Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,609 members, 7,979,052 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 07:17 PM

Joke Section: - Chat Thread - Jokes Etc (29) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke Section: - Chat Thread (55751 Views)

Joke Section Football Fiesta (guys Vs Ladies) still ongoing (2-1) / Joke Section Offtopic Chat Thread / Joke Section 2009 Awards (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (108) (Go Down)

Re: Joke Section: - Chat Thread by CrazyMan(m): 11:02am On Feb 25, 2009
gabrywyl:

Cazykid,

Its ok. U go ahead. As for me, I need to go to church. Its Ash Wednesday today.



HAPPY ASH WEDNESDAY Y'ALL kiss
Pray for me o! wink
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 11:06am On Feb 25, 2009
go and pray for ur sef angry
Re: Joke Section: - Chat Thread by CrazyMan(m): 11:08am On Feb 25, 2009
Wetin be your own now; abi you never drink garri since morning sad
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:10am On Feb 25, 2009
i don tire to dey read ya inserted quotes jare
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 11:12am On Feb 25, 2009
crazykid:

Wetin be your own now; abi you never drink garri since morning sad

dem tell u say i dey drink garri like u?

even when i dey Awka, i no dey drink garri, talk less of now cool
Re: Joke Section: - Chat Thread by CrazyMan(m): 11:20am On Feb 25, 2009
So you don come Awka before; shocked you get luck say dem no kidnapp you grin
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 11:22am On Feb 25, 2009
there na Niger delata
Re: Joke Section: - Chat Thread by Gabry(f): 11:25am On Feb 25, 2009
yes he is! angry
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:25am On Feb 25, 2009
Ben20001:

there na Niger delata

modify now now  angry
Re: Joke Section: - Chat Thread by Gabry(f): 11:28am On Feb 25, 2009
yes o! angry
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:31am On Feb 25, 2009
kiss pardner
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 11:31am On Feb 25, 2009
crazykid:

So you don come Awka before; shocked you get luck say dem no kidnapp you grin

i am a giant (zikite), once a giant, always a giant. grin grin

so how u fit kidnap me? cheesy cheesy
Re: Joke Section: - Chat Thread by Gabry(f): 11:32am On Feb 25, 2009
Lomade, hows your day?

Spencer, its been years
Re: Joke Section: - Chat Thread by CrazyMan(m): 11:35am On Feb 25, 2009
Ben20001:

there na Niger delata
Maybe you needs to go back to primary one so they cal help you spelled Delta properly  grin

spenchuks:

i am a giant (zikite), once a giant, always a giant. grin grin

so how u fit kidnap me? cheesy cheesy
Ifite guys to do am for me; sebi you don't come Awka before you suppose no dem
Re: Joke Section: - Chat Thread by clemcykul(f): 11:38am On Feb 25, 2009
i wish to be kidnapped!
Re: Joke Section: - Chat Thread by CrazyMan(m): 11:45am On Feb 25, 2009
Ok; I shell send a representative to amsterdam and in less than a week, you shall go missing; are you ok now?
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 11:46am On Feb 25, 2009
so my clumsy u wan go chop free fud, use water direct from tap, watch colored tv, hide from pipul wey u dey owe & den be ransomed finally with 10kobo
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 11:52am On Feb 25, 2009
crazykid:

Ifite guys to do am for me; sebi you don't come Awka before you suppose no dem

na Amasea guys i go send for u grin

gabrywyl:

Spencer, its been years

i dey only say condition don make crayfish bend grin

romade:

so my clumsy u wan go chop free fud, use water direct from tap, watch colored tv, hide from pipul wey u dey owe & den be ransomed finally with 10kobo

hunger don price clumsy finish, what a pity embarassed
Re: Joke Section: - Chat Thread by clemcykul(f): 11:54am On Feb 25, 2009
mallam spens walahi ba ka da lafiya.

na me hungry dey wire anyway na true sha.
Re: Joke Section: - Chat Thread by Ben13: 11:58am On Feb 25, 2009
hmmmjuy
Re: Joke Section: - Chat Thread by chiakakan: 12:00pm On Feb 25, 2009
spenchuks:

na Amasea guys i go send for u grin

i dey only say condition don make crayfish bend grin

hunger don price clumsy finish, what a pity embarassed
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:04pm On Feb 25, 2009
i suspect benjy as chiakakan if no be him twin
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 12:06pm On Feb 25, 2009
clemcykul:

mallam spens walahi ba ka da lafiya.

na me hungry dey wire anyway na true sha.

is better to say the truth and shame the devil grin

@ chiakakan,

e be like say ur finger dey itch u
Re: Joke Section: - Chat Thread by chiakakan: 12:12pm On Feb 25, 2009
am not Benji's twin am rather beginning to have a distaste for that name because someone called Ben promises me and always fails
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:14pm On Feb 25, 2009
awww poor lass will u give me a trial kiss
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 12:26pm On Feb 25, 2009
the body is that of chiakakan, but the voice of benjy grin
Re: Joke Section: - Chat Thread by clemcykul(f): 12:32pm On Feb 25, 2009
hmm
lol
Re: Joke Section: - Chat Thread by D1KeleVra(m): 12:34pm On Feb 25, 2009
hello chiakakan!
Re: Joke Section: - Chat Thread by clemcykul(f): 12:38pm On Feb 25, 2009
hi
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:42pm On Feb 25, 2009
pls av ur seat
Re: Joke Section: - Chat Thread by spenchuks(m): 12:42pm On Feb 25, 2009
see impostor
Re: Joke Section: - Chat Thread by romsky: 12:46pm On Feb 25, 2009
see impersonification

(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (108)

PICS: A Hillarious Pics Of A Politician With Babalawo / Buhari Shares Pics Of Some Nigerians He Will Take To Aso Rock If He Wins / How To Put An Elephant In A Fridge

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.