Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,178,951 members, 7,906,595 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 12:54 PM

All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo (524 Views)

Officials Are Sharing The Free Fruits Donated By Saudi Arabia After Expose / Where Was Ooni Of Ife When Inter-tribal Fight Occurred In Ile-ife? / Diarisgodo! With Dis Kind Of Shoe That Buhari Is Wearing, Gej Go Run Leave Aso (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by otemanuduno: 7:43am On Apr 07, 2015
Na wa o!
Wetin cause all these hurly burly and hulabaloo.
Ibo no wan gree again; Yoruba sef don vex die.
Hmm. I just dey watch una for 3D o. Una wan cause another civil war abi?

Checking the trend of things now again, civil war fit happen if una no stop all these things o. And I bet you na ibo people go suffer am pass.

Come to think of it, how many Yoruba dey for east? But ibo plenty like sand for southwest here. Dem suppose dey quiet here because if civil war break out, na few Yoruba una go see kill for una side o (because dem no plenty), but for here, Omo nna dey evereywhere.

Please make una observe silence o, because this thing fit cause civil war o. Jimi Agbaje na one line person wey I respect before, but using ethnicity for campaign no be wise thing at all. Na so Jona do am lose d election too. Him dey use religion and ethnicity campaign and hin fail and fall yakata.

Hmm! This tribal trigger you people dey pull, Chai! Diarisgodo!
Re: All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by bewla(m): 7:58am On Apr 07, 2015
tell them

1 Like

Re: All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by otemanuduno: 8:05am On Apr 07, 2015
bewla:
tell them
me don tok my own o, en en. Na so dem do do do for that time wey ojukwu push dem titi titi titi titi o o o o o o o. In the end civil war happen so tey dem finish them.

I no be Yoruba but I like Yoruba because dem no dey do giragira for another person land o. Me just dey watch sha.
Re: All This Tribal Fight You People Are Sharing- Diarisgodo by Nobody: 8:21am On Apr 07, 2015
otemanuduno:
Na wa o!
Wetin cause all these hurly burly and hulabaloo.
Ibo no wan gree again; Yoruba sef don vex die.
Hmm. I just dey watch una for 3D o. Una wan cause another civil war abi?

Checking the trend of things now again, civil war fit happen if una no stop all these things o. And I bet you na ibo people go suffer am pass.

Come to think of it, how many Yoruba dey for east? But ibo plenty like sand for southwest here. Dem suppose dey quiet here because if civil war break out, na few Yoruba una go see kill for una side o (because dem no plenty), but for here, Omo nna dey evereywhere.

Please make una observe silence o, because this thing fit cause civil war o. Jimi Agbaje na one line person wey I respect before, but using ethnicity for campaign no be wise thing at all. Na so Jona do am lose d election too. Him dey use religion and ethnicity campaign and hin fail and fall yakata.

Hmm! This tribal trigger you people dey pull, Chai! Diarisgodo!
You sound hypocritical sad

(1) (Reply)

The Potential Bad Eggs That Might Give APC Problems Later / Amaechiā€™s Aide Alleges Policemen Cart Away Voting Materials / Four(4) Fact About APC

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.