Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,316 members, 7,887,964 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 05:02 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2420) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4068140 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2417) (2418) (2419) (2420) (2421) (2422) (2423) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:25pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
good pm all d ladies in this thread who won't stop making noise.....mobi18, keribaby(our beef still dey on)grin, harinholar and d ghost ladies..... for d guys una dey talk nonsense.... elmisti haywire1 and some dudes here plus one dude wey finish from Unical....grin I rep my state: Uyo....cheesy

hu dey beef u?i nor evn know sef,,anybody wey dey beef me dey waste im time kos me no get time for beef
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:25pm On Sep 29, 2015
goldenone:
Ehen abeg no vexx o na so i siddon for my papa parlour yesterday wey dem con begin one show like dat wey dem call You and I. The topic dem discuss na infidelity o, wetin dey cause am abeg no vexx. Its one of my long term projects av been doing survey on pls guys on this thread helep me contribute! So far, most of the guys av interviewed seem to av no precise reason for cheating! So from the male point of view i ned ansas
cc:
mistabiola
haywire1
Olami90
donasere
Xcozee
Elmisti
DonPsymon
babatawa
etal! if i no mention u no vex u can still contribute! Thanks


Dia are many reasons ooo! E b like say e pass 10 sef!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:25pm On Sep 29, 2015
faithluv5 came and went AWOL....grin....beads no go allow her rest....all good sha....
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:27pm On Sep 29, 2015
mobi18:


hu dey beef u?i nor evn know sef,,anybody wey dey beef me dey waste im time kos me no get time for beef
who is ds one sef....? am not beefing u ooo...ah know u don't av tym na ....cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:28pm On Sep 29, 2015
JibrilJunior:






Oh boy....I sha see say dos werey bois dey laugh

Na me dem wan koba

embarassed embarassed embarassed

Awon Omo jatijati aburo esu





U for take 2 gulps na!!.......make u sef dey d cruise!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:28pm On Sep 29, 2015
mobi18:


hu dey beef u?i nor evn know sef,,anybody wey dey beef me dey waste im time kos me no get time for beef

too much chicken is not good for ur heart mobi!! #doc order
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:29pm On Sep 29, 2015
Blessedgurl:
Mobi18.... I saw what you wrote o. Even if you have modified it. Dunno what you did to the broda but as the saying goes "Na broom wey dem take sweep first wife commot house nai dem go still use for the second wife".
.
.
.
.
.
Enjoy it while it lasts. Seems like this your new profile pics incited the broda (Elmisti) to declare his assets.
Chosis! No telimee say mobi18 don overthone sombodi...
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:29pm On Sep 29, 2015
doublezero7:



Lol...dey didn't oo! cheesy grin



**bet y***
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:30pm On Sep 29, 2015
No one else noticed but this is page 2k419










Pls do not make any transactions on this page
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:35pm On Sep 29, 2015
keri via am not done yet o.....wetin Di's uniport students didded to u cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:36pm On Sep 29, 2015
grin
End of discussion
itoski:
keri via am not done yet o.....wetin Di's uniport students didded to u cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:37pm On Sep 29, 2015
donasere:




Eh eh.....

Events of today has made u jittery of going off market b4 anoda e-damsel takes boo unawares?


hehehhehheheheheheheee... u funny die..na wa oo,elmisti,he be life say elmisti get e-boo wey dey eye am for corner since,wey u con make babes dey beef me for ere,,abeg i like my peace of mind oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:38pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
grin End of discussion
Discussion Continual
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:41pm On Sep 29, 2015
ademasta:

Chosis! No telimee say mobi18 don overthone sombodi...

wich kaind overthrow sef,i tire for una oo.. even d person wey dey involved no talk,people be taking paraceamol for other people's headache, baes be beefing me unneccessarily,guys sef dey talk dier own... yimu... i no be militant so y i go overthrow
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:44pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
grin
End of discussion

discussion never finish oo,kos u sef follow cast aspersions like say na me instigate elmisti against im e-boo,even to d extent of baes telling baes to keep dier e-boos away from e-snatchers..na wa oooo,,, sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 3:47pm On Sep 29, 2015
Watching
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 3:47pm On Sep 29, 2015
I hail oh.

