Stats: 3,173,811 members, 7,889,651 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 05:25 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / New Drummerboy In Town,obama,turn His Wife Yaansh To Drum (969 Views)
Duncan Mighty Buys A Car For His Wife After Giving Him A Baby Girl / Peter Okoye Having Fun With His Wife, Friends, Tania Omotayo (Pics, Video) / IK Ogbonna Resting His Head On His Wife's Bosom (2) (3) (4)
New Drummerboy In Town,obama,turn His Wife Yaansh To Drum by AKPOSbaba: 10:38am On May 21, 2015 |
Di most pawafu man for di world,America presido,Barrack Obama no send anybodi message o! Check out dis pishoR as he tap him wife,Michelle yansh for public. No be say e concern me sha o but i just say make i let my pipo know wetin dey pipeline. But come o, Wetin Obama bin dey tink? He feel say he wife yansh na drum wey dem dey beat? Obama you be drummer boy or drama boy? SOURCE.....http://ogakpatakpata..com/2015/05/chineke-see-as-obama-tap-him-wife-yansh.html
|
Re: New Drummerboy In Town,obama,turn His Wife Yaansh To Drum by Eragablessen(m): 10:41am On May 21, 2015 |
I dare Jonathan to try this! LoL... |
Re: New Drummerboy In Town,obama,turn His Wife Yaansh To Drum by samguru(m): 11:03am On May 21, 2015 |
OYA SAI BABA NA UR TURN TO BEAT AISHA OWN LOL ![]() ![]() ![]() |
Re: New Drummerboy In Town,obama,turn His Wife Yaansh To Drum by Nobody: 11:08am On May 21, 2015 |
please,stop posting rubbish... That pix is an example of a Perfect Timed Photo. |
Re: New Drummerboy In Town,obama,turn His Wife Yaansh To Drum by obontami: 3:04pm On May 21, 2015 |
if na during campaign time I trust the clueless one na blue film him go act with mama piss the mumu go come dey share the CD free of charge, chai jona no get sense at all |
(1) (Reply)
What Should Be Your Check List Before Courtship? / What Will You Call This? / Michael Jackson's Children Gets $8m Yearly Allowance
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |