Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,191,421 members, 7,944,102 topics. Date: Monday, 09 September 2024 at 11:19 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm (4388 Views)
Jesse Jags Album Didnt Move 100k Units, Saucekid Was A Flop! / Durella & Africankings Beef Saucekid: Latest Nigerian Beef : This Is Fire ! / Never Judge A Book (2) (3) (4)
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by skingo(m): 11:15am On Jan 08, 2009 |
confirm. |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by khanye(m): 6:23pm On Jan 08, 2009 |
No beef
|
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 6:29pm On Jan 08, 2009 |
see as tito da fire and mode9 dey scope oluwaswaggalola omo otunba dey vex for back o mode9 is a disgrace to celebrities mehn, wtf is he wearing tito wey be presenter dress pass am!!!! must the shirt be oversized saucki u get mouth jare one beef down, one to go |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 7:11pm On Jan 08, 2009 |
this dude is a broke ass nigga disgrace to naija celebs
|
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by khanye(m): 10:00am On Jan 09, 2009 |
scope abi Sauce dey beg Sege make him no vex |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by javalove(m): 3:55pm On Jan 09, 2009 |
so from dat pic, who be like say dey beg modenine. see una sauce dey hug sege Sauce: Egbon, we sef sabi say na u be baba for the game, and u know say we need ur blessings to reach where u don reach Modenine: Haa, aburo no worry. Olohun a saanu gbogbowa. Just keep ur head up and stop dissing for fame ok? Ur lyrics is the key Sauce: Ok egbon. Tnx for d advice |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by khanye(m): 4:27pm On Jan 09, 2009 |
javalove: |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 4:31pm On Jan 09, 2009 |
reach where u dan u reach ke? y u dey dull? mode never reach any where jare!!!!! |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 4:42pm On Jan 09, 2009 |
mode9 : *starring at sauce's blings* aaaaaah swagalola eru lo gbe sorun yen o!!!! effizy po sauce: lol all na small sumtn o mode9: ehen, so how much he thing cost now sauce: $1500 mode9: ahan kilode? go yaba dem dey sell am 1k5 naira sauce: aaaaaaah egbon, so ibi ti ema nde ni yen? mode9: mi o le paro fun e o, ko si owo men, se o ri timbaland boot mi, ati 1994 ni mo ti ra o!!! sauce: na small stuvs now, halla me up 2mao, ka sare fo lo yankee lo ra every mode9: iwo gan ni baba o!!! olenu sauce: ki ede fi rugged si le o mode9: ma da mi lohun jare, mo fe fi ta album ni o, by the way se mo le ri like £20,000, mo fe shoot video deathblow sauce: na big money be dat o!! just halla tbillz. so when u go pay na mode9: aaaah ma so mi lenu now!! instalmentally ni mama san, atleast in the next 20yrs ma san tan!!! sauce: ehn notin do u o, se u dan gree now? mode9: aaaah sure o, iwo gan ni baba o, abi se kin kun le?? sauce: ah ma se iyo nu lmfao |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by khanye(m): 4:59pm On Jan 09, 2009 |
tosin u get time to frame up all this shit abi |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 5:06pm On Jan 09, 2009 |
khanye: u sef get time to read am |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by skingo(m): 5:11pm On Jan 09, 2009 |
nairaland just got funnier.lmao im feeling this though. tosin u r a genius. khnaye if u no fit add swagger to the thing omo go sit down smoke igbo somewhere jor |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by javalove(m): 3:38pm On Jan 10, 2009 |
@tosin ori e gbale!!!! U say modo is a disgrace to naija celebs? aw do u mean? |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 3:52pm On Jan 10, 2009 |
the guy no sabi dress!!!!!! celebs are known for being well dressed!!!, even if u no get money for flashy stuffs, u need dree neat, people dey see u everyday, dem wan be like u |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by javalove(m): 4:20pm On Jan 10, 2009 |
tosin plas can u tell us what is bad in what modo is wearing? How is wearing it, is it bad too? Come on dude, stop pushing celebs to the wall. I aprc8 modo cos of his brain. Na fans like u dey make celebs go still, dey do fraud and drugs (kemit d frog here) to impress fans Me i gbadun wetin modo dey spit. if u got probs with bhus dressing, go and hang urself |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 4:27pm On Jan 10, 2009 |
u no get sense!!!!! why u no dey dress like am even bus conductors dress better than that shit he is wearing!!!! i dey follow u talk dressing u dey talk brain!!!! what has his brain and his dressing got to do together?? they are two different things |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by Nobody: 7:24pm On Jan 11, 2009 |
Y'all shuld stop spammin NL wiv sauce dis and dat.The homeboy good no doubt,BUT, ,,,,,,,,,,Fill in. I mean wetin b d over hype now.Fin beta thin. |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by dejiariyo: 7:35pm On Jan 11, 2009 |
