Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,625 members, 7,968,817 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 01:17 PM

Wetin VERSACE Go Cause.... Ummmm!!!! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wetin VERSACE Go Cause.... Ummmm!!!! (446 Views)

Oh God Please End This World, Wetin We Go Call This Pose (pic) / My Fiance Is Leaving Me , Cause I Let Out My Painful And Biggest Secrets To Him / The Most Embarrassing Day Of My Life...see Wetin Woman Do Me "Must Read" (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Wetin VERSACE Go Cause.... Ummmm!!!! by mvpakin(m): 8:16pm On May 08, 2015
Make u no dy surprise say na our naija gals dz topic dey talk about, abi na wich people dem luv material pooz pass! Naija.babes no get brain again o( 4 sum stil borrow small from their old mamas). Na one birthday bash me jst say make I jst go chill my lyf wth fun, na so dz babe dey look me, dy bite her lips, making sum sexy moves wey
go make reverend father commit adultery. Make I cut the story short, she no fit hold am, na so she come my syd, introduced herself, ask 4 my name etc. All in all, we ( ummmm!! U yanstan now?), she think say I b OBO, she com ask me say hw much I buy my Versace gaudy, honestly speaking, I said #2500m. Na so she vex nd para lyk Sango, I com look say wetin happen! She com dy confess say she think say me b 'Omo Olowo', blamin' hersef 4 blivin' in my appearance and also accusin' me formin' fake life. Com judge na who dey at fault. Me jst go chill no b babe I wan go chill with cos' difference dey. Air ur views. Tnkz

(1) (Reply)

Nigerians And Their Stupid Questions / Why The Men Cook / Hello Family. Cheating Partner Dilemma.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.