Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,826 members, 7,993,864 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 08:31 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Funny Questions People Ask (753 Views)
(1) (Reply)
Funny Questions People Ask by longnose(m): 7:31pm On May 10, 2015 |
Funny Naija questions. 1.I travel for over six days….as I just enta town….see wetin one boy ask me ‘” ”are uback”””‘ I was like ””no, I’m front” 2.My guy see twins come dey ask me; o boy na twins be this? Ans: no...oh dey do picmix. 3.I was watching football nd a friend came and said ‘guy u dey watch ball’ well i tell am say i Am watching Presidential election result. 4.This one na question wey ppl dey ask me every morning::: Am like-good morning Sir! He's like morning, you don wake? Am like -no , I still dey sleep 5.I called my ex….nd she said did u jus call my phone number ? I was lik no.oh, I Am calling ur mum's number and u're receiving her call. Why? 6.My guy ask me were I was and I told him am in bank, he said Wat is happening there? I said nothing.ooh I'm uprooting cassava for my parent in the bank. 7.Opening the gates to drive out and my Sister asks me. U dey comot? No, na me be the new gateman. 8.I dey watch film… my guy enta come ask me na film u dey watch nooO I dey worship TV . 9.Seeing me eating indomie u com ask na Wetin u dey chop? Am eating ur Intestine. 10.U see gen dey on still dey ask una on gen? NooO, na gen on us, com plug ur charger For my nose. 11. My guy saw me, and he foolishly ask me guy na you be that??. I was like no o na my Grand father when he was young 12. A game freak was passionately tapping his PSP n his galfrnd said. U dey play game? Him reply wit anger... I dey practice how 2 press Leg. 13.I mistakenly cut my thumb wit razor n my frnd asks... Why u come cut urself na? I say my blood too mch I wan reduce am IDIOT! 14. Me and my frnd dey argue him com say u dey talk 2 me, I say nooO I dey talk to the spirit of ur ancesstors . 15. Abeg make una no vex ooO Abeg na FACEBOOK be this? |
Re: Funny Questions People Ask by Nobody: 7:53pm On May 10, 2015 |
Oooooshey |
(1) (Reply)
BREAKING: Kidnapped Ondo Monarch Regains Freedom / Why Are Many Yoruba In Burkina Aso? / Wedding Of The Year (photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |