Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,581 members, 7,972,168 topics. Date: Friday, 11 October 2024 at 05:08 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Come To My Aid (5112 Views)
Funny Photo- When APC Come To Preach Change In 2019 / When Your Mum's Friend Come To Visit With A Cute Daughter / Barrack Obama-"Yes I'll Marry Robert Mugabe,let Him Come To USA (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Come To My Aid by romsky: 10:32am On Dec 11, 2008 |
helep me tell am |
Re: Come To My Aid by tytylayor: 11:19am On Dec 11, 2008 |
@poster tke style style dey beg |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 11:23am On Dec 11, 2008 |
sholabanke: well, na wetin 9ija babes like be dat na |
Re: Come To My Aid by tytylayor: 11:40am On Dec 11, 2008 |
for ur mind |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 11:42am On Dec 11, 2008 |
nah, from experience |
Re: Come To My Aid by romsky: 2:10pm On Dec 11, 2008 |
una neva solve my issue sha yet flirting from & wit xperience subbish |
Re: Come To My Aid by nowat(f): 5:34pm On Dec 11, 2008 |
give me a trial and get your desires still waiting |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 6:54pm On Dec 11, 2008 |
@ romade let methink over it again just waitttttttttttttttttttttttttt |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 7:10pm On Dec 11, 2008 |
nowat: see bribe! |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 7:12pm On Dec 11, 2008 |
uhnnnnnnnnnn oko iyawo don come WELIKOMU |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 7:16pm On Dec 11, 2008 |
what other people think of me is none of my business |
Re: Come To My Aid by sylve11: 7:25pm On Dec 11, 2008 |
studio96, that's ma ololumi signature. |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 7:29pm On Dec 11, 2008 |
yea right |
Re: Come To My Aid by sylve11: 8:05pm On Dec 11, 2008 |
sholabanke: Thankgod u know. |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 8:08pm On Dec 11, 2008 |
lets hear from the horses mouth |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 8:09pm On Dec 11, 2008 |
how many horses don talk for ur eye before? |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 8:11pm On Dec 11, 2008 |
kini omode mo |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 8:13pm On Dec 11, 2008 |
leyin koji ko jeun ko yi taya ko de fi cowbell mama re sere |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 8:15pm On Dec 11, 2008 |
see true life story |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 8:20pm On Dec 11, 2008 |
he no happen to u before abeg no deny that |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 8:27pm On Dec 11, 2008 |
no mind romade, hin too dey deny everything |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 8:31pm On Dec 11, 2008 |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 8:32pm On Dec 11, 2008 |
e dey happen sometimes |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 8:51pm On Dec 11, 2008 |
happen how? |
Re: Come To My Aid by dbaptist1(m): 10:27pm On Dec 11, 2008 |
anyhow e fit happen |
Re: Come To My Aid by sholabanke(m): 11:26pm On Dec 11, 2008 |
but TUFACE talk say nothing dey Happen! |
Re: Come To My Aid by nowat(f): 9:05am On Dec 12, 2008 |
male gossips above me |
Re: Come To My Aid by sylve11: 10:44am On Dec 12, 2008 |
nowat: tell dem u sey na only female dey gossip b4? studio43: huhh, u be horse? |
Re: Come To My Aid by romsky: 10:46am On Dec 12, 2008 |
who collect ya bread 2day |
Re: Come To My Aid by sylve11: 11:09am On Dec 12, 2008 |
u na. |
Re: Come To My Aid by romsky: 11:31am On Dec 12, 2008 |
pele oya take sweet & stop lukin so gloomy |
Re: Come To My Aid by studio43(m): 11:41am On Dec 12, 2008 |
ttsseewww |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Funny Memes / Video: (God Is Great) World’s First Head Transplant / Picture of a boy grabbing the bosoms of a white lady
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |