Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,160 members, 7,890,930 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 01:48 AM

Sound Sultan Area: To All Nigerian Going Through Xenophobic Attack In SA. - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Sound Sultan Area: To All Nigerian Going Through Xenophobic Attack In SA. (990 Views)

Can't Believe It, Got Healed Listening To Sound Sultan "Area" / Who Killed It??: Vj Adams Ft. MI ,Ice ,VEC & Sound Sultan –Define Rap Lyrics / "We Are The World" Remix By Africa Allstar For Xenophobic Attacks (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Sound Sultan Area: To All Nigerian Going Through Xenophobic Attack In SA. by OtunbaFestus(m): 8:02am On Apr 20, 2015
To all my friends outside Nigeria and those planning to leave.
Most especially those in South Africa going though xenophobia.
Read the lyrics pls.

Area (Acoustic)
Sound Sultan

Sound sultan, naija ninja
Kennis

You know how we dey do am,
These na for all ma brothers wey don go outside naija, wey don ja commot for naija. Always try to dey look back because there's no place like home.

You know what I mean?

Yoruba man tell me say: Ajo o dabi ile.
And na true men.

Check this out!

Chorus:
Ajo o dabi ile.
No matter where u go, make u no forget area o, area o.
Na naija!!
Ti ode ba tile.
Pada wale o wale o.

Bridge:
How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey.
Far away, that one no say make u dey bone area o.
Mother landi o.

Na your area o

Verse 1:
Chinedu somebody borrow you ego.
Make you take travel go chicago.
Remember, Nnamdi sell him car.
So you go go America.
All these people wey bin dey raise you,
still dey stay for face me i face you,
promise say u no go fashie them,
every other month u go dey tashi them.
Hillary wey u been promise to marry.
Still dey wait ol boy she don tarry.
When she see u na inside Ovation.
You marry Oyinbo from another nation.
Use mago mago get dough.
Now your Oyinbo wife don't know.
Next thing you know she don go report you.
Wetin you know them don deport you.

Verse 2:
You been say na one year.
E come turn to two years.
You don go for seven years.
But you dey serve eleven years.
Even when your papa pai.
Plus the tears your mama cry.
Bayo for chicago o.
Dem dey miss you for Okoko o.
Biodun for Canada.
Your mama still dey wonder.
Igba wo lo to ma pada o.
Remember for naija you get iyawo.
Ko dabi ile (5 times).
Ajo o ma dabi ile o.

Bridge:
How I wish say I fit reach u anywhere u dey, u dey.
Far away, that one no say make u dey bone area o.
Mother landi o.

Verse 3:
You say u go call.
Everybody wait tire for your call.
Rote o, why u go like so o?
From Germany, to carry coco enter Yankee, but then coco burst for your bele.
Rest in peace.

You fly away!!

How come one day wey fun dey u fit come backi o.
Your papa landi o.
I understand sey u been so far away.

Long long way from home (4 times)
You got a long long way from your papa land.

Chorus:
Ajo o dabi ile.
No matter where u go, make u no forget area o, area o.
Na naija!!
Ti ode ba tile.
Pada wale o wale o.

All ma brothers in the west,
All my brothers in the east, north south.
U know how we doing it.
And all these people wey dey rule us
Make una try make naija sweet.
Make we get water, light etc.
So that people go dey come house.

Kennis Music.

All the cardinal points.
Respect.
All ma people in da house.
Re: Sound Sultan Area: To All Nigerian Going Through Xenophobic Attack In SA. by newsomtin(m): 8:03am On Apr 20, 2015
OtunbaFestus:

Re: Sound Sultan Area: To All Nigerian Going Through Xenophobic Attack In SA. by acenazt: 8:22am On Apr 20, 2015
I loved this song. SOUND SULTAN was one of my favorites and still is. I pray The victims of south Africa's idiocy find peace.

(1) (Reply)

[music] Pasuma Ft. Olamide – Action (prod. By Pheelz) / Andy Blaze - Wida Na (port Harcourt Anthem) / VIDEO: Falz Ft. Simi – 'soldier'

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.