Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,353 members, 7,888,122 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 07:58 PM

Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? (3071 Views)

So Toto No Get Meter Wey Dey Read / Are Most Of The Babes On Romance-land Kids??? / Why E Come B Say Na Fine Fine Girls Full Nairaland (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 7:18pm On Dec 21, 2011
yes oooo abeg make someone for here explain this unexplained puzzle for me undecided undecided undecided undecided
must u be wowor to be a virgin? embarassed
why i never see a beautiful virgin yet?
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by slimyem: 7:24pm On Dec 21, 2011
bullshit!!!
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 7:32pm On Dec 21, 2011
lefulefu, na dsame question i been dey ask ma sef 4 a long while now
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Goldieluks: 7:34pm On Dec 21, 2011
lefulefu:

yes oooo abeg make someone for here explain this unexplained puzzle for me undecided undecided undecided undecided
must u be wowor to be a virgin? embarassed
why i never see a beautiful virgin yet?



Oh bros you don show? welcome oh how was the village trip and mama body nko?
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Flashaldrin(m): 7:34pm On Dec 21, 2011
slimyem:

bullshit!!!

embarassed embarassed

Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 7:42pm On Dec 21, 2011
flash abeg comot dat yeye thing from my thread jor undecided undecided undecided
oga henry all these ugly babes wit their virgin wahala don tire us sef cheesy
ehn goldie goldie na ur house i dey come this christmas ooooooooooo grin grin grin grin
hope there is enough akpu and palm wine for prince lefulefu grin grin
slimyansh how far na? grin
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by 195(f): 7:49pm On Dec 21, 2011
I wonder how NIGERIAN GIRLS go cope these period

This one wen the country dey pass through recession and money nor dey BANK

Na to carry GUN enter street remain? undecided undecided
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Flashaldrin(m): 7:59pm On Dec 21, 2011
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by sexlog(m): 8:34pm On Dec 21, 2011
Even d worwor sef no be virgin. Na lie most of them dey talk. Na until u reach there u go know d truth.
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Idowuogbo(f): 9:02pm On Dec 21, 2011
Its ur village dat has d fault, no 1 seems to b light skin all of una look like Obuko dudu(black goat),all d fagins can neva b cute its a curse by amadioha on ur village
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by LesbianBoy(m): 9:18pm On Dec 21, 2011
lefulefu is back! Can't wait to get entertained with his numerous hilarious threads!, LMAO!
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by 195(f): 9:27pm On Dec 21, 2011
LMFAO @ obuku dude
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by ULSHERLAN(m): 9:38pm On Dec 21, 2011
D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣ are virgins because D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣ are ugly
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by scemchee(m): 9:43pm On Dec 21, 2011
very idle topic
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 9:44pm On Dec 21, 2011
Goldieluks:



Oh bros you don show? welcome oh how was the village trip and mama body nko?
well thank god for my trip to the village sha.my mama dey fine well well and even sef my oyibo girlfriend follow me travel come my village.she was so surprised seeing the number of banana trees and iroko trees for my village.she don already adapt to village lifestyle.every morning she dey follow all the young maidens for our village to go fetch water for the stream and even sef she don dey sabi tire wrapper.all the guys for my village jus dey envy me die becoz of my beautiful oyibo wife.omo i jus feel so important right now cheesy
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Goldieluks: 9:48pm On Dec 21, 2011
lefulefu:

well thank god for my trip to the village sha.my mama dey fine well well and even sef my oyibo girlfriend follow me travel come my village.she was so surprised seeing the number of banana trees and iroko trees for my village.she don already adapt to village lifestyle.every morning she dey follow all the young maidens for our village to go fetch water for the stream and even sef she don dey sabi tire wrapper.all the guys for my village jus dey envy me die becoz of my beautiful oyibo wife.omo i jus feel so important right now cheesy


wow but you lucky oh, i know say you go make am to una village guiness book of records,
' the first man in your village to be-friend oyibo grandma.
cheesy
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by scemchee(m): 9:55pm On Dec 21, 2011
Goldieluks:


wow but you lucky oh, i know say you go make am to una village guiness book of records,
' the first man in your village to be-friend oyibo grandma.
cheesy


VERY CORRECT, I GUESSED AS MUCH.
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Princek12(m): 3:20am On Dec 22, 2011
d worwor girls still be virgin because man no gree pursue them and bala them.
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by bekay911(f): 4:29am On Dec 22, 2011
Its either u havent come across d pretty virgins or dat u r attracted to d ugly ones
welcome back hope u buy la cesera n gala for me
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Ranoscky(m): 5:31am On Dec 22, 2011
Ugly virgins??. . . For Nigeria?. . I doubt it with all doubtness of doubt! Yet to see a 'virgin', not to talk of ugly ones. Naija stil geh virgin?. . . Wey even 13yr girl don tear eye finish? Aba na u o!
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by bekay911(f): 5:43am On Dec 22, 2011
Ranosky dnt make generalization based on d few u av met. Der r still some ladies hu r pretty n still virgins. And about d 13yrs old gals wey don tear eye me no knw sha
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Chimezie198(m): 6:08am On Dec 22, 2011
Ranoscky:

Ugly virgins??. . . For Nigeria?. . I doubt it with all doubtness of doubt! Yet to see a 'virgin', not to talk of ugly ones. Naija stil geh virgin?. . . Wey even 13yr girl don tear eye finish? Aba na u o!
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by safarigirl(f): 8:34am On Dec 23, 2011
Mtccheewww. How many have you seen? Imagine only 10% ☺₣ naija gurls are vir.gins, how many have you approached before coming to this conclusion?
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Ranoscky(m): 10:01am On Dec 23, 2011
Bk, wit d way wey naija gals don large eye finish, 1 can stil get a virgin tho, but I believe it'll be from the age of 12 or 13. Anythin above that, walai, e don turn to elastic.
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 4:43pm On Dec 23, 2011
bekay911:

Its either u havent come across d pretty virgins or dat u r attracted to d ugly ones
welcome back hope u buy la cesera n gala for me
La cesera and the gala is meant for slimyem.no worry i buy eggroll and moutain dew for u grin
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by bekay911(f): 4:47pm On Dec 23, 2011
undecided cry
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 5:17pm On Dec 23, 2011
slimyem:

bullshit!!!
slimyem wowo but she get her advantages for being around
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 5:19pm On Dec 23, 2011
the best pusshy are usually cladded in ugly faces.
reminds me of that saying of siberia; i know where it is but don't wont to go there.
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Idowuogbo(f): 5:21pm On Dec 23, 2011
OK_2_NV:

slimyem wowo but she get her advantages for being around
grin grin grin grin grin grin grin grin grin u mean buhahahhahaha
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 5:29pm On Dec 23, 2011
Legfoool is here. Good to have u around homie
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 5:42pm On Dec 23, 2011
Idowuogbo:

grin grin grin grin grin grin grin grin grin u mean buhahahhahaha
girl i jus checked ur profile. u r fine. am sending u this youtube link of[i] miguel: girl's like you.[/i]
God knows u made me feel lonely

https://www.youtube.com/watch?v=i4JYQFzBH2I
enjoy
Re: Why E Be Say The Babes Wey Dey Say Dem Be Virgins Wowor? by Nobody: 6:16pm On Dec 23, 2011
Reality oya now open a bottle of palm wine to welcome me back nahhh.see as my throat jus dry like sahara desert grin

(1) (2) (Reply)

Difference Between Beauty And Attraction... / How Not To Be Friendzoned! / "She Gets Turned On By My Smelly Armpits"

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.