Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,149 members, 7,887,338 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 07:02 AM

Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? (702 Views)

Buhari's Death Could Provoke War Between Hausa And Yoruba - France / Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? Answer With All Sincerity / Abeg, Answer With All Sincerity; Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam: 12:39pm On May 19, 2015
Abeg oo, answer with all
sincerity; who dey
provoke u pass for Nigeria?
1. MTN.
2. NEPA
3. APC 4. PDP
5. POLICE
6. ATM
7. TRAFFIC
8. NTA
9.BOKO HARAM
10.BAD ROAD

Lets see which of this dominate the
votes. State your reasons.
Cc: Ishilove cc. lalasticlala
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by tucky200(m): 12:42pm On May 19, 2015
Lol i taya 4 u dis guy sef o
Everything wey put 4 dere na hin dey vex person pass except apc 4 now






Boko haram and nepa
I don kill them taya 4 my dream

2 Likes

Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:04pm On May 19, 2015
My own na NAIRABET

1 Like

Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:06pm On May 19, 2015
Nepa
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:12pm On May 19, 2015
Police.
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam: 4:30pm On May 19, 2015
Luvlystar:
Nepa
why NEPA? you really missing you television right?
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam: 4:33pm On May 19, 2015
derespect:
My own na NAIRABET
i didnt see nairabet on the list.did you want to add your own list (NIGERIA) and misspelled it? Lol
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Vicotex(m): 4:35pm On May 19, 2015
My own na Abokees and Amala Eaters (na oil money go kill una).

1 Like

Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by CharliParker: 4:41pm On May 19, 2015
NEPA AND BOKOHARAM

1 Like

Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam: 4:44pm On May 19, 2015
Vicotex:
My own na Abokees and Amala Eaters (na oil money go kill una).
you seems to be provoked already? Chilax!
CharliParker:
NEPA AND BOKOHARAM
what are your reasons?
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 4:50pm On May 19, 2015
Boko Haram, Nepa and MTN.

(1) (Reply)

One Pupil Killed, Another Critically Wounded In Kano Primary School / Photo: Man Plans To Stay On Tree Top In Plateau Until Buhari Is Sworn In / Getting To Work This Morning; Share Your T-fare Experience...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.