Stats: 3,179,790 members, 7,909,028 topics. Date: Friday, 02 August 2024 at 04:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bank Robbery (11371 Views)
Management Lessons From A Bank Robbery! / Nairalander Narrates Robbery Scare At His House In The Most Hilarious Manner / Akpos Bank Robbery!!!!!!!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 6:51pm On Mar 10, 2009 |
Na ur yansh i be dey slap na! |
Re: Bank Robbery by sylve11: 7:48pm On Mar 10, 2009 |
Gawd! wetin dey there wey u dey romance dynamokiev? |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 8:06pm On Mar 10, 2009 |
Ah! No, No be romancing O! I just dey slap am, make she commot for road. |
Re: Bank Robbery by romsky: 8:50am On Mar 11, 2009 |
liar |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 2:02pm On Mar 11, 2009 |
shhh! ![]() |
Re: Bank Robbery by clemcykul(f): 2:20pm On Mar 11, 2009 |
let the cat outtta da bag man |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 2:40pm On Mar 11, 2009 |
See this kidnapper!!!! |
Re: Bank Robbery by clemcykul(f): 2:45pm On Mar 11, 2009 |
who? you?? lol your bald head alone don betray you |
Re: Bank Robbery by romsky: 3:28pm On Mar 11, 2009 |
d hair line dey reverse |
Re: Bank Robbery by sylve11: 4:00pm On Mar 11, 2009 |
clemcykul: lol. ![]() |
Re: Bank Robbery by Lolabbey: 4:51pm On Mar 11, 2009 |
see dath ur rake teeth |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 7:05pm On Mar 11, 2009 |
clemcykul: lol. Na u get bald head. |
Re: Bank Robbery by dani1luv: 7:11pm On Mar 11, 2009 |
See discrimination untop impercration ![]() ![]() |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 7:26pm On Mar 11, 2009 |
Guy! u forgot to paint ur comment. ![]() |
Re: Bank Robbery by dani1luv: 7:36pm On Mar 11, 2009 |
Thank you Jare |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 7:40pm On Mar 11, 2009 |
Better! I beg no make that mistake again, I don start to dey dial Seun fone number. I think say person dey impersonate u. ![]() |
Re: Bank Robbery by dani1luv: 7:43pm On Mar 11, 2009 |
Seun too get phone ![]() |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 7:47pm On Mar 11, 2009 |
E be like say sha!! |
Re: Bank Robbery by dani1luv: 7:57pm On Mar 11, 2009 |
You want make nairaland Mopol nab you |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 8:10pm On Mar 11, 2009 |
Them fit! |
Re: Bank Robbery by dani1luv: 8:16pm On Mar 11, 2009 |
Try them! |
Re: Bank Robbery by romsky: 10:16am On Mar 12, 2009 |
get me sergeant ben on line 8 |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 2:21pm On Mar 12, 2009 |
Ben fit? |
Re: Bank Robbery by Ben13: 2:23pm On Mar 12, 2009 |
I reject it |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 3:26pm On Mar 12, 2009 |
See! ![]() |
Re: Bank Robbery by romsky: 3:27pm On Mar 12, 2009 |
lazy coward ben |
Re: Bank Robbery by Lolabbey: 3:28pm On Mar 12, 2009 |
yawa |
Re: Bank Robbery by romsky: 3:38pm On Mar 12, 2009 |
yowah |
Re: Bank Robbery by D1KeleVra(m): 3:44pm On Mar 12, 2009 |
romade: ![]() ![]() ![]() |
Re: Bank Robbery by Jeovy(m): 3:45pm On Mar 12, 2009 |
romade: ![]() ![]() ![]() |
Re: Bank Robbery by romsky: 3:48pm On Mar 12, 2009 |
kerewa i no friend u ![]() |
Re: Bank Robbery by Jeovy(m): 3:52pm On Mar 12, 2009 |
really, romade it is me |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)
Laugh It Out With Guapo! / Laff Out Loud With My Hilarious Collections (photos) / Recharge Ur Fone 4 Free(glo And Celtel Subscribers Only)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |