Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,869 members, 7,876,307 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 02:26 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (1391) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4060071 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) (1394) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:01am On Aug 29, 2015
chimajii:


Lwkm!!! Today was a great day @ the office...Greens everywhere lipsrsealed

Bro, kinda short of capital buh I was looking from afar, nd why ar peeps so ungrateful...abeg be careful wif dem
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:06am On Aug 29, 2015
elmisti:


Ok o, dem gogivu ur promotion medalwen dem wake up, buh I thought all of una go don dey hangover mode as un celebrate patapata for ESUT....ekeneluvsu, oya. Come here
Actually, I swapped my premium weed with the first set off weed sold wen the thread was still a baby.... So that's y I didn't pap!!!! Remember that package I brought from dem lil wayne and co? Well I mixed it with some methamphetamine just like that one made by Walter White in Breaking Bad...
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 2:09am On Aug 29, 2015
elmisti:


Ok o, dem gogivu ur promotion medalwen dem wake up, buh I thought all of una go don dey hangover mode as un celebrate patapata for ESUT....ekeneluvsu, oya. Come here

LOL bro.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:09am On Aug 29, 2015
Armynu:

Actually, I swapped my premium weed with the first set off weed sold wen the thread was still a baby.... So that's y I didn't pap!!!! Remember that package I brought from dem lil wayne and co? Well I mixed it with some methamphetamine just like that one made by Walter White in Breaking Bad...

SMH for U, I no trust u, I. Served Tropical weed. 2dai so that I can achieve my mission, nd u no smoke am, ok, be like say na rochy I go dey giv u now
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:11am On Aug 29, 2015
ekeneluvsu:


LOL bro.

Congratulobia, as everything don set now, make I sama u one whale sized WeeD, make u manage am till registration begins
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:12am On Aug 29, 2015
elmisti:


SMH for U, I no trust u, I. Served Tropical weed. 2dai so that I can achieve my mission, nd u no smoke am, ok, be like say na rochy I go dey giv u now
Kai!!!!!! How I wan trust you too when you told every one it was desert and premium weed you served and even added a touch of fela to it..... Lols. Naso d market b now?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:15am On Aug 29, 2015
Armynu:

Kai!!!!!! How I wan trust you too when you told every one it was desert and premium weed you served and even added a touch of fela to it..... Lols. Naso d market b now?

Wetin u wan make I do, olami90 still dey owe me cash, cuz after hin see him name, hin belle ova sweet, evrybdy stat to dey oda like Xmas, and I don too das pple market, so I was only doing. Damage controle
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:21am On Aug 29, 2015
elmisti:


Wetin u wan make I do, olami90 still dey owe me cash, cuz after hin see him name, hin belle ova sweet, evrybdy stat to dey oda like Xmas, and I don too das pple market, so I was only doing. Damage controle
That's bad management signs..... Learn to say... They should learn to pay dia bills like me cos if dem run u down who go pay? And who will supply weed and other essentials necessary.... As a philanthropist that I am *hands over a check of 200million pound sterling to him* don't misuse it cos I may not be dis generous next time. Now that ur business is save ...... Go and rest... Man of the nights watch here to guard.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:25am On Aug 29, 2015
Armynu:

That's bad management signs..... Learn to say... They should learn to pay dia bills like me cos if dem run u down who go pay? And who will supply weed and other essentials necessary.... As a philanthropist that I am *hands over a check of 200million pound sterling to him* don't misuse it cos I may not be dis generous next time. Now that ur business is save ...... Go and rest... Man of the nights watch here to guard.

Received with gratitude....Make I go move in some stock for Almajiri Boys Uni, cuz dem go tear thread d day dem see deir names.....nd u knw say dem aboki love weed........






Enters my car.......#zooms to ELDOLA






#handsover back to men of. The nights watch
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:28am On Aug 29, 2015
Flashes torch light..... Hey!!!! You there!!!! Hey! I say stop there!!! Where are you coming from by dis time?! Ah boboLiL na you? Where you from comot for? Oya gimme something make I hold body with before I hold you..... Cold dey dis night oh!!!! No gimme elmisti weed o!!! That him weed no pure for now till I run test later.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:32am On Aug 29, 2015
elmisti:


Received with gratitude....Make I go move in some stock for Almajiri Boys Uni, cuz dem go tear thread d day dem see deir names.....nd u knw say dem aboki love weed........






Enters my car.......#zooms to ELDOLA






#handsover back to men of. The nights watch
Correct.... As if u know... That dey go bloody and also ehn! Pls lemme make some reservations though unijos done start dey upload dem never reach my department list so abeg ehn reserve 1million bags for me.... Cos wen I see am ehn, na kilo popping and puffing na hin go be order of the day... You know I always pay my dues na.... I trust and remember mix it with anything but no kill person o!!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 2:36am On Aug 29, 2015
elmisti:


Congratulobia, as everything don set now, make I sama u one whale sized WeeD, make u manage am till registration begins

Thank You bro. Lol u so funny.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 2:37am On Aug 29, 2015
Armynu:

Correct.... As if u know... That dey go bloody and also ehn! Pls lemme make some reservations though unijos done start dey upload dem never reach my department list so abeg ehn reserve 1million bags for me.... Cos wen I see am ehn, na kilo popping and puffing na hin go be order of the day... You know I always pay my dues na.... I trust and remember mix it with anything but no kill person o!!!!


