Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,698 members, 7,882,367 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 11:26 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Chelsea (1) Versus Arsenal (2) (9324 Views)
Poll: Who's gonna win?Chelsea: 55% (20 votes)Arsenal: 44% (16 votes) This poll has ended |
Tottenham Hotspur Vs Arsenal (2 - 2) On 5th March 2016 / Leicester Vs Chelsea (1 - 3) On 29th April 2015 / Manchester United Vs Chelsea (1 - 1) On 26th October 2014 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by informed(m): 9:59pm On Nov 30, 2008 |
dat does not change anything, arsenal fans, una no fit win anything dis season. It's felipe scolari wey giv una mouth. Lets see how far una go. una dey bak on track abi. mumu dem beat chelski carry league abi , make una wait till end of da season b4 una begin make mouth |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by owomtn: 10:03pm On Nov 30, 2008 |
leave us na u sabi,so u neva kn say na do or die business be football. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Nobody: 10:23pm On Nov 30, 2008 |
Who hired this loser? The Isreali even fared better. Let us pray we qualify for the CL
|
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Cescy(m): 10:36pm On Nov 30, 2008 |
Can U imagine all this feather weight Chelski fans. Im nt surprised @ all cos na yestaday all of dem begin dey watch EPL n dem com ere com dey run deir mouth like tap. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Cescy(m): 10:38pm On Nov 30, 2008 |
Can U imagine all this feather weight Chelski fans. Im nt surprised @ all cos na yestaday all of dem begin dey watch EPL n dem com ere com dey run deir mouth like tap. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Cescy(m): 10:41pm On Nov 30, 2008 |
F*** shepe fc ur coach is a bad loser. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Cescy(m): 10:44pm On Nov 30, 2008 |
F*** shepe fc ur coach is a bad loser. Na evrybdy go b Boro,Sunderland. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Goldman08: 10:47pm On Nov 30, 2008 |
Make all these mad chelsea fans dey run their mouth like chelsea dry gin, Una bridge down fall yakata, Up Gunners,Down Chelsea dry gin, |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Goldman08: 10:53pm On Nov 30, 2008 |
Chelsea club is meant for alaye people and Agbero, lol |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by get2bboy(m): 10:57pm On Nov 30, 2008 |
Up Gunners, na wa ooo, nobody happy reach me today, guess why?? my wife na cheski fan just because we dey stay for cheski here and if to say cheski win, she for no allow me rest today . She knows that i'm arsenal fan for life and she for laugh me tire, Congratulations, abeg make una no listen to any excuses from any cheski fans, some dey say why we dey happy and why we dey celebrate , how person go break dabaru and park pieces of stones that make up stamford bridge and that kind perosn no go happy, This to all Cheski fans , Una Oga think say him fit control life and football with money and he signed scolari, as scolari don mess una up now make una olowo igbo go buy baba God to coach for una team, Up Gunners Jare |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by kidgenious(m): 11:00pm On Nov 30, 2008 |
hey chelsea fans,make una take am easy on ur coach o.@list una still dey top.gunners i remain loyal always |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by tommyex(m): 11:09pm On Nov 30, 2008 |
rvp |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Goldman08: 11:15pm On Nov 30, 2008 |
Make Una Oga sack scolari,make him try go employed Amodu Shaibu as chelsea dry gin coach, lol, Una don run down today, |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by DoubleN(m): 1:59am On Dec 01, 2008 |
Van Persie(2) vs Chelsea(1) The Bridge has been blown to rubbles! |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by OGINI: 6:56am On Dec 01, 2008 |
i guess chelsea fan are some bunch of noise makers who conclude irrationally b4 the match is played. am a man u fan and i believe no team is unbeatable but the large-mouthed chelsea fans feel they are untouchable besides they dont even have a pedigree. well i was veryyyyyyyyyyyyyyyyyy happy yesterday. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by OGINI: 7:00am On Dec 01, 2008 |
UNITED 4 LIFE !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! I REST MY CASE TILL THE END OF THE SEASON. IT SO HAPPENED LAST SEASON WHEN THEY CONCLUDED THE LET US HAVE THE LEAGUE THAT THE CHAMPION'S LEAGUE IS THEIRS AND I STARTED THINKING WHEN CHELSEA HAVE TURNED TO GOD WELL MY CHELSEA FRIENDS ---SORRRYYYYYYYYYYYYY |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by DamiD: 8:06am On Dec 01, 2008 |
Gunners 4 lyf All these Agbero for my area, don siddon like say cold don catch them |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Nobody: 8:22am On Dec 01, 2008 |
