Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,716 members, 7,951,941 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 07:49 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4131012 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1334) (1335) (1336) (1337) (1338) (1339) (1340) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 8:56pm On Aug 26, 2015 |
IamDeji: Who call me? No use that name play ooh!! Partner in Crime!! Na my nickname for school be that!!! I don finally score goal!! Assist given by Donxab!! It's a gooooaaaaallll!!! 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:56pm On Aug 26, 2015 |
babatawa:I just saw my name. The celebration starts only when you see yours. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 8:59pm On Aug 26, 2015 |
And by the way, make una no vex sha. E get one mumu question way I wan ask. Na so ah just dey see PCM up and down for here. I jus wan ask ooh.... Abeg enh, meeting that PCM mean? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 9:04pm On Aug 26, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:06pm On Aug 26, 2015 |
Neduzze5:#raises hand*** Pulse-code modulation! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:06pm On Aug 26, 2015 |
donxab: Chill small, I no know wetin do my own skul wey be sayna fly dem dey always fly wit academic calendar, dem wn com slow my Mobilization calendar, if I no see m name by friday, this thread go know wetin dey sup |
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:07pm On Aug 26, 2015 |
2el:my boss. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:07pm On Aug 26, 2015 |
Neduzze5: Professional criminals movement |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 9:08pm On Aug 26, 2015 |
donxab: Ah know say you read physics ehen! No be dah kin meaning ah dey fin. Come down home abeg!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:08pm On Aug 26, 2015 |
theSpark: Congratulations spark baba soooo haappy 4 u NYSC here comes sparkbaba come stream 2 as the guy no wan stream 1 lol one mans food is anoda mans poison Pop champagne!!! 2 Likes
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 9:09pm On Aug 26, 2015 |
elmisti: Gi na onye kwanu?? (You and who na??) If them send una, tell dem say wuna no see me. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:09pm On Aug 26, 2015 |
IamDeji: A friend in nEED is a friend u wEED |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:10pm On Aug 26, 2015 |
Hat-trick for Wayne Rooney, Cc Neduzze5 in jim beglins voice "am not sure who that pass was intended for" |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:12pm On Aug 26, 2015 |
shawwal1: Na people like u go giv una neburs HBP, aftr now una go talk say aiye dey follow una, d oluwos of the thread nova see dier name. U na dey celebrate......But me I no wish una bad.....#hands him one bowl, fill it wit champagne....peeeeesika physika oooooo, come and put corn on fire ooo! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:14pm On Aug 26, 2015 |
elmisti:Lol u get bad mouth |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:17pm On Aug 26, 2015 |
elmisti: Hahahah You feel good when you celebrate some else success cos you know yours is on its way OYA make a toast
|
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 9:18pm On Aug 26, 2015 |
donxab: Lolz... PES! Ah use Android version of PES 2012 make money for school that time ooh. Chai!! Imagine ah go enter canteen to go eat. After I chop finish, ah go wash hand come settle down, put my volume to highest con start the game. Na so people go dey crowd me dey beg "Chairman, you fit send me this game abeg" Some go dey speak English "Excuse me, do you mind sending me this game?" One way funny me pass; "My guy, abeg send me this game through WhatsApp na" *no be only WhatsApp, twitter nko*. Na so ah go reply them in chairman voice, "I can only send you this game through my laptop and it costs 700 naira each person if you no gree, sub MTN 250mb for 1k and see whether you go download am" |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:18pm On Aug 26, 2015 |
Biko futoite there is a new development with people who had a no record found issue. Dsa said today that our department should have sent our names with some clarification else they assume we have served |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:20pm On Aug 26, 2015 |
elmisti: Tuoyo ah nor enta evilforest oh sowi, ah mean to say ah nor enta farm today Bur ah get paw-paw botanica name hayima d. toritela U go chop? *slices d pawpaw* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 9:20pm On Aug 26, 2015 |
Sambest2:Abeg mk una help me check o, my phone don spoil. I rep IPH Cc Hilsocial Xcozee Sydneyboss |
Re: NYSC 2015 Batch B House by rane06(f): 9:21pm On Aug 26, 2015 |
Erm abeg una good evening. Mbok Ayima et al if una see una name abeg make una cc me. Thanks |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 9:22pm On Aug 26, 2015 |
babatawa: 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by walad4yhu(m): 9:23pm On Aug 26, 2015 |
A B U I sure sey I well? 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 9:26pm On Aug 26, 2015 |
princeshiloh:hmmmn, dem nur well o, na my fault say my name bin show "no record found" for last batch? Anyways, my dept secretary told me dat she sent my name! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:27pm On Aug 26, 2015 |
donxab:Na true I talk na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:27pm On Aug 26, 2015 |
pascal2young:Tuesday |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:34pm On Aug 26, 2015 |
Timbuktu14:lol...@bolden got me lafin...kpele tot u were in batch A'15, never knew its C'14 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sydneyboss(m): 9:35pm On Aug 26, 2015 |
hadassaheke:dear, calm down... nothing is out yet |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:35pm On Aug 26, 2015 |
Physika: Abeg. Find me strng one |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:35pm On Aug 26, 2015 |
Neduzze5:Lolz buh 700 naira to much na! Even if na their leg them go use play am. Sha canta football fit compliment the PES |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 9:38pm On Aug 26, 2015 |
donxab: Nah, 700 na just price. We usually settle at 500 or 300 naira. Canter football ke? University undergraduates?? Hian!! Are they moving forward or backwards? Na when I dey primary school nahim I play am last. Our own self na modified version. We dey cover the canter with paper come write names of players ontop them. |
(1) (2) (3) ... (1334) (1335) (1336) (1337) (1338) (1339) (1340) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |