Stats: 3,171,395 members, 7,881,434 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 07:27 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Islam for Muslims / Muslims Sister In The House (11373 Views)
Tony Blair's Sister In Law Converts To Islam, Gives Inspiring Speech / Sister-in-law Of Former British PM Details On How She Embraced Islam / Brothers An Sister In Islam (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 12:39pm On Feb 10, 2009 |
Mukinah is already married i guess so no chance for Dayokanu |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 12:41pm On Feb 10, 2009 |
Brash ![]() thank you o ![]() lagosboy haba sofry na ![]() ehn ehn lets finish your own first na ![]() wetin mukina con do dere na ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 12:53pm On Feb 10, 2009 |
Mukina no gree give me her contact ![]() Na the thing wey she do be dat ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 1:17pm On Feb 10, 2009 |
haaaaaaaaaaaaaaaaaa ![]() ok . . make i go find am ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 1:55pm On Feb 10, 2009 |
i still dey wait o. hope say no be "his comming " you put me ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 2:06pm On Feb 10, 2009 |
noo i nor put you no where na ![]() just hold ![]() ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 2:15pm On Feb 10, 2009 |
First u go go find am ![]() Now make i wait till she come ![]() This one no good o ![]() i know say my trouble too much but no be my fault as e get as e dey do me ![]() "Anikkah bi sunnati wa mon rodua bi sunnati fa laisa minni" |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 2:24pm On Feb 10, 2009 |
Ok ok calm down ![]() 50 more minutes ![]() you will soon get your yes. abeg make e nor do you o ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 2:48pm On Feb 10, 2009 |
Ok i dey wait dey go 43 mins more ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 3:25pm On Feb 10, 2009 |
22 mins more i am still waiting ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 3:28pm On Feb 10, 2009 |
come na 50 hours i meant ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 3:30pm On Feb 10, 2009 |
Ah u won carry me go mortuary ![]() Dat one na another 2 days nah If na play stop am o ![]() Otherwise i go report you to mr gordon Brown for here o ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 3:37pm On Feb 10, 2009 |
noooo astaqfirulah ![]() i nor won send you dere na. ok wait, she dey come ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 4:34pm On Feb 10, 2009 |
50 mins don pass about 50 mins ago man still dey wait. This na serious " His comming " you know . Mukinah i go fight u o ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 4:44pm On Feb 10, 2009 |
abeg nor fight me. ![]() Riskie go market, she dey come ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Lagosboy: 4:59pm On Feb 10, 2009 |
ok i won leave the computer find food chop. when she come back from market tell her to pls wait me i dey come back. Before i come back make u get her contact for me sha o. Then we go call you super moderator ![]() ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 5:09pm On Feb 10, 2009 |
see bribe ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Riskie(f): 5:41pm On Feb 10, 2009 |
Ok lol. I'm back from the market. I've made preparations for the wedding. It's tomorrow morning ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 5:43pm On Feb 10, 2009 |
Riskie is here Alhamdulilah lagos Boy ur Nikkah don work ![]() ![]() who and who we go invite? ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Riskie(f): 5:56pm On Feb 10, 2009 |
![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Nobody: 6:01pm On Feb 10, 2009 |
no muslim wedding on NL is complete without inviting me . . . the chief basher to solemnise the ceremony. ![]() Riskie . . . pick someone else . . . Lagosboy ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 6:04pm On Feb 10, 2009 |
Sorry we do not need to solemnise .You will be invited to observe only. she picked Lagosboy. sorry you missed ![]() Riskie i am getting the IV's ready ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Nobody: 6:06pm On Feb 10, 2009 |
i didnt miss anything . . the last thing i want is arabic under my roof . . . ![]() I will come to observe no problem. |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 6:08pm On Feb 10, 2009 |
Arabic sef nor want you under their roof so its mutual ![]() ![]() come and observe and see beautiful things ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Nobody: 6:10pm On Feb 10, 2009 |
thank God arabic no want me . . . i'm so grateful. Chei . . . my son bearing the name sulaimon? I'll kill him! ![]() ![]() Dont worry, more beautiful things dey on this side . . . keep ur nikkah. ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by dayokanu(m): 6:11pm On Feb 10, 2009 |
Na Mukina2 i want oh. Brash, We get as we go do am. She go do her islam me do my own . Do your own God no go vex. |
Re: Muslims Sister In The House by MrCrackles(m): 6:12pm On Feb 10, 2009 |
Dayokanu If that is the case, then ride on ![]() Laydee I dash you Dayo without dowry! ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Nobody: 6:13pm On Feb 10, 2009 |
mukina never marry? ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by mukina2: 6:14pm On Feb 10, 2009 |
David ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You wish ![]() ![]() ![]() you wan contest? ![]() ![]() brash ![]() ![]() ![]() ![]() i dey report you to mama now now now ![]() dayo wake up its past 12pm ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Nobody: 6:16pm On Feb 10, 2009 |
mukina i heard o from the grapevine . . . ![]() ![]() Raheem ko . . . muideen ni! |
Re: Muslims Sister In The House by Riskie(f): 6:18pm On Feb 10, 2009 |
E wa wo kaferi yi to nsako! ![]() ![]() |
Re: Muslims Sister In The House by Nobody: 6:20pm On Feb 10, 2009 |
When names like David, Joshua and Mark dey . . . abdullah ko . . . abdullard ni. ![]() no be risikatu you be? Dem don westernise am to riskie . . . ![]() |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)
A Goal From Israeli Club's Muslim Signing Sparks Walk-out By Fans / History Of Ibrahim Niass / Reciting Alfatiha Behind An Imam In The Prayer
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |