Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,382 members, 7,978,227 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 10:39 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4147726 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1974) (1975) (1976) (1977) (1978) (1979) (1980) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by StarryV(f): 10:34pm On Sep 18, 2015 |
@IsiAbuncha, na u be dat? 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:34pm On Sep 18, 2015 |
Aare2050: *rushto look for his immigration papers*..........I no see wen d guy enter ooo....oya make he com mention d person wey bring am. In.....IDP camp don full since so no be. Wia he dey b dat.....see ya own life for ceremony....5 day old. Dey call u pikin.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:34pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior: Na soo bro, elmisti oya use smile pass him 3 wraps of chocolate flavoured weed . Put it on my bill # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:35pm On Sep 18, 2015 |
mobi18: ****You're above 30years of age BOPP****** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:35pm On Sep 18, 2015 |
1975....better by far was created 1975...better by far show face |
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 10:35pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior and elmisti , I for end una argument by saying make una hug but 14yaers no be small thing ooo, una no go even do nysc again |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:36pm On Sep 18, 2015 |
seun305: lol,,,u must be a learned colleague,, re u an amicus curiae |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:36pm On Sep 18, 2015 |
StarryV: ****You look like Jehovah witness***** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:36pm On Sep 18, 2015 |
elmisti: You go fear I don enter top 50 for haywire1 list #wonfedamiduro |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:36pm On Sep 18, 2015 |
mistabiola:harinolah why you seal up him mouth now? u can wicked o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:37pm On Sep 18, 2015 |
shawwal1: Lol That's how your extended relations will start carrying news that you actually spilled and are covering it up Like when I never get work that time... Folks be like "have you actually graduated?" "Why haven't you gone for service?" All that kyn yeye questions sha. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:37pm On Sep 18, 2015 |
all dis winch ppl wey no dey sleep for night |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:37pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:Abeg na only law b 5yrs #wink Puffs spanish igbo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:38pm On Sep 18, 2015 |
if all of una wan go stream 1, who go go stream 2? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:38pm On Sep 18, 2015 |
mobi18: Ha...anti lawyer Before I know D meaning of dat word...dem don scam me tey tey for school Law students.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:38pm On Sep 18, 2015 |
haywire1: As all of una know. Sayme and devil dey work hand in. Hand ni and na muslim. Boy he be....I go need recommendation letter from. Chief imam Gazaliah before I giv am anytn, u. Knw d thief imam is no stranger to me and we had a Gentle mans agreement.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:38pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:I jst dey ni o, hw u? My statement...let's jus 4get 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 10:38pm On Sep 18, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Venom104: 10:38pm On Sep 18, 2015 |
Chikaodili345 Venom_104@yahoo.com |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:39pm On Sep 18, 2015 |
Aare2050: *****Are you also a PCM ****** |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:39pm On Sep 18, 2015 |
goldenone: Afi iyen..... #na jst clarification sha because of d soft landing. Issokay now |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:39pm On Sep 18, 2015 |
debeejay: na because u dey talk latin maxim oo,nuffing else |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 10:40pm On Sep 18, 2015 |
mekstaniac: Oyamilenu oooo. mekstaniac: Oyamilenu oooo. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by JibrilJunior: 10:40pm On Sep 18, 2015 |
sholiyz: Make e cum collect Babcock hug Chai...a no see dat picture again sha |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 10:40pm On Sep 18, 2015 |
Wonderful e-familly....Hummmm observing.....seeing levels of maturity.....#ademasta how was ur day? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:40pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior:walking around as a landlord. in the name of Allsmyles and myself I hereby give you a 3 bedroom flat self contain at the left mansion beside the elmisti hotel (El-dola) enjoy your stay. singing *you are welcome in the name of the lord............... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:41pm On Sep 18, 2015 |
DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:42pm On Sep 18, 2015 |
JibrilJunior: lol,,,na we nah,m=buh im no longer a learning colleague,im naw an amicus curiae.... no mind us,we can like to show ourselves 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 10:42pm On Sep 18, 2015 |
mobi18:mobile mobile mobile mobile mobile in 8 places |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:42pm On Sep 18, 2015 |
sholiyz: *looks @ him wit rainbow eyes*.....I dey look mistabiola and chimajii as un dey waste se,un smiley since. Morning....if. Inspector spam bot catch una now and u miss. Plot 2000, u. Go talk say iya ile okan dey do U bah, dey copy chimajii ooo, u don 4get say. Na. Omo inna, he dsnt need properties here like u do, he prfr to rent for left till POP. Day |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:43pm On Sep 18, 2015 |
DonPsymon: B4 I collect my result I doubt if my dad bliv say I graduate anytym I lookam 4 face I dy feel lyk him dy pretend bliv me But as I do my NYSC reg bring result come I come dy feel lyk Yeah! Am now a graduate Naso after camp I go drop for area with my khaki Walkn calmly n greetn slowly hehehe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:43pm On Sep 18, 2015 |
Harinholar:You are welcome my dear....how today now? *Leave elmisti and jibriljunior make dem kontiniu dey drag, na dem sabi* |
(1) (2) (3) ... (1974) (1975) (1976) (1977) (1978) (1979) (1980) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |