Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,183,649 members, 7,921,409 topics. Date: Thursday, 15 August 2024 at 02:25 AM

Dumped Questions That Nigerians Like Asking. - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Dumped Questions That Nigerians Like Asking. (342 Views)

10 Stupid Questions You Seriously Need To Stop Asking / Goat With Human Face In Kano, Dumped In Refuse Heap (Photos) / Rule 22 Against Asking For Money On Nairaland (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dumped Questions That Nigerians Like Asking. by Ayima: 7:11pm On Jun 04, 2015
10 STUPID QUESTIONS PEOPLE ASK#
1. You see identical twins, you still dey ask 'na
twins be dis'?
No bros, na picmix...lol
2. Nepa brings light and everyone in the
neighborhood shouts'up Nepaaa'! My guy ask
me,
O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
3. You see person dey vomit, you still dey ask
am
'you no well'?
Em well, e juz dey practice how to vomit...
4.You just wake up from sleep person come
ask
you "you don wake?"
No oh, I come buy bread wey I chop for
dream..
5. You see woman wey born new pikin u ask
her
"madam u don born? " No ohhhh, she buy am
for Olx...
6.You greet person "good morning ma" ! She
ask, my pickin you don wake?
no ohhhh, I dey sleep walk...
7.My guy ask me "O boy where u dey?" I tell
am
say i dey bank, nd him ask me "Wat is
happening
there?"
I go uproot cassava... *Lmfao*
8.My neighbour sees me opening the gates
to
drive out and asks me, U dey comot?
Not at all... I be the new gateman...
9. I dey watch film… my guy enta come ask
me "Guy na film u dey watch?
No naa... I dey discuss with Osuofia...
10.U see me dey chop indomie come dey ask
me,
O boy, na indomie u dey chop so?
No ohhhh... Na fried rubber band mixed with
thread..
As it stands now, abeg i need to ask u one
question?
No vex abeg Na Economist forum be dis?
Re: Dumped Questions That Nigerians Like Asking. by Mubby4luv(m): 7:27pm On Jun 04, 2015
Sumun like these

(1) (Reply)

Auchi Polytechnic 2015/2016 Form Is On Sales Call 4 More Information 08156999859 / 21-year-old Female Student Gets Lured To Her Death By Ritualists / Video: Idps Marrying In Camps Despite Hardship

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.