Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,831 members, 7,882,915 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 06:29 PM

Hilarious Answers To Dumb Naija Questions - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hilarious Answers To Dumb Naija Questions (924 Views)

Recite The Nigerian National Pledge. See Hilarious Answers / SUNDAY TONIC: Funny Naija Questions And Answers / Dumb Naija Gal (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Hilarious Answers To Dumb Naija Questions by zomoears(m): 12:01am On May 13, 2015
1. I travel for over six hours….as I just enta town….see wetin one boy ask me ‘””are u back”””‘ I was like ””no, I’m front”
2. My guy see twins come dey ask me; o boy na twins be this? Ans: no na picmix.
3. I was watching football nd a friend came and said ‘guy u dey watch ball’ well i tell am say i won pay their salary.
4. This one na question wey ppl dey ask me every morning::: Am like-good
morning sir ! I was like morning, you don wake? Am like -no , I still dey sleep
5. I called my ex….nd she said did u just call my phone? I was like no o I call ur battery.
6. My guy ask me were I was and I told him am in bank, he said What is happening there? I go uproot cassava
7. Opening the gates to drive out and my neighbour asks me. U dey comot? No, na me be the new gateman.
8. I dey watch film… my guy enta come ask me na film u dey watch noo I dey worship TV.
9. Seeing me eating indomie com ask na Wetin u dey chop? na gen rope 2geda wit charger wire. Chai!
10. One Northerner been ask me say Na who Host brazil 2014?? I tell am say na Lokoja. Him com agree. Hehehe.
11. U see gen dey on still dey ask una on gen? Nooo, na gen on us, com plug ur charger For my nose.
12. My guy saw me, and he foolishly ask me guy na you be that??. I was like no o na my Grand father wey he young
13. A game freak was passionately tapping his PSP n his girlfriend said. U dey play game? Him reply wit anger... I dey practice hw 2 press bosom.
14. I mistakenly cut my thumb wit razor n my frnd asks... Y u come cut ursef
na? I say my blood too much I wan reduce am !
15. Me n my friend dey argue him com say u dey talk 2 me, I say nooo, I dey talk to the spirit of our great grand parents.
Re: Hilarious Answers To Dumb Naija Questions by Nobody: 4:13pm On May 13, 2015
Some lines makes you sound dull...

(1) (Reply)

Eyin Omo Chelsea / Caption This Photo Of A Woman Collecting Money From An ATM Machine / Hey Guys! Let's Have Fun

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.