Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,227,713 members, 8,071,379 topics. Date: Wednesday, 05 February 2025 at 09:32 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / You Wont Even Laugh (1363 Views)
Hilarious Picture You Wont Afford To Miss - Picture / LMAO!!! When Your Miracle wont just happen ( Photo ) / You Wont Believe What The Hausa Boy Is Doing In This Picture (2) (3) (4)
You Wont Even Laugh by mightyleks(m): 10:56pm On Jan 14, 2015 |
Dis morning I went to escort 1 of ma friends 2 de bus stop 4rm ma haus wen I saw 1 clean beautiful galie kam out 4rm her Brand New Range Rover SUV crying, she dey kneel down dey beg one slim guy wey dey look like he never chop for months.The girl just dey beg dey cry dey follow the guy, she dey tell am say she no need money, she no need Brazilian wigs, she no want house or anything, she say she no even need the SUV all she want be e love, e kisses and e warm embrace. The babe just dey shout dey cry.When I heard these words my heart stop, my head spark and my brain burst,the guy no dey watch the girl sef, for there na him i say if this guy no dey value this girl den me right now i done find love be that oo, so a walk say a dey go chat this girl. But as ago close to am, one man just touch me for ma back wey he say "Mr Man abeg no block the camera… na film we dey shoot. 2 Likes 1 Share |
Re: You Wont Even Laugh by saaedlee: 10:58pm On Jan 14, 2015 |
Lol. |
Re: You Wont Even Laugh by Nobody: 11:03pm On Jan 14, 2015 |
lols... it cant happen na.... i don tell una bfor... |
Re: You Wont Even Laugh by Beesluv: 11:21pm On Jan 14, 2015 |
LWKMD |
Re: You Wont Even Laugh by Medunah: 11:56pm On Jan 14, 2015 |
Hehehehe |
Re: You Wont Even Laugh by falconey(m): 3:03pm On Jan 15, 2015 |
Hahaha |
Re: You Wont Even Laugh by Dharhe(m): 6:24pm On Jan 15, 2015 |
Ahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaahahahahahahahahahaha |
Re: You Wont Even Laugh by Akandu50(m): 10:32pm On Jan 17, 2015 |
about to kiss |
Re: You Wont Even Laugh by Wizberg12(m): 10:42pm On Jan 17, 2015 |
Get more funny jokes at www.geniusplan.tk |
(1) (Reply)
what are Paraprosdokians? (must Read) / Test Of Observation Skills: Do You Have Eyes For Details?!? / Hilarious Pic When There Is No Fuel Anywhere In Nigeria
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |