Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,051 members, 7,942,806 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 05:23 PM

If I Dey Vex I Dey Know - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If I Dey Vex I Dey Know (825 Views)

Olamide Still Dey Vex .....hilarious Pix / Who Dey Vex You Pass (pix) / Mehn, Na Die I Dey . Lol (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If I Dey Vex I Dey Know by Osocan(m): 8:49pm On Dec 06, 2014
This morning I just go drop one ofmy visitors to the
bus stop from my house when I see one
clean beautiful girl come out from her SUV dey cry
dey kneel down dey beg one slim bobo wey be like
say him never chop for months, the babe just dey
beg dey cry dey follow the guy, dey tell am. say she no need money, she no need Brazilian wigs, she no
want house or anything, she say she no even need
the SUV all she want na him love, him kisses and him
warm embrace, the babe just dey shout dey
cry,when I hear these words my heart stop, my head
spark and my brain burst, the guy noeven dey look the babe sef, na there me I vex say if this guy no
value this girl well right now me I don fall inlove be
that, so make I go claim this girl but as I near there,
one man just touch me for back say mr man abeg no
block the camera…...na film dem dey shoot

1 Like

Re: If I Dey Vex I Dey Know by Nobody: 9:07pm On Dec 06, 2014
lwkmd o. eyha doh
Re: If I Dey Vex I Dey Know by Elparaiso(m): 9:15pm On Dec 06, 2014
Laugh wan kill me o.. Guy!

1 Like

Re: If I Dey Vex I Dey Know by Truth24(m): 9:58pm On Dec 06, 2014
Lolzzzzz

1 Like

Re: If I Dey Vex I Dey Know by NaInna(m): 9:45am On Dec 07, 2014
Hahahha grin guy can't stop laughing

1 Like

Re: If I Dey Vex I Dey Know by Ali01: 10:36am On Dec 07, 2014
Hahahahahahah lol. Guy abeg dnt kill me oooo

1 Like

(1) (Reply)

Shoking Breaking News!!! (must Read) / Be Truthful!! What Is The Highest Amount You've Ever Stolen From Your Parents? / Please Help Me Caption This Photo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.