Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,167 members, 7,977,414 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 07:47 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / E No Mean Say The Girl Na Ashawo! (4270 Views)
Abeg If A Girl Yansh Soft die,shey E Mean Say She Dey Gunk Wella / Can A Woman's "No" Mean " Yes"? : Ladies Only / When Does A Woman's "no" Mean No!? (2) (3) (4)
E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Nobody: 12:35pm On Dec 23, 2008 |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Nobody: 1:56pm On Dec 23, 2008 |
Well, it's just a shame that society has stereotyped such girls to be 'hoes' and it's going to be long time before that stereotype is broken, though thankfully not all people think like this but the people who do override the those who don't, life |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by iice(f): 1:59pm On Dec 23, 2008 |
It's a mans world But i love my own little world The men are equal to women |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Nobody: 2:21pm On Dec 23, 2008 |
i'd imagine those are sort of girls most guys like. chop and go abi, which can guy wey no like babe wey her only aim na to shine her congo. |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Nobody: 2:24pm On Dec 23, 2008 |
OMO IBO:Lmao |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by richo2: 2:27pm On Dec 23, 2008 |
the only type of girls i call hoes is those who collect cash for toto |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Cayon(f): 2:53pm On Dec 23, 2008 |
richo2:That definition is for Yester-Years. If you ask me, the definition of a LovePeddler should be upgraded in the dictionary. if she messed with at least 8 guys within a 3 day span shes a LovePeddler If she messes with someone solely for their money shes a LovePeddler if she f***ed a guy and didnt know his last name, shes a LovePeddler if she screw the entire football/basket ball team shes a LovePeddler but. . . . . . . if she dresses like a LovePeddler that doesnt make her one if she took your boyfriend that doesnt make her one |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by richo2: 3:09pm On Dec 23, 2008 |
hmmmmmm |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by gadgetzz: 3:12pm On Dec 23, 2008 |
hehe, who fit call dat one LovePeddler, she is just trying to be a good girl and share her national cake all arounda, abi no be soo, |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by opuro(m): 3:16pm On Dec 23, 2008 |
any babe wey you de shag and ask you oya get up YOU DON RELEASE NAIM BE ASHI, |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Huney: 3:17pm On Dec 23, 2008 |
hehe, who fit call that one LovePeddler, she is just trying to be a good girl and share her national cake all arounda, abi no be soo, abi oooooooooooooooooooooooooooooo opuro u r full of shit |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Nobody: 5:20pm On Dec 23, 2008 |
opuro:ma friend. . . ashawo don show u pepper, see as u dey share your experience! ibkaye:I grab |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by InesQor(m): 7:26pm On Mar 29, 2010 |
No e no mean say the girl na ashawo Na the guy wey dey follow her sleep be ashawo |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by benz190: 8:13pm On Mar 29, 2010 |
LOL @ALL COMMENTS MASTERS IN THE GAME! |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by blackmann(m): 8:18pm On Mar 29, 2010 |
i rather call them "friends with benefits", though i haven't met one yet. |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by xavier3(m): 8:11am On Mar 30, 2010 |
funny thread |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by AshawoLag: 1:40pm On Mar 30, 2010 |
Ah! i must have a say because this threadconcern me. jassie: Yes oo! e no mean say the girl na ashi! opuro: Opuro, u be correctman to have boldly explained how u have been treated. I share ur view, na dat won be ashi! But i don't see anything wrong with sashawo because dem dey help. Even some men wey get beautiful wives for house dey come bang with their jeeps parked outside. Some of you may say the man is irresponsible or that your husband can not do such. If you want to know what i'm saying take close watch of people that patronize ashi, u go understand say 'men on suit ' too dey do am with ashi. without ashawo, hehehe, wahala go dey ooooo! u know wat i mean. |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by galatico(m): 3:35pm On Mar 30, 2010 |
Yeah Girl freedom, it reminds me of a babe I met some years back, I liked her wanted a relationship with her, but to her was HELL NO, so we had Bleep and we went our separated ways . |
Re: E No Mean Say The Girl Na Ashawo! by Badb0y4lyf(m): 1:48am On Feb 06, 2011 |
Haha I call them ashana or opio. |
(1) (Reply)
Yestada WasMad. Check Out Some Of My Girl Frnds Fresh Kitty-cat And Boobs photos / How Do Guys Cope This Days?????? / Why I Divorced My Husband After 3 Days Of Marriage
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |