Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,219,725 members, 8,043,175 topics. Date: Friday, 03 January 2025 at 04:34 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (58852 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (75) (76) (77) (78) (79) (80) (81) ... (100) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 4:10pm On Aug 04, 2009 |
na wa for una o, the owner of this flat no dey and nobody no where she go, una no even find her instead na palmy una dey drink. I go tell seun make e suspend this flat till the owner come back |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 11:51pm On Aug 04, 2009 |
KOK pammy? u dey come our house to come taste our pammy? |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 11:58pm On Aug 04, 2009 |
[flash=200,200]http://www.serenity-bookmarks.com/images/ChakraWaistBeads.jpg[/flash] |
Re: Iice Can I Meet You? by eyonigger(m): 1:05pm On Aug 05, 2009 |
Mukinot and Ika, u both are making this thread drown with the absence of iice. She nor go happy if she come back see sey her thread don fall to page 2. |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:27pm On Aug 05, 2009 |
ikamefa:hmm i see i see i see sontin |
Re: Iice Can I Meet You? by Ben13: 1:36pm On Aug 05, 2009 |
This thread don get grey hair for hia |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 2:05pm On Aug 05, 2009 |
is that ice's belly |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:13pm On Aug 05, 2009 |
Ben20001:we like am so candylips:he hee hee heeee |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 2:14pm On Aug 05, 2009 |
is it he belly |
Re: Iice Can I Meet You? by spikedcylinder: 2:16pm On Aug 05, 2009 |
This candylips still dey NL sef. |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 2:23pm On Aug 05, 2009 |
lol. yes o |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 2:25pm On Aug 05, 2009 |
spikedcylinder: where you go candylips:no is she belly |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 2:35pm On Aug 05, 2009 |
-- |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 6:23pm On Aug 05, 2009 |
mukina2: me? come una house to come taste pammy?? na im be say u go run leave that una house! just leave me for where i dey o! so where iice dey |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:06pm On Aug 05, 2009 |
she dey behind my shed! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 11:26pm On Aug 05, 2009 |
inside the broomport |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 1:48pm On Aug 06, 2009 |
ikamefa:Ermmm, I wonder who get this pompu? |
Re: Iice Can I Meet You? by kok(m): 4:27pm On Aug 06, 2009 |
mukina2: ikamefa: Na una know o, ikamefa, ur shed indeed, as a typical anambra babe |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 4:36pm On Aug 06, 2009 |
who comot anambra? |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:11pm On Aug 06, 2009 |
anambra babe? chai! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:41pm On Aug 06, 2009 |
;d ;d ;d |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:44pm On Aug 06, 2009 |
me loff ! i don dey find you since how una dey? |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:48pm On Aug 06, 2009 |
https://www.nairaland.com/nigeria/topic-306348.0.html muki oya oh lets get to know you berra gotta fly! larra |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 6:35pm On Aug 06, 2009 |
ok lofff i dey go do my own |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:09pm On Aug 07, 2009 |
who want? chingum, pammy and fry sontins? |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:13pm On Aug 07, 2009 |
meeeeeeeeeeeeeeeeeeeee! wey my twinny? |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 5:15pm On Aug 07, 2009 |
hello |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:18pm On Aug 07, 2009 |
elete khandy hello wetin? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 5:18pm On Aug 07, 2009 |
Ika she dey behind sun, her transport money , she don use am drink pammy i nor dey go dia oh na candy tif that thing you keep under bed last time |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 5:34pm On Aug 07, 2009 |
na wetin u hide for underbed. if na money na me theif am |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:36pm On Aug 07, 2009 |
when she return tell am sey , my own share of the pammy she must submit it under my bed candy again? candylips: oh yeah jankoriko! tiffy! tiffy! ole! |
Re: Iice Can I Meet You? by candylips(m): 5:42pm On Aug 07, 2009 |
oh na pammy sef. me i no dey drink diluted pammy o |
(1) (2) (3) ... (75) (76) (77) (78) (79) (80) (81) ... (100)
... / Gentlemens Club.....you are all welcome. / Naughty Whatsapp Group
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |