Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,126 members, 7,887,255 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 04:43 AM

A Game For Romancelanders. - Romance (33) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / A Game For Romancelanders. (62996 Views)

Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] / Game For Romancelanders (date Slap Pass Kiss Or Hug) / A Must Read For Romancelanders (ladies And Gentlemen) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (30) (31) (32) (33) (34) (35) (36) ... (40) (Reply) (Go Down)

Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 6:55am On Apr 03, 2015
ggrin:
awon elewongringrin
Oloriburuku ni e grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 6:56am On Apr 03, 2015
luxanne:


Oh well, that went easy gringrincheesy

How's you jare? And your ministry gringrin
Ministry dey move well jare, how are you? grin

1 Like

Re: A Game For Romancelanders. by Prodeegee(m): 6:58am On Apr 03, 2015
ireneony:
oga prodeegee abeg go meet se.un for pets sectiongrin

i have notice ugrin

shoro niyen?
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 6:59am On Apr 03, 2015
alberto2k:
ask kingtom or chimerase2 na angry, na dem prison guards grin

Baba dem go soon release dem o, chai see as stephenqueen dey cry inside prison because e never see weed for long! grin Orijin101 own bad pass sef, e get hard labour join for hin sentence, now e dey outside dey cut grass. Chai see amu o e wan try to smoke the grass! Alberto2k baba abeg make you smuggle small weed give these children grin grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by Nobody: 6:59am On Apr 03, 2015
ggrin:
market no move sad
Ntooorrr grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:00am On Apr 03, 2015
chimerase2:
hope say dat cell light dey amu and dos bed bugs wa fool der dey dn disinfect dem? grin
For where? Now sef headifunanya don dey add manual labour join for their sentence grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:02am On Apr 03, 2015
jacksparrow1207:


na una plan ban for dem abi?
I miss stephenqueen tho
Oga na dem dem na, those guys be ban magnet, dem dey attract ban just like how you bin dey before. How far when dem go release GoodJackgonebad? grin grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by zicoraads: 7:02am On Apr 03, 2015
dechandel:
grin grin
Till I see you..

COZA wetin?? Their news were all over the net then na
Is that where you worship??
Only when am in the mood to stare at God's awesomeness in creating Eve...and the lifestyles of the very affluent...and how they worship and dole out millions in church.

Their ushers make a Miss Nigeria beauty pageant look pale in comparison...and they dress 'to kill'.

Though, I have always held the opinion that Ese just played the victim to help her own rise to fame.
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:02am On Apr 03, 2015
chimerase2:
no na farano be prison guard she dey in charge der grin
grin grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:03am On Apr 03, 2015
ggrin:
I like ur ukpa grin
shocked shocked lipsrsealed
Re: A Game For Romancelanders. by Blackeard(m): 7:05am On Apr 03, 2015
*passing by*
Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 7:07am On Apr 03, 2015
KingTom:
Baba dem go soon release dem o, chai see as stephenqueen dey cry inside prison because e never see weed for long! grin Orijin101 own bad pass sef, e get hard labour join for hin sentence, now e dey outside dey cut grass. Chai see amu o e wan try to smoke the grass! Alberto2k baba abeg make you smuggle small weed give these children grin grin grin
make we smuggle this one give amu grin grin

Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:08am On Apr 03, 2015
alberto2k:

me and kingtom dey supply am through fence grin
Na the way grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:11am On Apr 03, 2015
ayyyyo:
them don give you Nobel prize sef
Dem never give me o, na Tomorrow grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:11am On Apr 03, 2015
DeKasablanca:
KingTom: English teacher. Definitely
grin grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by temitemi1(m): 7:11am On Apr 03, 2015
Francizy, where do you belong One love sha!
francizy:
Softysparky ======> Peace Ambassador (and a good wife)! smiley

Barcanister =======> President of the Federal Republic of Nigeria.

Whynotthetruth =======> Politician and PA to Peter Obi. grin

Lalasticlala =======> CEO of the biggest gossip forums in Nigeria.

Baddestguyp =======> Football Analyst.

HzRF =======> Governor of Osun state.

ggrin ========> Sex promoter

ozoigbondu, peppyluv02, IGBOSON1, CaptainOjemba, SeverusSnape, Truckpusher, Firefire, temitemi1, biafranqueen, major466, stephengee, Here2BustnScrew, major466, WombRaiders, menesheh, tit ======> Politicians/Business mogul.

Bunchersstab and Khiaa ========> Preachers of Love

KanwuliaJara ======> OBJ's worst nightmare.. grin

Gbawe =======> NL political Godfather.
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:15am On Apr 03, 2015
daveP:


KingTom-Klint da drunk/ shrine attendant




Kizmarty:

Kingtom : area boy (tompolo/asari dokunbor)

**disappears**

Why evils? grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:17am On Apr 03, 2015
softysparky:

Hiaaan.....see ggrin oooooooo.......

Are you saying that kingtom and Agapecharis are ugly?

Okay, at least you agree with me they are still young blood and of course you know that love is blind.

I don't do old men if not I would've manage francizy your friendcheesy cheesy cheesy
Yes that is what he is saying. But we are supercharged bulls o! All night till you can't feel your legs grin grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by Nobody: 7:18am On Apr 03, 2015
KingTom:
Oga na dem dem na, those guys be ban magnet, dem dey attract ban just like how you bin dey before. How far when dem go release GoodJackgonebad? grin grin grin

Hahahaha. Lol. That one don go 'journey of no return o'. 2025 no be beans na cheesy
The gal bn show me pepper sotey I use am mk pepper soup cheesy. But I don dey calm now. I no dey too make noise and I'm loving it
Mornin sir
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:23am On Apr 03, 2015
alberto2k:
make we smuggle this one give amu grin grin
Baba you wicked o, of dem drink this one dem go do like Orubebe o you go hear them " We cannot take it, no we will not take it, Fara.no is biased we will not take it" grin grin


Farano here go Jega them "Mr. Orijin101 and Mr. Stephenqueen you are former Ministers of the weed republic, and you are statesmen in your own right, you should watch what you say"

grin grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:24am On Apr 03, 2015
jacksparrow1207:


Hahahaha. Lol. That one don go 'journey of no return o'. 2025 no be beans na cheesy
The gal bn show me pepper sotey I use am mk pepper soup cheesy. But I don dey calm now. I no dey too make noise and I'm loving it
Mornin sir
Baba e mean say dem go release us the same day na. I dey serve 2025 too o grin
Re: A Game For Romancelanders. by Deejavuu(f): 7:26am On Apr 03, 2015
AgapeCharis:
Ntooorrr grin

Agapecharis-Thrift collector (àjo paymaster) cool
Re: A Game For Romancelanders. by kaboninc(m): 7:28am On Apr 03, 2015
Power of weed


'derailers' cave.
Re: A Game For Romancelanders. by Nobody: 7:29am On Apr 03, 2015
KingTom:
Baba e mean say dem go release us the same day na. I dey serve 2025 too o grin

That gal wicked. She dey show men shege. I pity her husband cuz she go dey bully her husband ehn
That 2025 too long na. Even if na rape I commit, she suppose mercy me na
Re: A Game For Romancelanders. by Nobody: 7:33am On Apr 03, 2015
Deejavuu:


Agapecharis-Thrift collector (àjo paymaster) cool
Even you no fit talk something sweet and admirable for me.
Why evils? cry
Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 7:33am On Apr 03, 2015
KingTom:
Baba you wicked o, of dem drink this one dem go do like Orubebe o you go hear them " We cannot take it, no we will not take it, Fara.no is biased we will not take it" grin grin


Farano here go Jega them "Mr. Orijin101 and Mr. Stephenqueen you are former Ministers of the weed republic, and you are statesmen in your own right, you should watch what you say"

grin grin grin
loool grin grin grin

i still dey wonder wetiin dem do F.arano, she juss dey ban innocent pple embarassed
Re: A Game For Romancelanders. by Deejavuu(f): 7:34am On Apr 03, 2015
AgapeCharis:
Even you no fit talk something sweet and admirable for me.
Why evils? cry

You see better job,you dey cry tongue
Re: A Game For Romancelanders. by alberto2k(m): 7:35am On Apr 03, 2015
kaboninc:
Power of weed


'derailers' cave.
baba come join us grin grin

Re: A Game For Romancelanders. by Nobody: 7:40am On Apr 03, 2015
Deejavuu:


You see better job,you dey cry tongue
May God bless you with the same job! grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:40am On Apr 03, 2015
jacksparrow1207:


That gal wicked. She dey show men shege. I pity her husband cuz she go dey bully her husband ehn
That 2025 too long na. Even if na rape I commit, she suppose mercy me na
Dem dey starve am of dick na, na wetin dey cause all this crankiness grin
Re: A Game For Romancelanders. by KingTom(m): 7:42am On Apr 03, 2015
alberto2k:
loool grin grin grin

i still dey wonder wetiin dem do F.arano, she juss dey ban innocent pple embarassed
Nothing do her jare, at least na only 24hours ban she dey give, what of the other one wey dey knack us 10 years ban anyhow. Farano is the best mod here so far as I'm concerned grin grin grin
Re: A Game For Romancelanders. by Nobody: 7:45am On Apr 03, 2015
KingTom:
Dem dey starve am of dick na, na wetin dey cause all this crankiness grin
Lol. Make she go hustle male SE.x worker na.

(1) (2) (3) ... (30) (31) (32) (33) (34) (35) (36) ... (40) (Reply)

Lady Blasts Slay Queens Who Only Take Care Of Their Faces, Leaving Their Vaginas / Intimacy Gadget Stuck In Man's Anus In Argentina ((Photos) / Ladies, Which Number Are You? (photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.