Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,220,217 members, 8,044,926 topics. Date: Sunday, 05 January 2025 at 12:20 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes No Sabi Kiss (1406 Views)
Protest - Nairaland Babes No Longer Upload Profile Pics / Can U Marry A Naija Babe Wey No Sabi Cook And Wey No Sabi Bedroom Wrestling? / Oh God Hw To Help Nigerian Girl Sabi Kiss, (2) (3) (4)
Naija Babes No Sabi Kiss by Nobody: 10:42pm On Dec 17, 2014 |
I don notice am.Anytime i dey try kiss a babe na so she go jus dey bite bite my lips like say na meat.Some sef go dey try wan bite my tongue.Me sef jus dey wonder why dem no dey learn the practical well for all those nigerian home videos and mexican love soap operas wey dem dey watch all the time for cable tv.Any guy 4 here don notice this thing? |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by dudesexy1111(m): 10:45pm On Dec 17, 2014 |
Wtf is dis..... Smh |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Nobody: 10:48pm On Dec 17, 2014 |
I can't believe i clicked to read this shiit talk more of commenting. What da hell is wrong with my hands? |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by olexjay(m): 10:49pm On Dec 17, 2014 |
Bro u can try to make a video or do an E-BOOK and explain better on how to kiss..... Notify me wen its out so I'm gonna patronize it |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Natasha2(f): 10:58pm On Dec 17, 2014 |
lefulefu: Fufu |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Applaner: 11:03pm On Dec 17, 2014 |
come to France, we kiss well over there |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Nobody: 11:21pm On Dec 17, 2014 |
Applaner:nOT SURPRISED since na french girls invite the act of kissing hence french kiss |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Nobody: 11:22pm On Dec 17, 2014 |
Natasha2:my name na lefu for short not fufu or u can call me da prince |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by ronald4lif(m): 11:23pm On Dec 17, 2014 |
I never notice am |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Natasha2(f): 11:28pm On Dec 17, 2014 |
lefulefu: I was calling you fufu as in cassava fufu da prince my twerking a$s |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Nobody: 11:29pm On Dec 17, 2014 |
[size=30pt] Crase Men Everywhere [/size] |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Nobody: 11:31pm On Dec 17, 2014 |
Natasha2:girl stop hatin |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by dmjinc(m): 11:39pm On Dec 17, 2014 |
What the hell!!! |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by chimerase2: 11:41pm On Dec 17, 2014 |
missberrypop5:making me laff for the first time Keep it up dear |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Swizdoe(m): 11:45pm On Dec 17, 2014 |
missberrypop5:Maybe you were hypnotised...... Thank God I didn't comment anyway |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by Swizdoe(m): 11:46pm On Dec 17, 2014 |
Natasha2:Lmao |
Re: Naija Babes No Sabi Kiss by major466(m): 12:19am On Dec 18, 2014 |
Well ladies. What do you have to say about this shocking revelation by our good friend in the house? |
(1) (Reply)
10 Signs You Are In The Right Relationship / . / Guys, What Will You Do If This Happens? (pix)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |