Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,508 members, 7,971,911 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 06:04 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4143403 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3069) (3070) (3071) (3072) (3073) (3074) (3075) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:45pm On Oct 19, 2015 |
hilsocial:#BOB |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:45pm On Oct 19, 2015 |
jatau7:Magun dey kill people wey wan climb before dey do... But i go teach you how u go dey do am without climbimg...lol |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:46pm On Oct 19, 2015 |
KeriBaby:na so dear |
Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 12:47pm On Oct 19, 2015 |
2el: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:47pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Lol, hw u know say she likes privacy # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:47pm On Oct 19, 2015 |
haywire1:lolz...haywire1 dat 1 na story....make una go protest ohhhh if not prob go dey |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:47pm On Oct 19, 2015 |
Ayima: Ayima u wey folow pay online....hw u take see where dem post u Abeg elmisti help me break bottle for him head for blowing heavy one on monday morning... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:48pm On Oct 19, 2015 |
ademasta:I do nothing. .....I still like my life...make pason no go use me do suya.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:51pm On Oct 19, 2015 |
O boy i need to pray o! *silent mode... God I don taya for where i dey work mehn... Me i dey pray make i follow for stream1 while my manager is praying i am in stream 2... God na me clean past o, my boss na ashewo, so consider my own prayer. Thank you God for you have answered my prayer* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:51pm On Oct 19, 2015 |
jatau7: Lol For y...... Diaz always a wai to avoid stuff like dah |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:52pm On Oct 19, 2015 |
icehood: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 12:52pm On Oct 19, 2015 |
If an SMS is sent to U by NYSC within the
week of printing Call-Up Letters, know it that U
are on the 1st Stream but it should not hinder
U to check for urs even if U didn't get an SMS.
WELCOME TO N*Y*S*C, THE JOURNEY
CONTINUES ..... FOR FUTURE & FOR HOPE! Yours faithfully starlight101 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
haywire1:She don gist me about una package nah... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
omitooguns: Everything will still be sent to all CPIs. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Hehe!!! Ashewo boss prayer no go pass roof Olosho employee prayer no go near ceiling fan! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
donasere:yea ..mehn I like my life no b small |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:54pm On Oct 19, 2015 |
omitooguns: At d italicised, kikikikikikakkakakakokkkokoko , so u mean d day is still young for chicken to dey chase elephant on third mainland bridge # 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:54pm On Oct 19, 2015 |
starlight101: New brand..... New gist.... Wetin we nogo hear before 21st? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:55pm On Oct 19, 2015 |
omitooguns:In the future try n reason before talking.What you think is not possible for you might be possible for another. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:55pm On Oct 19, 2015 |
jatau7:Did you mean jatau suya combined with 3 bottles of original Orijin? E go fit sweet o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:56pm On Oct 19, 2015 |
@gazaliah: hope u r warning up for 'Awgu' camp? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:56pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: You no dey forget sha Ayama Gurlfwend |
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:57pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:58pm On Oct 19, 2015 |
Ayima: No mind him jare, post d pishure make we see # |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:59pm On Oct 19, 2015 |
Xcozee: with what people are saying now,I guess na Akwa Ibom ooooo but I still believe say na Enugu I dey go.. I don fully ready for Awgu Camp oooooooo 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:59pm On Oct 19, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:01pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: no mind ayima jare . |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:01pm On Oct 19, 2015 |
Gazaliah:we Believe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:01pm On Oct 19, 2015 |
donasere:na xo ohhh |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:02pm On Oct 19, 2015 |
Ajistai2003... Hope Dem don put ours for school DSA board |
(1) (2) (3) ... (3069) (3070) (3071) (3072) (3073) (3074) (3075) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |