Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,437 members, 7,888,358 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 05:24 AM

- Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / (1398 Views)

I Did Something I'm Not Suppose To Do / How Do You Stop Loving Someone You're Really Not Suppose To Love? / Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

by Nobody: 5:07am On Jan 01, 2015
Re: by makazona(m): 5:08am On Jan 01, 2015
too early to get drunk bro

2 Likes

Re: by harrysterol(m): 5:41am On Jan 01, 2015
To craze no the hard dis dayz

3 Likes

Re: by Nobody: 5:43am On Jan 01, 2015
harrysterol:
To craze no the hard dis dayz

Na new year version the guy dey show so sha...
Re: by Afrok(m): 6:19am On Jan 01, 2015
I thought we normally say, " all things have passed away, behold all things have become new"? Op what happened to 2014? Why start all over in this 2015? undecided.
Na WA oooo... I just hope op wasn't getting high on something cheap while others were in church praying tongue.

HAPPY NEW YEAR OP AND NAIRALANDERS!
Re: by stinggy(m): 6:58am On Jan 01, 2015
harrysterol:
To craze no the hard dis dayz

I dey tel u bro grin grin


shocked shocked
Harry na u b ds

Congrats my guy, we made the switch to '15 cool
Re: by harrysterol(m): 7:18am On Jan 01, 2015
stinggy:


I dey tel u bro grin grin


shocked shocked
Harry na u b ds

Congrats my guy, we made the switch to '15 cool
na me na cheesy, so u miss me like dis tongue cheesy
Re: by stinggy(m): 7:20am On Jan 01, 2015
harrysterol:
na me na cheesy, so u miss me like dis tongue cheesy
Well well na, pass my gfs sef embarassed undecided undecided
Re: by harrysterol(m): 7:30am On Jan 01, 2015
stinggy:

Well well na, pass my gfs sef embarassed undecided undecided
cme mke I brew u today
Re: by Haywhymido(m): 7:34am On Jan 01, 2015
Get well soon op.
Re: by stinggy(m): 7:49am On Jan 01, 2015
harrysterol:
cme mke I brew u today
Na u mak u com na, shebi u say u go com b4, abi u wan pay for my flight? tongue
Re: by temitemi1(m): 7:54am On Jan 01, 2015
This ur stupidity no get break ooooooo
Re: by harrysterol(m): 7:55am On Jan 01, 2015
stinggy:

Na u mak u com na, shebi u say u go com b4, abi u wan pay for my flight? tongue
cheesy I go pay tongue
Re: by stinggy(m): 8:15am On Jan 01, 2015
harrysterol:
cheesy I go pay tongue
poor boi, u tink say na dt plane wey u dey enta go ur toilet undecided tongue
Re: by harrysterol(m): 8:16am On Jan 01, 2015
stinggy:
poor boi, u tink say na dt plane wey u dey enta go ur toilet undecided tongue
stinggy u don join dis op, to craze no hard o tongue
Re: by stinggy(m): 8:19am On Jan 01, 2015
harrysterol:
stinggy u don join dis op, to craze no hard o tongue
craze man, i'm out..
SK calling wink
Re: by FLAWLES(f): 8:20am On Jan 01, 2015
Its making sense
Re: by Nobody: 8:28am On Jan 01, 2015
This is a new year o
Re: by Nobody: 9:46am On Jan 01, 2015
repent o, na new yr b dis..

(1) (Reply)

Pregnant Girlfriend / group. / He Made Love With His Brotherz Galfrend.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.