I got that covered, lemme call pablo from mexico.....and na ube the Lannister of this place, u always pay your debts
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:37am On Aug 29, 2015
Kai!!!!! Who are those ones walking lackadaisically into the? Come here.... And identify urselves!
Harinholar, blym, chidi4eze where from and where to this kind time....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:39am On Aug 29, 2015
elmisti:



I got that covered, lemme call pablo from mexico.....and na ube the Lannister of this place, u always pay your debts
Your head dey dere.... You correct.
Re: NYSC 2015 Batch B House by boboLIL(m): 2:40am On Aug 29, 2015
Armynu:
Flashes torch light..... Hey!!!! You there!!!! Hey! I say stop there!!! Where are you coming from by dis time?! Ah boboLiL na you? Where you from comot for? Oya gimme something make I hold body with before I hold you..... Cold dey dis night oh!!!! No gimme elmisti weed o!!! That him weed no pure for now till I run test later.
l0lss.... Gateman I wan ease mysef oo....my last tab,,, I use am cook ind0mie hold belle de wait fr UNN....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:41am On Aug 29, 2015
Ekeneluvsu and folabimi una no hear say I dey duty? Why una dey zigi ma roll anyhow na? I go arrest people o!!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:43am On Aug 29, 2015
Armynu:
Elmisti stop dere..... Why you wandering in the thread? Are you lost?!!!!!! *rough tackle like DE JONG*


God go butter ur bread baje baje!! Armynu, pele my dear! Hope u carry touch? Hope u no hit ur leg on a stone?

Tankz for stopping dat baba ijebu. cheesy
Don't know wot he is lookin for.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:44am On Aug 29, 2015
boboLIL:
l0lss.... Gateman I wan ease mysef oo....my last tab,,, I use am cook ind0mie hold belle de wait fr UNN....
Ahhhhh!!!! Issorai no wahala go piss sharp sharp before u do am for body.... No worry ehn UNN go sure soon latest monday... And no be gateman I be o, it sounds derepping use man of the nights watch next time....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Folabimi(m): 2:46am On Aug 29, 2015
Armynu:
Ekeneluvsu and folabimi una no hear say I dey duty? Why una dey zigi ma roll anyhow na? I go arrest people o!!!!
Arrest bawo, mi na confirm member of men of d nyt watch
Re: NYSC 2015 Batch B House by boboLIL(m): 2:46am On Aug 29, 2015
I n0 n0 say una get securitymen fr dis thread....see d kind t0rch wey dis man shine fr my eyes
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:47am On Aug 29, 2015
Olami90:



God go butter ur bread baje baje!! Armynu, pele my dear! Hope u carry touch? Hope u no hit ur leg on a stone?

Tankz for stopping dat baba ijebu. cheesy
Don't know wot he is lookin for.
That's how we roll..... But u ma go sleep cos I no trust you.... You fit sneak now do ur own. But I dey duty... No loose guarding.
Re: NYSC 2015 Batch B House by boboLIL(m): 2:48am On Aug 29, 2015
Armynu:

Ahhhhh!!!! Issorai no wahala go piss sharp sharp before u do am for body.... No worry ehn UNN go sure soon latest monday... And no be gateman I be o, it sounds derepping use man of the nights watch next time....
n0 nid sugarc0atin t...securityman na wetin u bi... U n0 even carry gun,,,,gateman
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:50am On Aug 29, 2015
Who be that 1 guest (s) you no go sleep? Na una type dey lost for middle of nowhere and dem no dey fit find you because ur plate number na guest.... Nawa o!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:53am On Aug 29, 2015
elmisti:


Wetin u wan make I do, olami90 still dey owe me cash, cuz after hin see him name, hin belle ova sweet, evrybdy stat to dey oda like Xmas, and I don too das pple market, so I was only doing. Damage controle

Y una dey wash me na? I wan se aye fun paddy mi to sure Haywire1 ni, no be unto my name finz.I don see mine tey tey(ah no mention until a frnd asked me bout it na). D nigga rock big tym. Since wen I don tell u to send ur acct no mak ah do transfer If no be sey ah no like to dey stand for queue in d bank........ cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:53am On Aug 29, 2015
boboLIL:
n0 nid sugarc0atin t...securityman na wetin u bi... U n0 even carry gun,,,,gateman
Choi!!! Oya na continue..... We no dey shoot person for here base on say na die bdat.... We shoot to kill but not here....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:55am On Aug 29, 2015
Olami90:


Y una dey wash me na? I wan se aye fun paddy mi to sure Haywire1 ni, no be unto my name finz.I don see mine tey tey(ah no mention until a frnd asked me bout it na). D nigga rock big tym. Since wen I don tell u to send ur acct no mak ah do transfer If no be sey ah no like to dey stand for queue in d bank........ cheesy
Next time send person.... I don pay am sha on ur behalf. Tank me later
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:57am On Aug 29, 2015
Its getting darker... Na zombies period be dis.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:58am On Aug 29, 2015
Olami90, Obamina(m), Armynu(m) and 4 guest(s) see the guests increasing... Na dem be zombies
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:58am On Aug 29, 2015
Armynu:

That's how we roll..... But u ma go sleep cos I no trust you.... You fit sneak now do ur own. But I dey duty... No loose guarding.


Hahahaha!! Ah don do mine yesterday na.
Na calculator ah carry for today own sef. Dats y u see me dey com dis tym
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 2:58am On Aug 29, 2015
Olami90, Obamina(m), Armynu(m) and 4 guest(s) see the guests increasing... Na dem be zombies
Re: NYSC 2015 Batch B House by Armynu(m): 3:00am On Aug 29, 2015
Olami90:



Hahahaha!! Ah don do mine yesterday na.
Na calculator ah carry for today own sef. Dats y u see me dey com dis tym
Na red card I go dey give u bdat.....

(1) (2) (3) ... (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) (1394) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.