 for ur admission.tell ur friends |
Re: Anambra State University(ansu-tech) Suppplimentary List Out by flora22(f): 2:43pm On Nov 27, 2008 |
ya their supplimentary list is out and those who did not have score in the post ume, but score above 250 in jamb were also giving admmission. i wish u the best of luck. flora |
Re: Anambra State University(ansu-tech) Suppplimentary List Out by foshola(m): 3:18pm On Nov 27, 2008 |
florra, are u from anambra? i wish to get to know u well ok |
Re: Anambra State University(ansu-tech) Suppplimentary List Out by destinyboy: 9:34am On Nov 28, 2008 |
YES FASHOLA IAM FROM ANAMBRA STATE IN OYI LOCAL GOVERNMENT. WHAT ABOUT YOU. WHERE U FROM ABEG I GO LIKE TO KNOW BECAUSE ME MA WAN MAKE FRIEND WITH U. BUT WAIT TO, I HEAR SAY THE LIST NEVER FINISH HOW TRUE IS IT. ABEG IF U GET ANY INFORMATION CONCERNING THIS LAST LIST WEY DEM SAY E GO COME OUT VERY SOON PLEASE LET ME KNOW, AND THE TIME WEY E GO COME OUT. I GO REALLY APPRECIATE IF U GIVE ME ANY INFORMATION CONCERNING THAT LIST BECAUSE NA THAT LIST NA HIM I DEY WAIT FOR DUE TO SAY I NEVER SEE MY NAME. EXPECTING YOUR REPLY. THANKS DESTINY BOY |
Re: Anambra State University(ansu-tech) Suppplimentary List Out by foshola(m): 10:13am On Nov 28, 2008 |
WAIT TO, I HEAR SAY THE LIST NEVER FINISH HOW TRUE IS IT. ABEG IF U GET ANY INFORMATION CONCERNING THIS LAST LIST WEY them SAY E GO COME OUT VERY SOON PLEASE LET ME KNOW, AND THE TIME WEY E GO COME OUT. I GO REALLY APPRECIATE IF U GIVE ME ANY INFORMATION CONCERNING THAT LIST BECAUSE NA THAT LIST NA HIM I DEY WAIT FOR DUE TO SAY I NEVER SEE MY NAME.why not call me instead of publicly tell u about the runs here 08035446541 i have told u i am from ozubulu in Ekwusigo L.G.A |
(1) (Reply)
Tuition Free Educational Institutions / Can Anyone Help Explain Statement Of Account For Admission To Us College / Jamb Pegs Admissions At 180 Points
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |