Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,382 members, 7,978,225 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 10:36 PM

The Accident That Happened In Sapele Delta State Today (photos) - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / The Accident That Happened In Sapele Delta State Today (photos) (8101 Views)

What I Saw In Anambra State Today(picture attached) / Photo Of Akpabio's Car After The Accident Yesterday / Photos Of People Attacked In Rivers State Today Viewers Discretion Advised!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

The Accident That Happened In Sapele Delta State Today (photos) by omanifrank(m): 6:28am On Feb 14, 2015
This Report Was Sent To Me In Pidgin English, And I Hope Guys Can Read it Well.

Dis pix wey dey unda this post, na one accident wey happen today for Okpe Road by Izu Road Junction Sapele Delta State.

According to the report, dem say d driver dey drive, the next tin wey dem hear na "gbim", d girl wey dey front use head hit dash board tear because I see blood dey drip. Den the driver begin faint 4 front of steering. Na pipo wey dey 4 opposite d road nai helep carry d driver comot 4 steering rush am go hospital.

One good samaritan wey God go bless (I nor wan mention e name) nai use motor rush d guy go hospital. But d report wey reach us from d hospital be say d driva don give(Die) up 4 Obule Hospital Wey dey Okpe road for sapele.

We dey call on all drivas to apply safety measure becos na chest nai d guy take use hit steering so.

Re: The Accident That Happened In Sapele Delta State Today (photos) by eistien(m): 6:30am On Feb 14, 2015
RIP to the dead and speedy recovery to the wounded, the lord is ur strength

1 Like

Re: The Accident That Happened In Sapele Delta State Today (photos) by temitemi1(m): 6:36am On Feb 14, 2015
RIP

(1) (Reply)

FG, States Budget N5.6tr For Salaries, Overheads / Court Rejects Metuh’s Bid To Call Dasuki As Witness / Trump Reacts To Biafra Visit On Twitter PICS

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.