Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,379 members, 7,971,375 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 09:03 AM

Omo See Yanch Ooo!!!! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Omo See Yanch Ooo!!!! (1255 Views)

Omo See Zambian Names That Got Everyone Talking / If You Used This OMO Detergent, Please Go And Marry (pictured) / Omo See Wahala Ooo, See What Google Thinks About Three Nigerian Tribes. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Omo See Yanch Ooo!!!! by OyinboPrincess(f): 2:00pm On Jan 08, 2015
I hail una!

As I don just remember something wey don happen to me, I dey talk am, post am for youtube.... 'Oyinbo Princess - Omo See Yanch!'

I don dey work for one airline like that, wey I go serve as Cabin Crew, one guy dey come talk him Padi of my yanch!! Abeg, see youtube for the full story.... guy wey nor sabi - e nor know say I dey hear Pidgin grin

Follow me on youtube (Oyinbo Princess) by subscribing to my page for the latest uploads and on twitter @OyinboPrincess - Thank you!!

(1) (Reply)

What's Wrong With This Pics ? / Who Mumu Pass Among The Two Of Dem? / Medical Student First Anatomy Class

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.