Drives off in my black keke
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:48pm On Sep 29, 2015
whodohgeepee:
elmisti ehen come hia
Boss man!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:48pm On Sep 29, 2015
Hahahaha
Choi
U funny af


Elmisti made a post about how y'all are now e-dating if you're not interested in the relationship shebi u wee make ur own lengthy post abt how u are not interested

grin
mobi18:


discussion never finish oo,kos u sef follow cast aspersions like say na me instigate elmisti against im e-boo,even to d extent of baes telling baes to keep dier e-boos away from e-snatchers..na wa oooo,,, sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:50pm On Sep 29, 2015
According. To the page number....beware of two(2) four(4) one(1) nine(9) on the thread.....I wnt mention monikers ooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:51pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Hahahaha
Choi
U funny af


Elmisti made a post about how y'all are now e-dating if you're not interested in the relationship shebi u wee make ur own lengthy post abt how u are not interested

grin

This geh is crayyyy!.....can sm1. Put something in her mouth
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:52pm On Sep 29, 2015
Promiscuous man
elmisti:


This geh is crayyyy!.....can sm1. Put something in her mouth
Re: NYSC 2015 Batch B House by socially4fun: 3:54pm On Sep 29, 2015
.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Samapoh(f): 3:55pm On Sep 29, 2015
elmisti:



*clears throt*....*tap mic*



Welcome ladies and gentlemen of the press, Today I officially resign my position as the the executive president of the thread estates and transfer the ownership of the IDP to the state....It is no more news that me and my ex-vice Mobi18 have a connection, which I mst say made serving the state much more easier...however, some aprokos and amebos of this awse av made issues out of it and in order to put an end to this media assassination by dem...I have decided to declare publicly that MOBI18 is my E-boo with immedite effect and she will be taking up d post of president, on the other hand Dolafunmi is a very loving lady but her ambitions ar way too much for a lady who av to care for me...I wish. Her d best, nd also believe we could work something out on EL DOLA holdings......plenty appreciation to my friend aare2050 and naughtylagosguy......I hear by announce that. Future properties shall be EL MOBI.......

I still remain, your one and only green dealer....EL MISTI.....





*drops mic*...............*look round for the first person to stone me*



it will be a good tin if Dolafunmi castrate u..... nd mobi18...dre ar lots of guys here nah...why do u av to chose an e-married man??...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:56pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
Hahahaha
Choi
U funny af


Elmisti made a post about how y'all are now e-dating if you're not interested in the relationship shebi u wee make ur own lengthy post abt how u are not interested

grin

hu told u im nt interested..of course i am..y i go lie about that...nywais,issorait,d mata go die down soon.. i sha no be d rison behind dier break up wink wink wink

wheres blessedgurl,e be like say na her e-boo i go snatch next,,if she get 1,since she don tag me e- snatcher grin grin grin grin

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:57pm On Sep 29, 2015
Samapoh:




it will be a good tin if Dolafunmi castrate u..... nd mobi18...dre ar lots of guys here nah...why do u av to chose an e-married man??...

poc,i didnt choose him ooo,he chose me.. grin grin grin grin grin,,,
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:58pm On Sep 29, 2015
U are interested but not the reason for their break up?

Really?


Who are u

What kind of a confident home wrecker are u grin
mobi18:


hu told u im nt interested..of course i am..y i go lie about that...nywais,issorait,d mata go die down soon.. i sha no be d rison behind dier break up wink wink wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:59pm On Sep 29, 2015
elmisti:



Tonyx4x44......come and see oooo....silver back is back.....silverback is back silverback is back!
Yes. Just back from DR Congo.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:01pm On Sep 29, 2015
KeriBaby:
U are interested but not the reason for their break up?

Really?


Who are u

What kind of a confident home wrecker are u grin


lol,a very confident one,dey had dier issues,it was gonna happen nywaiz,me showing up jes fastened d whole process... oya tell me say guys no dey break up wid babes...nuffing dey nah,,i dnt reason wif my heart,na my head i dey use... grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:03pm On Sep 29, 2015
dossylvanus:
Yes. Just back from DR Congo.
so dem still deport u from small Congo sef...una serious
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:05pm On Sep 29, 2015
Someone else is gon snatch whatever is left of him from u soon


E-bomination


No remorse sef
mobi18:



lol,a very confident one,dey had dier issues,it was gonna happen nywaiz,me showing up jes fastened d whole process... oya tell me say guys no dey break up wid babes...nuffing dey nah,,i dnt reason wif my heart,na my head i dey use... grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 4:07pm On Sep 29, 2015
Nawa o, i don go work come back still come d see e- boo fight still d on. Ladies and gentlemen, please let this thread be rename prospective E-boss 2015.

(1) (2) (3) ... (2417) (2418) (2419) (2420) (2421) (2422) (2423) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.