i have made up my mind to stop replying this deluded guy called tosin but seeing whats he keeps typing on here is just to senseless to ignore, u judging celebrity by whats they wear or whats they have to offer?and can u define whats a celebrity means?maybe am getting things wrong.i want to know if pple like fela,bob Marley,knaan,tai solarin and many more will be included in your definition of celebrities,this are role models which pple adore not by their dress sense but whats they offer intellectually.you shud stop seeing your role models as a fashion icon but someone with intelligence. i rather cry with the wise than to laugh with the fool. |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 8:21pm On Jan 11, 2009 |
Ode na ur name guy! Music celebs are known for there good way of dressing! Who is judging his talent based on dressing? If u no get sense,make i speak pidgin 4 u! Mode no dey dress like celeb at all,him too dey dress anyhow! Did that stick? Dumbass! i dunno wut dressing and talent has together! I dey talk dressing u dey talk talent dey cal tai solarin! Hiss |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by skingo(m): 9:19pm On Jan 11, 2009 |
if na dressing o modenine carry last. that one is obivous from many pix |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by Nobody: 11:09am On Jan 12, 2009 |
Dis guy ur mind is too shallow.Do u know dat humans die without using up to 0.1%(scientific research) of their brain capacity.But u tosin & Bingo @ dis time of ur age i doubt if y'all have used up to -0.0009%, |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by khanye(m): 11:30am On Jan 12, 2009 |
olayokun: Why now |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by javalove(m): 1:24pm On Jan 12, 2009 |
@tosin because of u, i dont think unilag is the best for my children u reason like a slowpoke!!! Is Fela a celeb, YES or NO?? |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by hypeman2(m): 1:37pm On Jan 12, 2009 |
You fellas have certainly flipped the topic, pls give us more content as regards the event pls. If yall aint got much about it,ease off the rambling and cheap shot hits upon this brothers (mode/sauce), shit aint helping neither of em.Comprehend? , tosin where you @ da show? If so tell us about other cats in it and how it went down,most appreciated. |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 1:52pm On Jan 12, 2009 |
Java u dey crase! Fela sings afrobeat! Even at that,him no dey wear oversize shirt wey him no button up! Fela sef with him madness dress pass am! @ikun and java if u like talk rubbish make una dey yab una papa! Its a known fact that mode has no dress sense! Simple. olayokun u dan show say u no get sense! I know say u dan use up all ur own percentage of ur brain,and u stil dull! No hope 4 u! Me wey neva use all,hop stil dey |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by Nobody: 2:00pm On Jan 12, 2009 |
who tell u say i don use my own finish.Ode. i go prove dem wrong con use pass am.sho jasi. I go post some pics of d event |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 2:03pm On Jan 12, 2009 |
Java u dey crase! Fela sings afrobeat! Even at that,him no dey wear oversize shirt wey him no button up! Fela sef with him madness dress pass am! @ikun and java if u like talk rubbish make una dey yab una papa! Its a known fact that mode has no dress sense! Simple. olayokun u dan show say u no get sense! I know say u dan use up all ur own percentage of ur brain,and u stil dull! No hope 4 u! Me wey neva use all,hop stil dey |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by blinx(m): 2:17pm On Jan 12, 2009 |
For goodness sake mode is a hip hop artist and a fuji artist and we all know how hip hop artist of today dress. Wether he's trying to dress down or simply for the fact that he doesn't have anything better to wear, that his outfit simply aint working for me. By the way, is that not head warmer he's wearing in dat pix. If he steps out of that studio and goes into the sun to board a bus home, wont he be wearing it. I mean wearing head warmer under the sun. |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by khanye(m): 2:44pm On Jan 12, 2009 |
@ blinx Where d HeadWarmer? try view the pix properly dude. |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by blinx(m): 2:55pm On Jan 12, 2009 |
Kahnye check out that pix u posted where he was trying to be friendly with abi hug Sauce, the first pix on this page and tell me what he has on his head. Pls correct me if dats not head warmer. |
Re: Saucekid,mode9,dagrin,mi Fliss Live On Eko Fm by tosinaded(m): 3:01pm On Jan 12, 2009 |
Olayokun upload pics 4rm the show 4 peeps wey wan see am! Sebi u go,me no go 4 d show! @blinx u dey mind java? Dey argue on top wetin dey obvious! Olayokun hop say no be so him take perform o |
Download Video: Davido – Assurance (chioma My Lover) / Download Sinach - More Of You Instrumental / [direct Download] Meek Mill Wins & Losses Album. 2017
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |