Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,037 members, 7,970,203 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 11:22 PM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (14) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (57532 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by CrazyMan(m): 2:26am On Mar 01, 2009
@Ben. Help am now sebi una be friends.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:25pm On Mar 02, 2009
limitation is my on and on
the guy don drink
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:36pm On Mar 02, 2009
hmm
Re: I Beg O Oooooooooooooo by mykali(m): 4:36pm On Mar 02, 2009
hmmmmmmmph.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:08pm On Mar 02, 2009
undecided
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:36pm On Mar 03, 2009
wetin, na sin ?
abeg cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:41pm On Mar 03, 2009
no be sin na abomination
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:47pm On Mar 03, 2009
u see me wey i dey ops lipsrsealed
i no dey ops grin
na one of those thins any way
who don eat life popori befor ?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 2:50pm On Mar 03, 2009
hmmm food
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 2:52pm On Mar 03, 2009
i loff it
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 2:55pm On Mar 03, 2009
na wa oooo
some people dey hungry ooooooo
wetin una go chop[
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 3:16pm On Mar 03, 2009
guy, i no know wetin i want tell u.
you don dey epinopo,,,,,,,,,
because, na only god know where you com 4rm
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 3:45pm On Mar 03, 2009
the same place wey u come from
Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 5:18pm On Mar 03, 2009
4 getto grin grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 5:22pm On Mar 03, 2009
stop this teeth broadcast
Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 5:53pm On Mar 03, 2009
I go beat u oooooooooooooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 6:06pm On Mar 03, 2009
go slip jor
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 6:27pm On Mar 03, 2009
go sleep for tunnel.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:44pm On Mar 03, 2009
romade:

go slip jor
romade:

go slip jor

shout am for him ears, co.s ebelike sey him forget him hearing aid for 911 wey him go buy cows for Kano, u know sey na cattle boy him be cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 7:20pm On Mar 03, 2009
romade:

go slip jor
 


   na u i dey wait 4 make we go sleep for room 4
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:00am On Mar 04, 2009
papilonow:

guy, i no know wetin i want tell u.
you don dey epinopo,,,,,,,,,
because, na only god know where you com 4rm
shun sir cheesy
sir long time sir
where you go sir,
we miss you sir, shun grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:09am On Mar 04, 2009
why i was banned,

CONTRACT ! CONTRACT !! CONTRACT !!!

The federal and state Government of Nigeria, don join hand together,
They want award one very important contract to a respectful, intelligent talented nairalander.
Who do you think they will give ?
As for me, I choose honorable studio and his grew……… they are workaholic
Na my own opinion bi dat,

Talk your own

Oh ! before I forget the contract na to sand field bar beach water,,,,, everything ooooooooo.

[s][s]A beg I no go fit marry mammy water,,, so I no go born octopus

Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:12am On Mar 04, 2009
it's a joke, i don't why one so call operator go carry me put for mine.
na wa o

well na 9ja we dey anything can happen
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 10:12am On Mar 04, 2009
huh
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:21am On Mar 04, 2009
and you want me to promote nairaland
ok , no problem
Re: I Beg O Oooooooooooooo by romsky: 10:24am On Mar 04, 2009
advertiser
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 10:25am On Mar 04, 2009
silverbird television
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 10:27am On Mar 04, 2009
silifa bed grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:33am On Mar 04, 2009
grin i can't shout , i get mouth


abeg oooooooooooooooooooo
i no go fit use oko do pencil
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:35am On Mar 04, 2009
U fit use am do pen, u get 'ink', i fit give u black paper. grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:36am On Mar 04, 2009
all about jokes pls, no hadfeeling plz[color=#990000][/color]
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:37am On Mar 04, 2009
na white the thing go dey write grin

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) ... (80)

A Guy's "Legediz Benz" Had Flat Tire In Abuja And He Did This (Photos) / Sterling Bank Shades Access Bank, Gtbank, Union Bank And First Bank / Why Lil Kesh Didn't Win (hilarious Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.