Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,348 members, 7,978,112 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 07:21 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4147615 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2024) (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) (2030) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:41pm On Sep 19, 2015 |
Faithluv5:kul at least na husselin tinz u nid am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:41pm On Sep 19, 2015 |
Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o One dude I viewed his picture na ehn Meanwhile Haywire1 na fine boy o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:41pm On Sep 19, 2015 |
Neduzze5:yes boss. If possible earlier sef. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:42pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 12:42pm On Sep 19, 2015 |
Kingnap: U got it man |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:43pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:43pm On Sep 19, 2015 |
tk4life: Baba nassarawa I dey well jare. Preppin for EPL...Chelsea V Arsenal |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:44pm On Sep 19, 2015 |
theSpark: Congrats ooh... Me sef dey look 2019, that is if Debris agrees. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:44pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:45pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Chaiii my bae don make my head swell oooo # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Zeeenas(f): 12:45pm On Sep 19, 2015 |
Thanks blessedgurl, u've a kind hrt.not evri1 can share a plot of land especially now wey land dey expensive. @blym, thanks 4 d mention. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:45pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: how many of Una dey wait |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:46pm On Sep 19, 2015 |
Gazaliah: Loooooolzz...I don transfer tey tey na . Dats y I said mak we wait till monday so u go do as I talk na |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:46pm On Sep 19, 2015 |
Hahahaha tk4life why u dey feel guilty na I didn't call names o Fine boy [quote author=tk4life post=38167051][/quote] |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:46pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Lolz....babes meanwhile that 52sunset still far o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:46pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby:KeriBaby y u dey wan lower sum ppl hope nw ehn he nor good ooo even if u boo fyn as per haywire1 oda gatz get hope nau ehn |
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:47pm On Sep 19, 2015 |
Neduzze5: debris, behold a fine gentleman. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:48pm On Sep 19, 2015 |
tk4life: Nice pishure bro . U gallant well well I go try make u one of my bouncers. Ademasta I wan partner u wit Tk4life as my bouncers # 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:48pm On Sep 19, 2015 |
Olami90:tor my guy don carry our last money wey we 4 use buy kulikuli go watch dat match I dey wait 4 am 4 house make Chelsea lose first he go see shoki shoki Igbati 4rm my hand today |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:49pm On Sep 19, 2015 |
Hahahaha dudes do not be discouraged Beauty is in the eyes of the beholder All of una fine Maybe na cuz I no dey use X-ray so I no dey see the beauty within |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:49pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:haywire1 I nor get dat Power oooo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:50pm On Sep 19, 2015 |
Olami90: Bahd belle, why evil . Don't be jealous, I told u befor I don't do guyz, no homo. U can try elmisti # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:50pm On Sep 19, 2015 |
Lol make time keepers give us the correct number jare debris: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:51pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby:KeriBaby God dey look u with 9 glass n 59 HD GD TV 4 heaven |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:51pm On Sep 19, 2015 |
Olami90: Maka why using machete I dey preach PEACE,How I go take use violence solve matter... Besides,na you go complain to bank ooo and not me cos na you get contract and I can quit at anytime |
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:52pm On Sep 19, 2015 |
theSpark: Weris the fine gentleman I hope he will buy me pop corn in camp |
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:52pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby:nt oo just helpin guyz ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 12:52pm On Sep 19, 2015 |
Faithluv5:....carry on jaree whodohgeepee...donasere don Bleep up..Faithluv5 I dey ur back |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:52pm On Sep 19, 2015 |
Zeeenas I zoomed u frm afar. Nice profile pishure # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:53pm On Sep 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:54pm On Sep 19, 2015 |
Harinholar: qintessence of beauty....e se po...wey dey lik blessed day... so u b team Akwa-Ibom tooo laughing @ Engr Ademasta... ademasta ooo ....just dey say goodbye small small...becos d team wey dey go AKS camp ground wit ur heart-robber no dey carry last.... Check us out....Donpsymon, donserre, donjazzy, donflames...Striker Don Olami90....etc plus me goal keeper.... nna mr ademasta....just go find anoda lady |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 12:54pm On Sep 19, 2015 |
[quote author=tk4life post=38167051][/quote] If you say you worwor wetin boys like Gazaliah and Mistabiola go kon talk. You look good. |
(1) (2) (3) ... (2024) (2025) (2026) (2027) (2028) (2029) (2030) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 70 |