Stats: 3,180,197 members, 7,910,258 topics. Date: Saturday, 03 August 2024 at 11:35 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / What Will You Do In This Case? (860 Views)
Please Help Me Judge This Case Have Been on For Long (photo) / The Devil Is Involved In This Case / Who Wore It Better In This Case??? (2) (3) (4)
(1) (Reply)
What Will You Do In This Case? by lolaxavier(m): 5:53pm On Jan 14, 2015 |
Hi Guyz...Abeg make una help me contribute 2 dis mata...... Assuming you are watching football match at a viewing centre, Chelsea vs Man U. A guy just walked in and sat next to you and the following conversation ensue: D guy: Bros how far? Na match them dey play? You: Yes nau. Shebi na im u dey watch. D guy: Ok. Abeg who dey play? You: Na im be dat na. Chelsea vs Man U. D guy: oh ok. Abeg who wear blue? You: Na chelsea wear blue. D guy: owk who com wear red? You: oooh c am nau, na man u. D guy: owk no vex. Ehm bros na 1st half abi second half. You: chai guy na wa 4 u o. Na 1st half nau. C am, na 20minutes bros. D guy: oh ok. Bros abeg wetin be scores? You: come guy. Na 0-0 na. shebi na im we dey watch. D guy: oh oh oh ok 0-0. . Abeg who cum get zero? My broda my sista at dis juncture,. Wetin u go do??..... |
Re: What Will You Do In This Case? by dannydaniels(m): 6:22pm On Jan 14, 2015 |
slap the hell outta him |
Re: What Will You Do In This Case? by vicmatics(m): 12:41am On Jan 15, 2015 |
My guy relocate |
(1) (Reply)
KA O PUO To Gov Rochas / This person has a problem (picture) / Akpors The Holy Toaster
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |