Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,172,483 members, 7,885,081 topics. Date: Tuesday, 09 July 2024 at 10:20 PM

Wetin Dem Do Born Pikin N D Pikin, Which One Sweet Pass? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Dem Do Born Pikin N D Pikin, Which One Sweet Pass? (903 Views)

#oya Sing With Me......!!! Reggae Blues Version. After D Election Wey Dem Do / Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... / Oh God! Abeg Which One Sweet Pass? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wetin Dem Do Born Pikin N D Pikin, Which One Sweet Pass? by popp(m): 12:41pm On Jan 04, 2015
This question has been there right from my child hood. But I begin to ponder over it. Check it out peeps, wetin papa n mama do born pikin n d pikin, which one sweet pass abeg?
Re: Wetin Dem Do Born Pikin N D Pikin, Which One Sweet Pass? by okpamson15(m): 12:52pm On Jan 04, 2015
It depend. If u do am e swet then u come born thief e go swet u again? Ur mama fus u marry wif 4 u. U even do am wit bita mind the piken become governor e no swet u? I tel u say it depend.
Re: Wetin Dem Do Born Pikin N D Pikin, Which One Sweet Pass? by spookem(m): 7:03am On Jan 05, 2015
.

(1) (Reply)

Someone Please Caption This Image [photo] / Comedy Video: Lagos Big Girl / Great Joke That Will Make Your Day.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.