When I saw the first post on this thread,I thought to myself:these Chelsea fans are so MOUTHY. One thing we've learnt so far this season:Arsenal are at their best when they are down,and I remember thinking to myself that we United United fans under-estimated them before they beat us. I saw a Chelsea team,short of ideas,even when they were leading. And to think that they've picked up just 1 point from 9 against the Big Four AT HOME. Chelsea don't look like championship material:just a bunch of superstars with no Plan B. Not saying they can't win the title.But If they eventually do,then they probably don't deserve it based on their performance so far. Congrats to the Gunners.You guys are the most dangerous tema when you are down.IMPRESSIVE WIN |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by bolar(m): 8:24am On Dec 01, 2008 |
Now can anyone tell me, what's the game? GUNNERS FOR LIFE!!! |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by niyi09(m): 9:10am On Dec 01, 2008 |
My heart left chelsea the day" the special one" agreed to part ways with chelsea ,i thought LUIS FELIPE would convince me but i guess not. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by shetan: 9:15am On Dec 01, 2008 |
Medube, just like somebody said, u are chatting shit. Those kids will still beat chelsea anytime, anyday. Chelsea are just all muscles, no brains. You couldnt even score a goal. To me it was 2 0. You cant count an own goal as ur goal. Shame on u. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by shetan: 9:16am On Dec 01, 2008 |
Medube, just like somebody said, u are chatting shit. Those kids will still beat chelsea anytime, anyday. Chelsea are just all muscles, no brains. You couldnt even score a goal. To me it was 2 0. You cant count an own goal as ur goal. Shame on u. |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Nobody: 9:54am On Dec 01, 2008 |
it was a good game and ASS n ALL were just lucky to get away with the 1st goal which was clearly offside. its just a game and someone had to win. it still doesnt mean CHELSEA are not a good team cos they are still top of the EPL. to all the true BLUE FANS out there, the last time i checked,the sky is still blue, so join me in saying BLUEEEEEEEEEEEESSSSSSSSSSSSSS FFFFOOOOOOOOORRRRRRRRRR LIFEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEEE |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Tonyet1(m): 10:05am On Dec 01, 2008 |
can a BRIDGE stand a cannon GUN [size=58pt]?[/size]
|
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by babydouch: 10:48am On Dec 01, 2008 |
lol in your face chealsea |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by cbjonstage(m): 11:01am On Dec 01, 2008 |
One thing dat annoys me wit chelsea fans is dat they brags alot. A friend of mine being a staunch fan of chelsea concluded by saying Arsenal will never and can never beat their clubside @ home. i thank God dat such an awaited match had come. FOR ALL CHELSEA FANS OUT THERE, WHO DEY HOME? WAT WAS D SCORE AT D END OF GAME? I'll appreciate ur responses, lols |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by oraclefemi(m): 11:03am On Dec 01, 2008 |
Yes we lost so what, we win some lose some, if we arent worth champions why the fuss about a win? i just dont get along with Scolari for now , he cant allow such low teams beat us like that but i guess he knows best. Make una dey shout now , chelsea will always stand the test of time!! |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by blokoncept(m): 11:15am On Dec 01, 2008 |
i go quit blue |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Goldman08: 11:39am On Dec 01, 2008 |
I won quite chelsea sef,i feel like joining Shooting stars, lol Bleep Chelsea,Bleep scolari, |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by OmoShadek(m): 11:40am On Dec 01, 2008 |
Gbolahan, wetin dey do you self? You think say na like so bridge they take fall. see, go sit down, the bridge has just cracked and it can never be fallen. I be blues for life, Up Chelsea Jc Shadeko Ifeoluwa |
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by kumbalo(m): 11:55am On Dec 01, 2008 |
Let's see how far U can go. . . . . . . . . . . u goners UP CHELSEA blokoncept: Goldman08: Ashewo fans like una
|
Re: Chelsea (1) Versus Arsenal (2) by Goldman08: 12:02pm On Dec 01, 2008 |
Na una go dey run una mouth like tap water,make una chelsea fans go sit down sef.Una just dey play with una whole body,na only body una get,but brian una chelsea play no get at all.Na baby Arsenal thrash una for stamford,but make una no dey add bridge to it anymore, Make una call am Stamford only, |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Burnley Vs Manchester City: Carabao Cup (0 - 3) On 30th September 2020 / Santi Cazorla Signs For Arsenal / West Ham Vs Arsenal (0 - 0) On 13th December 2017
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |