Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,678 members, 7,999,925 topics. Date: Monday, 11 November 2024 at 04:47 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (57748 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (80) (Go Down)
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 3:55pm On Apr 22, 2009 |
y u get dis kain bad atitude sef? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:59pm On Apr 22, 2009 |
Na so dem born am nah |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 4:07pm On Apr 22, 2009 |
e mama sef no like am as e born am |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:09pm On Apr 22, 2009 |
too bad of u |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 4:11pm On Apr 22, 2009 |
who? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:12pm On Apr 22, 2009 |
sun, hmmmmmmmmm guy you no go defend you self |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:18pm On Apr 22, 2009 |
but studio, you know even get single and common respect, you don see me today,,,,,,,,,,,, you don greet ? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:19pm On Apr 22, 2009 |
hmmmmm |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:23pm On Apr 22, 2009 |
papine: nor let those illegal grey hairs wey u dey grow between your legs dey decieve u o, shogbo |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by shegeslexy(m): 4:26pm On Apr 22, 2009 |
[/list]i no fit use akoto drink garri[/font]abi wetin i go do i no fit dance alanta for inside casket olusegun.akanni@yahoo.com |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:27pm On Apr 22, 2009 |
it is well wth soul boy |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by shegeslexy(m): 4:29pm On Apr 22, 2009 |
wettin i go do i no get option |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:29pm On Apr 22, 2009 |
first of it kind from a newbie, Na only for pappine thread we dem see wonders, chai |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:32pm On Apr 22, 2009 |
you dey see my teeth eh studio |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 4:41pm On Apr 22, 2009 |
delete jor u no even happy say studio dey praise you yeye thread |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:43pm On Apr 22, 2009 |
Hin nor dey appreciate something naw, na so hin dey do |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 5:07pm On Apr 22, 2009 |
birds of the same wing, go crash together |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:11pm On Apr 22, 2009 |
definitely |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:12pm On Apr 22, 2009 |
let my enemies live long as see what i would become in future |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:16pm On Apr 22, 2009 |
story |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 5:21pm On Apr 22, 2009 |
. . . . story. . Once upon a time. . |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 5:30pm On Apr 22, 2009 |
dani story no dey sweet. I've been opportuned to listen to him once |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 5:34pm On Apr 22, 2009 |
sharrap dere. . . . wht do u knw? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 5:35pm On Apr 22, 2009 |
he know only how to sell newspaper |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 5:41pm On Apr 22, 2009 |
i wish lollabey be woman |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 1:18pm On Apr 23, 2009 |
stubborn boy !! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 1:20pm On Apr 23, 2009 |
chairman you don come back from aso rock how is the rock |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 1:22pm On Apr 23, 2009 |
rocking as usual . . . , . . . .yarinya flenty |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 1:23pm On Apr 23, 2009 |
the rock dey my hand, na your head the thing go land |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 1:27pm On Apr 23, 2009 |
what hav you been up to this, this boy |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by PeeJee(m): 1:29pm On Apr 23, 2009 |
wetin u dey yarn |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 1:31pm On Apr 23, 2009 |
nothing much sir, i jus they do am , as una talk ? |
(1) (2) (3) ... (41) (42) (43) (44) (45) (46) (47) ... (80)
Sterling Bank Shades Access Bank, Gtbank, Union Bank And First Bank / Updated collection of crazily funny pictures..... Hahahahahaha / When You Use Your Tithe To Buy New Shoe (PHOTO)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |